Chanchit's Posts
Nairaland Forum › Chanchit's Profile › Chanchit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 331 pages)
I think I remember this guy, and he's a good goal keeper o, maybe he's not in same click with Keshi if not he no go dey use Agbim weh ball dey dribble. HBD nigga, wish you a nice game tomorrow. |
"politician" lmao what is he politicking? Or does the polish government pay to just be a politician? Which public office is he holding? |
I'm not that mentally balanced to know if I can do it. But who knows, the brain could get cooler as the age increases. |
So all wailers just pack dem selves here without telling dem selves d truth, dem dey drill Dieziani, dem arrest Akpabio cardiac arrest alams' all of una dey cry, don't worry, that's where d $20b go come from. |
Sai Majek! |
kesprime:Lmao! Hard to get? girls weh follow me play hard to get don regret am, I just move to the next one, its either yes/no. |
I'm happy you did not say guys are beefing you because you are too handsome, you know its because you re an introvert. But about the girl, I think she's just eating her cake and having it, make she come ask my babe weh I use my mouth toast. |
Maybe when the bride and groom dey under the influence of gboko weed. |
Music is a universal language. But I just don't know if Nigeria can have another Fela. |
All this wailers go start crying now I no knw why I go dey cry when I no get 1kobo from the looted money, believe me if I benefit from the looted funds I would be able to support blindly. |
See human being, even when she knew Caroline was right she still fought her tooth and nail before thinking it deep, I think she changed it cos that's her IG page, orelse dem don hijack her acct. |
Lemme spread my mat here. I know my guys are still coming in here to cry,but abeg try to control the noise. |
Any girl weh invite me come church, I go disembark from the mission ASAP cos you must run at lose, cos na so so preaching she go dey preach for you. But @Op next time if the girl no really look like a serious born again, you know like those christ embassy born again babes, just tell her you are also a chorister, an instrumentalist or even youth president in your church but you would find time to come to her church very soon, so if you get her number through calling or chatting you will know if the business venture is profitable. But if the babe na deeper life member just gerara there. |
Lest I forget, download that song on my sig', if to say u sing am for that babe e for dey easier for you. Cc: classcaptain. |
Unlike Stella Oduah weh dey sell pepper soup before she turn minister of aviation over night, na God go punish that G*J . . . . . And to all of you that have been quoting me, sorry no time to reply wailers. . . . . . . . . Unzip my boxers, piss on all of 'em. Ok, now their body don wet, oya, a.b.o.k.i pass me the koboko! |
ClassCaptain:Like seriously! So you still remember wetin I talk when me weh talk am do forget? Choi, owk, make I go modify. |
BiitchAmMe:LMAO! |
Oboy! Na wa o, still looking for a suitable place to spread my mat,this place too won't be cool. |
I for spread mat here,but noise makers won't let me rest. |
That house weh I see no fit cost pass 10m. |
All the people looking for Aisha,well there she is. |
Lie. |
Antoinne:I can see you are an atheist, so I go jump am pass. |
Is that one soup or what?! Choi. God I'm grateful. |
Clark is the real definition of "Agbaya" had it been GEJ won that election, he would still be spewing trash,now the guy don lose dem come jump ship. |
I know you are lying, but come and finish it so I can introduce you to the association of urhobo witch. Since your aspiration in life is to look for witches. |
Thank God, the girl age don finally dey move, cos na pause the age dey before. The babe even senior Ahmed Musa with two yrs?! Lmao. HBD. |
No be only 9ja ronaldo, na African Micheal Jackson. Na so una call that other monkey that played u17 final in Lagos little messi, now that guy plays in kajikistan. I wish that guy all the best sha. |
This is a joke, right? |
Mehn! This bullet is below the belt. Is she trying to say bow wow is finished?! |
Yu see?! Even caroline weh don dey smoke before you know say u pass ur boundary. |
Oh nairaland! First its average guys thinking they are too handsome to be seen by mere mortals, now girls in love with their brothers?! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 145 146 147 148 149 150 151 152 153 (of 331 pages)
I dey feel ur parol...u too get mouth...i dey feel u as u dey feel like obasanjo. Send me ur acct no. make i use 300naira tear ur acct. Ur fada!!