Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 740 741 742 743 744 745 746 747 748 (of 860 pages)
I have not even finished reading....but thank God i'm a catholic |
So why pm news no print this news out before the match started? Why is it that when anything happen TB jagua go carry story come say he warned about.... Let him predict our next match now and let newspapers publish it now b4 the next match, that is when i know if he be real prophet |
My guy inspire, pls help me tell dis xtremeidea to open his own thread and stop posting unknown item in my thread https://www.nairaland.com/978228/new-320gb-external-hard-drive/8#13968802 pls help me remove his post |
Is anything wrong with u? Cant u open ur own thread and post ur rubbish there |
Dat one na ur own analysis, nokia 3310 is one of the best |
Do u have any bluetooth keyboard for nokia n79, n78, n73, 6220c, 6120c etc |
Wetin concern me, how much i dey gain inside ? |
E be like say dem take draw swear for the whole 1st matches played |
kpangi12:guy if u wan rent house, call him, nothing concern us, all agents na the same |
DLER: There's a room self contain in Adeniran Ogunsanya Ǻn̶̲̥̅̊ԃ Ogunlana drive,Surulere going for N200k Ǻn̶̲̥̅̊ԃ N250k respectively for 2yrshaba just a roomself contain? Gold dey inside the kitchen? Lagos don die finish |
Make We stop noise making, calculator go move market soon, becos we go start calculating our chance of winning. GOAL AGGRIGATE,HEAD TO HEAD etc |
Abeg if u have any of the above nokia screen , pls call or email or text me |
I love dis show!! |
onye ego: More passengers= more trainsso, u prefer to be conductor for the train? |
If this story is true then, Jesus is from anambra state |
40Lightyears: Let FG start thinking of expanding the rail system now. With a population of 160 million, what we have on ground now won't go anywhere.must u quote the whole thing again,why una dey waste page |
My problem na the price o garri wey doubled under 2months, this train wey go kano, shey e carry garri? last thread some peeps dey make noise say if this train start ,prices of garri go drop, so i ask again, shey the train carry garri ? |
biggboy: guys plss how much for subscription (mini and maxi) and d full channel list. Thanks happi nu yr.maxi is 170 and mini is 130 |
Are u ready to spend money? If YES!! u need to buy the nokia su-33w tv receiver and 170naira or 130naira per week |
lloydbanj: Hw d guy take crash?cos una see am carry nylon with okadaman.e come mean say e don finish for am....mtchewwwwtoo dry |
lloydbanj: my first question-d shirt u puttin on right nw how many tym u don wear am(I guess u wear it once n throw it away)for ur @list he own a studio where most artist today dey record song(sound sultan,2face,excel n co)n current d guy is under a uk based record label.if 2 say u see drive escalade wetin u go talk?dry, think b4 u talk |
Haven't u figured out why people dont reply all ur threads? If u dey think b4 u type, they will reply ur dry threads |
lloydbanj: ur comment too dry.u no dey think b4 u type.if i no dey think b4 i type, ur family will certainly want to be like me |
Why not fall into friday 25th. waste of internet bandwith |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 740 741 742 743 744 745 746 747 748 (of 860 pages)
iN MY ASSESEMNET, I THINK U ARE A FAIR AGENT IN UR PRICE LIST UNLIKE SOME GREEDY AGENTS PUTTING UP PRICES THEY CANT DARE TO DREAM OF. I HOPE TO BE IN CONTACT WITH U BY JUNE/JULY FOR A MINIFLAT WITHIN YABA-SURULERE-GBAGADA AXIX. KEEP THE GOOD WORK BRO. MY E-MAIL IS topendo04@yahoo.com