Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 839 840 841 842 843 844 845 846 847 (of 860 pages)
@poster to be on a safe side,dont update any phone even if u have a super fast internet connection. U know say that fast connection can be lost any time and if e be say na when u don start e go lose connection. U get phone now abi? Any mistake u go dey phoneless, and dat mean back to nokia 3310 |
@brine point of correction,TOO MANY JOKE WORDS |
@dual core u dey crase them tell u say i dey find wwf or wwe smack down belt? @tolux1 please that post wey u put the hints 4 up pls edit and remove it,mtn,celtel,glo crew full here,them dey find hint to free browsing wey dem go block.@ dual core make una no dey discuss this thing with dem here again |
@poster its very dangerous to update firmware, any mistake, that phone is gone 4eva. Its betta u sell it go to the market and get an already updated one from nokia by typing *#0000# |
@poster father christmas |
In nigeria now fraud is legal. When una high people 4 naija dey do am and get away with it. Its legal |
. |
@toluxa1 4times 1 @ poster your thread don enter 3 so soon. You must win the award @brine no ever warn me,if u lose your temper i go tight am for you ok? |
@brine e be like say toluax an kaelo na same person with different username,becos why kaelo go dey help toluax dey beg 4 free browsing? Hmmmm! Strange. |
@brine wetin dey tickle u? I 4 say why every body dey increase their post count,na becos of december award wey u no go recieve anything. @ poster keep posting u fit win am instead of those wey u mention ok? No 4get to tell ur mama to read u bed time story o! Small boy |
24yrs old mmmh?! U and my kid brother na age mate. I come dey waste my time. |
Can u imagine the animal na omo ibo sef. I just checked his biography from, biography.com and na mushin area e dey stay. I know say cafe no dey the whole of mushin area, because that place na www.thugs/touts.com or www.shandy.com/area ,except e enter motor to surulere to browse |
@poster Less i 4get, this people wey u say dem be genius, na true but genius in their own special way, they used their brain to know all this things, but 4 u, u dey brainless. u no fit sit down press ur phone and press something good out of it wey u too fit share with us. Forum na place of ur discussion and idea no be a place 4 beg beg. (News ants) |
@poster u know why i get ur time? 1.because i dey browse with my computer 4 office 2. My celtel dey browse free 3. My mtn dey browse free. asuming i dey cafe wey i pay 4 time,i no fit log in to nairaland not to talk less of posting 4 dis ridiculous thread. I know say na favour u dey find. Read ur thread,every body don dey find free browsing. As u can see celebrity like me dont beg. Chineke me ru gi ebere. Anu ofia aburu onu |
@poster u know why i get ur time? 1.because i dey browse with my computer 4 office 2. My celtel dey browse free 3. My mtn dey browse free. asuming i dey cafe wey i pay 4 time,i no fit log in to nairaland not to talk less of posting 4 dis ridiculous thread. I know say na favour u dey find. Read ur thread,every body don dey find free browsing. As u can see celebrity like me dont beg. Chineke me ru gi ebere. Anu ofia aburu onu |
Wetin u sabi,u wey take style dey find favour. U open thread so when u need help, i know ur plan. e.g tony tetuila sing u don hit my car,e come use tinubu so dat e go get favour at the end wetin happen? He is still unrecognised. I dont need ur bull sH1t, i am already a celebrity |
Wetin u sabi,u wey take style dey find favour. U open thread so when u need help, i know ur plan. e.g tony tetuila sing u don hit my car,e come use tinubu so dat e go get favour at the end wetin happen? He is still unrecognised. I dont need ur bull sH1t, i am already a celebrity |
@deeteeneey meaning i be papa ajasco? |
@poster what do u mean by post count? Check who first register 4 nairaland. I no abuse anybody o! My people proverb say soundless noise, i no dey talk and things dey happen, but dem go talk and nothimg will happen |
@poster very easy: just make sure ur phone is fully charged,recharge with 300 naira, enable the bluetooth, and put the phone in a bucket of water for 3mins. Bring it out of the water and hit it on the hard floor, and there u are, mission accomplished |
@poster 4 purpose of fraud abi ?! |
@poster mr man i no see my name for dat list, how u go add me for otha fellas ?My friend edit one person name there make u add my own. The truth still remains: i am tha king of nairaland phone section |
@samuelK call me as from 8pm every day by then i go don put my glo sim in my nokia or send ur number to my email and i go call u. 08028789799 |
@samuel K my glo number no get permanent phone,i dey change am,tell u what, , call me as from 8pm with the vid call & no mind hansibone e no get 3G phone,thats why e dey jealousy |
@hansibone As if |
Na wetin dual core dey talk sef? Na everyday dem go dey tell dem the same thing? Even if e wan post am,threads wey pertain to phone configuration plenty,he should have posted it in one of them and we go still see am,instead of creating a new thread.Many threads dey wey nairalander post manual cofig. settings plenty,2morrow 20 different people go create their own thread 4 same reason |
Waste of thread !! |
Nokia 3230 na phone? Thats why we no go hear word and my guy u use the phone abi u own the phone? I even think say na nokia n101 e dey use. E com dey make noise |
na only god dey protect |
@ sisqology wetin happen, which one be huh?! U no get language? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 839 840 841 842 843 844 845 846 847 (of 860 pages)