Cdoffx's Posts
Nairaland Forum › Cdoffx's Profile › Cdoffx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 39 pages)
phyktor: 2 ke! Dat one na die o, abeg make oga free me nauoga he no wan chop am o. Maybe make you free him |
shrimati: gud muny, you are welcome to this room, you shd be the ist Uni Ilorin am seeing in this room. Hmmmm, what do I offer uuu! Any lady in the house to serve our new man in the house.yeah make we give him warm reception before he go resume for the drilling session wey he don miss |
phyktor: am sori sir....house make una help me beg oga o, am already sweatin here...oga make i just flog am 2 strokes make he de go? |
obinoral: am sure after all this drilling we are the one to drill the solders in camp instead of dem drilling us with cdoffx as our drill intrustor for now.lol but you know say those people e be like say the moment wey them don recruit them into the army they don turn something else o. I de leave around them i know wetin i de talk o. But we go try wey be say they too go think twice before them intimidate us |
obinoral: you go fear fear abeg no overthrown me for CSO oooo loloverthrow? Mba! I'm always loyal sir. Aiit guys, i see say some of una no de used to this thing. Make i let you rest little but prepare for harder drilling later |
obinoral: take am easy bro oooooga mi, i want make sure say everybody de fit sir |
Sotenna: Bia enyia! As you talk about the drilling and exercise thing na im I go look your picture, Ol'boy na intimidation you wan do us with that your chest?boss na child play be that one, thats about 9months ago. Hey who be that guy wey never finish him own pressup. Lazy bone |
obinoral: permission grantedthank you sir. Yes i'm from now on the drill instructor here to make sure you guys and ladies don't start getting fat from eating our food here without doing anything. Abeg 50 knuckle pressup for the guys and 10 for the ladies. Let go |
CSO sir, permission to take over drilling programme this people don de get fat within the few days in this house. They need exercise |
Sotenna: Commandant and CSO Good morning, but I dey vex.seconded before boko sneak enter here o |
Sotenna: Cdoffx, I can't categorically tell you who the co-ordinator is right now, I don't want to say one thing now, and later my oga at the top (commandant) will say something else.lol oga at the top tell us wetin we no know cos i can't afford having one thing in mind and my oga at the top having another |
[quote author=j-slimz]I wasn't competing, I was at ease doing my thing. Yea you did. You missed our revealing our faces and real names and our lil chit chats.[/quote]hey una don show face before. Me just put my own pic for profile. Make i commot am? |
Imanuelle: good morning yall .morning sir |
Sotenna: Na the person wey open this thread be commandant sir.and the coordinator nko, you self which platoon you de |
ekaaro dede ne iyi e wa ni ile o. How was ya nite. I think we need commandant here too na |
tutulicious how far na Mama j abeg i fit get hot tea make i take am send this cold commot so i go fit sleep |
hopeyemmy: One school like that for Ile-Ife.oh that sch wey be say almost every student na radical activist |
hopeyemmy: Accounting. U?boss na mathematics sci. Which sch be yours |
hopeyemmy: Better.which course you study |
hopeyemmy: I'm a family man, bro. (^_^)ama sorry bro jungle man Imanuelle: them go leave camp 16th, if that's what you mean. hopeyemmy: I'm a family man, bro. (^_^)ama sorry bro jungle man thanks bro |
When them batch B people de go self? |
[quote author=hopeyemmy]Jungle. ![]() All hail the jungle boy. You want kill bush meat for meal tonight abi |
hopeyemmy: The guy sure pass baba Ijebu.which side you de now |
hopeyemmy: You know person, I swear!jp na sure guy though no be say we too de relate like that me no too de like to talk too much with people. The guy self get one guy he de friend for my hostel |
hopeyemmy: Broda, I hail o.yah i know him. |
Hallo to everyone, whats kicking in the house na |
monopolist: You need at least NGN500,000 to start small and about NGN2Million to start big.thanks for your info. I will get in touch with you soon |
WinnieDPooh: Even if i should call him now, it is of no use because he is very far from where i am right now...just phone call and voice consoling thingsehn that one self go do na. |
[quote author=j-slimz]No p Here have some[/quote]Holy mamasita. Mhen i no know say na like this una de caring here o. Thanks mama j No talk say my own too much but i fit see hot tea drain am down unto say little cold de here self |
WinnieDPooh: Goodevening house...mehn this rain somehow spoilt my day today its been raining since morning and the rain just stopped now can you imagineHeya sorry dearie, but how far you don ring him number, e no de go. Lol |
Helenqollinz: J-slimz dey na,cuz as 4 me,i dey xpect my kings in da house 2 serve me 2day cuz i don tire 2 dey feed una haba.How're you doing. No vex jare i understand say e no too easy to de kitchen every time |
[quote author=j-slimz]Welcome bro.[/quote]Mama J your highness ma'am. I humbly accept your warm reception shrimati: you are welcome bro, hope your journey was not stressful? Take a stroll in the room, our ladies will soon serve you. What do you care for? Any lady in the room?Thanks bro as if you knw say i de hung. Abeg if spaghetti de, i no mind |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 39 pages)



