ChainBlinger's Posts
Nairaland Forum › ChainBlinger's Profile › ChainBlinger's Posts
princesa: from La femmecome, u dey drail dis thread o! Who are you sef? ![]() |
O boy dis our golo keeper try well today oh! Yyyyeeeeee! Super shot! This small pikin sabi play like dis? Obasi! Wow! |
Peeping the game through my rear view. |
stebell: Any meeting/marriage d̶̲̥̅̊α̇̇̇̊τ̲̣̣̥ will ♍åƙε̲̣̣̣̥ GEJ win 2015 is welcomed. #Team Fresh Air#bunch of day/pipe dreamers lol |
Bread and Beans for sahur, drinks 1liter of water. Dat na 6 to 6 oh...before I gets hungry na till 4 or 5pm. As man no get wife nko! Sumtimes I dey swallow eba weller.. Rice no follow for sahur cos rice na lontin. |
Sleep dey catch me oh....abeg mek una help me call police. |
Originator ya head is fokasibe |
Tolexander: omo na mental case. Start to dey craze.you dey mental! Na you go enter Aluu market! |
Ok.. System, design fi set wi up, yeeeeaaa Dem give wi di gun, dem send same man ah wet we up Dreskull...what di system do fi ghetto yute? Nuttin. What they do fi ghetto yute ? Nuttin Everyday another madda brawl Dem do nuttin at all We been suffering from ah small Dem act like dem nuh see mi face, two pretty cloths inna mi closet None of dem ah feel mi pain, furthermore dem never ask yet To be cntnd...... |
Ah....eleyi gidi gaaan! |
Omo na prison fine like dis? Wow! Abeg carry me dey gooooo... It's better to be imprisoned in America than to be free in Nigeria. You can just be kidnapped for ritual or for ransom, or blown by BH time bomb, or get killed by do or die robbers etc....f2c tins sha. |
Biaaaaatch! |
Ebelebebo! Hippopotami advising hippoptamus on behalf of the Ape aka bolar hat wearing Gorilla of Aso Rock... Meanwhile f2C just incase. |
Packaging tings |
With their hairy-body and yam legs...? I don seee igbo girls wey gather bear bear. |
Chain_Blinger: Please folks, how can I download thru my phone, a blackberry pc suite and install it on pc from my phone after download. Pls I need it urgently, thanks for your concern.please I need a link where I can download it easily via my blackberry phone. I've tried crackberry.com but can get it done. |
Please folks, how can I download thru my phone, a blackberry pc suite and install it on pc from my phone after download. Pls I need it urgently, thanks for your concern. |
Omo na enough meat be dat oh. Make I call my guys. |
I no know book:don't mind him. He's eating a backward bread as backward as he is. Mttcchhww! |
Ejo,abeg,please, who be Okijia Mumu? Na pesin or na goat? |
LastApostle: please let them redesign and remove every islamic inscriptions found on the naira.e dey pain you o, kaka o Islam don pass ur level o, kaka o Dem no go change am o, kaka o Even jona no fit o, kaka o We get mouthu wellu wellu o, kaka o Eh, kaka o Oya, kak o (Chorus till fade) |
sobaemma: kill them all jtf killl them all,impose the curfew kill them make them few,let their blood smell like perfume,infact kill them allsee ss/se lunatic on di prowl. JTF over to you. |
boiohboi: Forth to comment .Dancing garala n samba @ dsame time.na expressway to yabaleft be dat oh |
exxell: PLS, CAN SOMEBODY TELL MR SEUN TO REMOVE THIS BIG BROTHER TV ADVERT FROM NAIRALAND OR PREFERABLY, FIND ANOTHER IMAGE FOR THEM? THAT EYE IS VERY DISTURBING! JUST LOOKS LIKE ITS MONITORING MY EVERY MOVE ON NAIRALAND!are you well so? Abi you get touch? Don't worry, Big Brother Is Watching! |
At all at all na winch, 10th to comment. Allhamdulillahi rabil alaamin! |
Lilimax: Not a fan of her but she look good @ 46who ask u wether u be her fan? Who are you sef? |
sanniemoe: This woman na clown. I swear. Jesus Christess of Okrika..I laugh in Chinese.. Xin xu xan jinlol |
ckkris: NTAsame here. |




