Chanchit's Posts
Nairaland Forum › Chanchit's Profile › Chanchit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 331 pages)
I pity this Hunamdi, na Oyinbo go beg you to chop o, when hunger finish you, you go beg for N10 biscuit sef dem still no go give you. |
modath:Lmao! Dem never ready na, when dem format Hunamdi memory now he go forget where he come from, dem go start from square 1 again. |
Abegi,this one no be case jor, the girl is spoilt already. Where there is a will there is a way, and since there's a way under d girl wetin remain. |
This egberetv sef, I just hope FK would also relocate to Biafra when its time. |
Lmao! Did the op just said "sizable" actually, only 5people came for the very peaceful protest, well Buhari is still busy begging our Nairaland e- warriors not to burn down Nigeria because of Hunamdi, so it would be hard to join this minor issue. |
I just love it when people manage crisis calmly. |
See wetin too much action film dey cause. |
Na himshe give the guy cocaine sniff?abegi |
Well, my only advice for the "celebrities" is that they should see the land as a greek gift, cos if omo onile don use bullet and machete beat you on top land matter before, you go say no be every land dem dey build house. But the prince sef dey finish talk jare, why you go complain say dem dey fvck your local babes, the babes complain to you say dem no pay them? He should thank the local babes for being useful to the economy, abi wetin I fit gain from gambia if not to fvckaway. |
So na Okorocha go go carry legislators for house make dem come house of assembly? |
managermahmud:I'm sure you did not read the story before commenting, well I read about 15% and she did not say she's a virgin, she fks for fks sake not for money sake. |
Judging by maltina dance hall, I know some daddies from a particular region wehno dey miss this kyn thing. |
Sydney sheldon. Would never forget "master of the game" |
I wonder how John would pray for me too now that he's dead.
*Lithany de gusto mariachi* |
jaxxy:No be only Mandela na Mandingo. |
OZAOEKPE:Ojukwu would welcome you sef, now quit whining here, go pick up a rifle and head to DSS office. |
Chukwu okike Abiama! Na so dem dey format the brain of some people hero, the next you see him you would be shocked when he says he's from bamuda triangle. |
Harbosede02:This is wickedry! Op, I thank God for people like you, atleast with you those imbe' get hope of touchlighting. Lmao! One dey my street, her papa don place 5m on her head for husband weh go marry her, she get big front and back, all you need do is to buy plenty handky to dey clean spit, she no dey talk and she like stay one place, so if you wan touchlight na you go dey set her for bed to do any style you want. Offer valid while stock lasts. |
Atmmachine:LMaO! |
ClassCaptain:Walahi! This classcaptain na real mad man eh, see as water dey komot my eye. I never knew you were the one that did that mtn stuff too, been looking for it, I wanted to send it to a friend. |
chukwudi44:I hope say una don start to contribute money to go bail Nnamdi. |
This is how disputes are settled, not by making noise. |
Immediately I saw his name, I've decided even without seeing the pix that it must be another hotmess, but he tried this time,though its now hotness still,but its warmness sha. |
Na wetin dey taya me be this, when you have to wish black diamond happy birthday on 4different threads and that particular one you ignored made it to front page. |
HBD black diamond.
IsKaba! |
Gaidenk:Never been there, Chanchit is my internet name. |
wiseoneking:South Africa has 86,000 recorded abortions last year, if you can't cater for the baby, don't give birth. |
Its allowed. |
Op, bring USB lemme send all the po rn on my phone to you so I can download new ones. Abeg I dey church, lemme concentrate on the sermon. |
Nboti why?! |
Lemme brush my teeth before I talk here. Ok, so where are we? This guy na hediot,if you can pay 3,000-4,000 per trip, why can't you pay at most 15k for proper abortion. When you wach this kyn scenes for film you would think people cn't be this dumb in reality. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 331 pages)


