Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 773 774 775 776 777 778 779 780 781 (of 860 pages)
GEJ says he feels the pain of his people, the guy dey yawn rubbish for tv now, he even stand like say dem force am to address us on national tv,imagine person wey no dey buy fuel say e de feel our pain. The guy dey shiver for tv abi na my tv dey vibrate? The 25% wey e say dem go remove from their salary na lie, how we go know,the guy wan use fluke |
Lets stop wasting our time the real boko haram is babangida and buhari and others |
Its time i learn how to make local hand made bombs or their huge fat salaries be reviewed,look at how much their allowance is,not to talk of salary, and yet they cant pay 18k minimum wage, its greed!! We put them there and now we are saying we dnt need them anymore, its time we fight back with or without NLC |
I think its high time these hausa's get a pay back, and i will start from lagos idi araba area,dem think say na only dem get wicked taughts |
Dat one na story! Wetin dem one do? Many of dem wey dey hide for sake of deporting dem. Abeg talk something else jare |
Waste of internet server,i for use my precious 56kb data open http://ws3.phonerotica.com/wap/clips/movtopmenu.pl?lg=en i just use am open dis rubbish nairaland thread wey dis stUpid poster dey yawn crap |
Its time we fight back, do me i do u GOD no go vex! GOD punish islam |
All these genre of movies no go work here, have u not noticed da nigerian actor and actress no dey like stain their dress compared to western movies wey u go see actor fly into mud with their new designers shirt, u don here say two motor jam togeda for naija movie? If naija venture act film like TITANIC, dem go spend 10trillion naira for it and people go die true true inside our water,we wey no sabi swim. If u see our 20th century movies, e be like where dog vomit. Wetin i wan see for film na all those stunts where house collapse,car jam, cars summersalt,bomb explode,u cut person with knife it looks real like spartacus own,u don see any naija film wey person break through glass window b4? If u see where our actors de make love on tv,u go think say dem wan rape the girl, Abeg post dump dis thread and start another talk jare |
Fuel subsidy go kill poor man |
After treking from ojuelegba to bode thomas and from bode thomas to mushin from mushin to ladipo warehouse and back to ojuelegba 2day, i have decided to buy a bicycle or else man go die!! |
Una dey here dey blow grammar, the next step is assasination,wetin boko haram dey fight for sef? Is it for betterment of naija or dem just dey target christians? Na so dem mumu reach, instead make dem target iso rock, dem dey find innocent people |
@poster, what is ur budget for the wedding? Dont let anybody confuse u, if u have 200k,300k,350k u will enjoy ur weddn, just limit the amount of guest,the most important thing is the priest or rev. that joins the two of u as husband and wife, no spend ur entire savings and in the end hunger go kill u and ur wife for house, |
The fuel subsidy removal news and protests is on PRESS TV, cnn is crap |
Wetin concern boko haram with US embassy? E be like say dem wan start fight wey dem no fit finish |
Wetin concern boko haram with US embassy? E be like say dem wan start fight wey dem no fit finish |
Na our previous leader dey talk wetin dey happen for naija, obasanjo as he get power reach,no fit tell me say he knows nothing about this right from the begining,who are they f00ling? Even if na fashola be president, the fuel subsidy go still happen,even the bomb blasts, |
The whole truth about all dis is that obasanjo and all our former leaders are behind all dis,they call the shots, GEJ is just their tool, when the university fees was increased the student went straight to fashola's office to protest, can u imagine that tinubu was the one who came out of fashola's office to address the protesters, lets stop deceiving ourselves , WE ALL ARE THEIR MUMU S |
ReVOLUTION!!! We VOTED HIM IN, NOW WE WANT HIM OUT |
REVoLUTION IS THE ONLY SOLUTION |
They should do what ever they like but LAGOS NO FIT BE LIKE LAS VAGAS |
FoR ME,I WILL PREFER A "REVOLUTION" but it wont work in naija 'cos we have enuf traitors unlike inthe middle east where they unite and fight together for a purpose. |
Okada should be banned!!! Why una dey support dem? U na dey pity people wey no send una when dey will want to deal with u, all aboki should go back to their state because these boko haram will want to use them to carry out operation in lagos, some people dey shout "lively hood" why cant they ride the okada in their state,why in lagos? I witnessed two bikes with 4 guys at idiroko opposite lasu, they stopped a car, shot the driver and the car owner ,opened the boot and carried a bag from it and zoomed off, is there not anything else they can do to earn a living apart from riding okada? My point is that they are all criminal |
when i 1st see the text,i almost nack head for wall, 5million and audi car !!!! then i come think wella,why airtel no call me directly? and why dem no say make i go their head office, na name and phone number dem give me to call, guyz dey vex |
Open ur eye well dont be a victim, because i no even know how this guy know say i recharge 200naira yestaday. |
I GOT THIS TEXT MESSAGE WITH THE SENDERS NAME AS "AIRTEL" AND I KNOW ITS A SCAM, READ: For using up to N200 airtime in 2weeks, you have won N5M and an Audi Car in the Airtel "2GOOD PROMO" Call Mr Olu Fred:08129214009 for details. |
@poster, if na true,give person ur location, 5k for 32gb card, i bought mine for, my own expensive o! Na 64gb i wan buy,i don tire for my 32gb |
.
|
SAMSUNG WAVE2 GT-S8530 for sale . Neatly used and as good as new, all accessories intact with pack, excellent WIFI,internet browsing vivid camera X video. Scratch proof,gorilla glass screen, filled with lots of useful and exciting applications 40k call 07032659200, 08028789799
|
Junk mail!!! |
^^^ na lose and get sacked na him dey reign, me to wan coach for like 3month and earn 3 million b4 dem sack me |
I wonder why nfa neva sack the guy too? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 773 774 775 776 777 778 779 780 781 (of 860 pages)