Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 726 727 728 729 730 731 732 733 734 (of 860 pages)
TeeVibes: Kudos to the guys that holla @ ME on whatsapp. I feel them.oga dat thing wey u give me no work |
Na dis type of thread dey reign now? picture of nairalander and .... i will snap picture with boko haram member soon. My title will be PICTURE OF A NAIRALANDER AND A TOP BOKO HARAM GENERAL |
When will FG sell 3rd mainland bridge? |
Nairarealman: R/self 100k a year deal |
emi oga: the total package is as follows. rent:120k p.a,service charge 72k p/a covering(water rate,cleaning of premises,electricity.professional fees of 60k for agency nd legal.financial implication:250k= |
God pls dry our crude oil dats what they are all after, greedy animals |
I will continue to use my vodacom sim to browse in naija |
U fit pay 140k for a room self contain? Comot make i pass |
Dr pepper & three top nko ? |
Mod, pls move dis thread, wetin concern technology market with atm wey no pay u |
If it were me,i would just let it go for a while and when the i.d.i.o.t has settled down properly, i will send some boys to pay him a visit, i will make sure he spends the money in hell, my house no far from mushin and i know guys well. Its really annoying, and except the mod dey practice the same thing, this thread suppose dey front page, if seun open thread for a house on sale, u go see am for frontpage, |
Aizebioje: Sure NDLEA is working but my question still remains WHAT HAPPENS TO THE SEIZED DRUGS?dem dey go give am to mushin boys, tell me which person wey him head correct for mushin? All of dem dey smoke am |
The time wey our crude oil money no circulate wella, abegi, make i hear word |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 726 727 728 729 730 731 732 733 734 (of 860 pages)