Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 771 772 773 774 775 776 777 778 779 (of 860 pages)
There are 2 groups, spartacus leading the 1st group and crixus leading the second. Sincerely i see a traitor emerging from one of these group |
^^^ check ur email |
What matters most is that the boy is is already in HEAVEN |
[quote author=mr. Oops link=topic=854535.msg10045106#msg10045106 date=1327501139]Ceejay abeg remember. mr.oopseluwa@yahoo.com[/quote]check ur email |
sholatech: martyns303: Acidosis:check ur emails |
If u want to watch it ,i can give u the download link, its about 56mb. in avi video format |
SpARTACUS:VENGEANCE episode 1 is out. Watched it on saturday. @ mods, this isn't nigerian movies or nollywood, so dnt delete dis thread with the excuse of piracy!! Varo's wife dies, lucrecia still lives but she's gone crazy. Episode 1 so interesting |
SpARTACUS:VENGEANCE episode 1 is out. Watched it on saturday. @ mods, this is nigerian movies or nollywood, so dnt delete dis thread with the excuse of piracy!! Varo's wife dies, lucrecia still lives but she's gone crazy. Episode 1 so interesting |
Dem sef dey use over age,na only thief go sabi thief wen he see am, all those girls wey carry big breast and nyash na him be under 17? If u wan see real under 17 ,go girls secondary school,dem go still dey ss2 or ss3, |
@topic poster,guy now waste threads here, @GEJ, if u no get beta lie to tell us,beta go watch SPARTACUS,Vengeance season 3 episode 1 is out,i'm watching it |
@ozegbe, Have u verified the durability of the battery? We all know it uses battery, is the battery and charger available for purchase? Does This "walka" have extra channels or the same old channels on su-33w, mobile tv headset,drifta,n96, Zte f912 ? Multichoice lacks business sense probably because there's no competitor, @ ozegbe my advise is for u to hv patience,take ur time in studying it well, everybody here get his choice, some prefer DRIFTA,some like SU-33W, some say na phones with inbuilt like Nokia 5330,n96,n77, samsung p910, sagem myMOBILE tv,ZTE F912 e.t.c. |
Waste of bandwidth |
Signs of BADLUCK |
My advise: LET HAUSA PEOPLE GO! if what they want is to transform naija into an islamic country and we wey be part of naija no gree, let them go and form their own country, we go build borders, simple!! |
Bomb blast killings is now part and parcel of us, it a natural phenomenon, its like an essential commodity,@poster, is there a day dat u dont eat or drink? Dats hw bomb blast killings is in naija, govt no care,we too no send, one day nobody go remain to bomb for naija again, wetin dem go do? |
Dstv walka! Nice product, but i'm sticking to my su-33w, all i just want is BBA channel to be added to N170 or free bouquet package. |
Prison break season 5 episode 1 indeed |
Did i not tell u guys in other threads? I knew he will either be killed by the police or escape,let us all not act dumb, they allowed him to escape |
PrISON BREAK SEASON 5 episode 1 |
I don hear una story,i want to know what will happen next? Investigation or ignorance? |
I don hear una story,i want to know what will happen next? Investigation or ignorance? |
Their death na sara, i talk am b4 say nlc na traitor. Those dat protested with u and died, instead of them to hold firm to N65/litre so those people death no go just be in vain |
What rubbìsh is he going to tell us dat he cant tell us yestaday, |
@tayo D, i wan sleep now, pray make i no see u inside my dream, i go make sure say i no go wake until i kill u. F33bl3 mind3d boy |
GEJ tell us say e no get shoe but e no tell us say e no get time! Almost midnite e neva answer us, e don reach time wey we go tell am say e no get shoe and time but we no get patience |
My anoyance no be say e post f0olishly but others dey use am as quote,thereby litering this thread and making each page shorter, maggot! |
@tayo shìt, jokes apart, i beta pass u wela,i go feed u even if the strike goes for 1month. U think say dis garri wey u dey drink with fish na food? |
@Tayo D thunder go fire u and badluck jonash1t |
@tayo Dense, see the way u dey waste page on this forum, just becos u wan drop n0nsense for us |
Many of una dey senseless, sensitive issues like dis, u take am dey play by giving false info to people, who know weda na u dem go kill for the protest 2moro. |
Since morning dem no fit do dis stUPid meeting .now i have to say up till dis time for the outcome. Our govt just wicked for everything, if they have their way with air we breathe, i bet dem go say make we pay for the air |
All aboki are boko haram, lets not be deceived that its PDP. even the blind ones and crippled ones and their beggars are all boko haram. Tell me if a yoruba or igbo man is not in pdp ? Why cant they use dem for their bombings? Its not about party ,its the hausas. Naturally wicked like thier brothers iran,iraq etc |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 771 772 773 774 775 776 777 778 779 (of 860 pages)