Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 837 838 839 840 841 842 843 844 845 (of 860 pages)
@poster i have a nokia E3310 for sale |
Well its all the same because them go use our free browsing trick they got here in phone section,come use am access romance section on their phone. How many of them fit go cafe browse with 100 bucks everyday? Without the phone section tricks,, ! |
@all I HERE THAT THE NEW CELTEL'S NAME WILL BE CEEJAYTEL, na true? |
omo ibo i know |
i don get correct emails wey i go dey scam!!!!!!!!!!!! abeg post more emails here,atleast one person go fall maga |
OYO ![]() |
@ poster if the one wey info give u no work,try that tailor 4 una area e sabi make suit well well |
@poster If na china phone,4get it,u no fit download games there even if u have 100gb memory card. |
@poster If na china phone,4get it,u no fit download games there even if u have 100gb memory card. |
As we don get M.D (managing director, moderator) i don apply 4 deputy. We need client service officers, sharp shooters, media officers,security men and cleaners |
If its true, then he is welcome but he is just a moderator. He cant stop us from breathing. So why una dey fear? |
Noise |
@sect who be the moderator? U no know say na time i dey while away here, beta site and forum full net |
the mobile tv stuff aint 4 nokia n73 but for nokia n77 |
how true is it? |
This is how to love-vendor dat fone. Charge fully,open this web page www.getjar.com and put the fone inside a bowl of water mixed with salt,then bring it out after 3mins and hit it on the wall 4times. Press *#7370# And ur phone is fully pimped |
Come my guy make u no beg anybody even if u wan browse free on ur nokia 3310,i go do am 4u. The truth still remains n70 good pass n72 but i don upgrade to n80 |
Go 2 their office or their website |
Universe city of s60 mobile |
I don advance now from n70 to n80, hansi sell ur n72 to somebody else. I dey use my n80 wifi browse 4 office |
3.5k |
@hansibone i go pay #1550 |
@hansibone i go pay #1550 |
@0802 username go 2 computer village and buy ur memory card there and make sure u test it b4 leaving the seller. It is sold for #1,300 or lesser for 1Gb |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 837 838 839 840 841 842 843 844 845 (of 860 pages)
