₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,847 members, 8,447,347 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 07:30 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: You Mess, Apple Fly Gate! by cbase: 8:11pm On Apr 07, 2009
No mind those supervisors, dem just dey come only myside, as if to say na only me dey write exams angry
Jokes EtcRe: Na Who Be The Best Liar Among Them by cbase: 8:07pm On Apr 07, 2009
How do you mean?
Jokes EtcRe: A Bad Day? by cbase: 8:06pm On Apr 07, 2009
ok
Jokes EtcRe: Breaking News by cbase: 8:06pm On Apr 07, 2009
you need tell am?, may e look down there, if e see anything wey hang upside down e go quickly know wer e belong grin
Jokes EtcRe: Romade The Chain Smoker- Joke by cbase: 8:04pm On Apr 07, 2009
Try Give am meat, na dia you go know say e get reserve teeth
Jokes EtcRe: A Very Good Yoke! by cbase: 8:03pm On Apr 07, 2009
No dey spit here abeg, mind as u dey hiss, abeg cheesy
Jokes EtcRe: Lol by cbase: 8:00pm On Apr 07, 2009
dem no born you well angry
Jokes EtcRe: General Equation And Statistics by cbase: 7:58pm On Apr 07, 2009
Hia Oh! sad
Jokes EtcRe: You Mess, Apple Fly Gate! by cbase: 7:56pm On Apr 07, 2009
Mr 43,
how miss 43 cool
Nairaland GeneralRe: Please Do Accept My Letter Of Apology by cbase: 7:55pm On Apr 07, 2009
Ikeja Boys nko? undecided
Jokes EtcRe: Laughouse.com by cbase: 7:53pm On Apr 07, 2009
sholabanke:
who be the thief and who be the owner?
Tuface na d thief, Sound Sultan the Hunter, and Cbase the owner grin
Jokes EtcRe: Lol by cbase: 7:51pm On Apr 07, 2009
studio43:
Lol
just tell me u need my attention , i go understand grin
how you take know?, so you don dey learn and perfect your papa trade abi? smiley
Poems For ReviewRe: Rhymes by cbase: 12:50am On Apr 07, 2009
You bet angry for the time being sha grin
Jokes EtcRe: Una No Dey Rest? by cbase: 11:09am On Apr 06, 2009
for ur pocket, lady angry
Jokes EtcRe: Save A Soul[dont Make Shola A Eunuch At His Prime] by cbase: 11:07am On Apr 06, 2009
dat ur bubble head smiley
Poems For ReviewRe: Chronicles Of An Only Son by cbase(op): 11:43am On Apr 05, 2009
Thank you dears, you're far too kind
Nairaland GeneralRe: Epi's Corner - Q & A by cbase: 11:41am On Apr 05, 2009
Gbam!
Poems For ReviewRe: Rhymes by cbase: 11:35am On Apr 05, 2009
Ha Ha Ha
Princesa!

You're quick dear,
I bet Bankhead doesnt know the cost of battle is dear smiley

by the way 'Cesa
u dont often come here again, your getting bloody with rhymes rite? grin
Poems For ReviewRe: Down But Not Trodden by cbase(op): 11:24am On Apr 05, 2009
when love flies thru the window,,

U fly out after it, Get it or Get another grin
Poems For ReviewRe: How To Rape A Woman by cbase: 11:18am On Apr 05, 2009
Nice One
Poems For ReviewRe: The Omen Of Three Gs by cbase: 11:14am On Apr 05, 2009
Tight, Keep it up
Jokes EtcRe: Who Kidnapped It!1 by cbase: 11:02am On Apr 05, 2009
JMK,
your pants there angry
Jokes EtcRe: Tomorrow =april Fool's Day by cbase: 11:01am On Apr 05, 2009
'bout what? lipsrsealed
Jokes EtcRe: Breaking News by cbase: 10:59am On Apr 05, 2009
Shobo,

Spell COntinue grin
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by cbase: 10:52am On Apr 05, 2009
Boats for sell grin
Jokes EtcRe: Una No Dey Rest? by cbase: 10:52am On Apr 05, 2009
U wan make Odour kill us all, abeg make una just dey Hmm Hmm, no just open mouth abeg. angry
Nairaland GeneralRe: Gabrywl In Luv! by cbase: 10:50am On Apr 05, 2009
Are you pondering what I'm Pondering Pinky? undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 132 pages)