ChiefSosa's Posts
Nairaland Forum › ChiefSosa's Profile › ChiefSosa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 88 pages)
E no go better for those robbers. Madam should get gun. I hate robbers with passion. It's obvious she truly worked for her money and not one of those Ashewoo |
FG can suck my blockus
|
I didn't go to school. I was busy grilling vultures and shouting "sai baba"
|
Most (if not all) Nigerians ONLY complain when corruption doesn't benefit them. When it does; they call it being "sharp". |
Na wa o, see as you kept the whole thing to yourself. Na when kasala wan burst u come dey call Nairalanders |
Me i no dey buy or stream music sef, na bluetooth or xender i dey use collect. Na when i see free wifi i dey download music. I hardly listen to burna boy sef...only my 7th wife and 65th child does
|
Pastor righteousness left the group chat... |
YES |
THUNDER FAYA DARLING DADDY
|
If u like make u go, me I sha no get strength to dey find anoda person pikin. We don dey find more than 15 people this week alone... |
Ogamysamo:Monogamous- 3/4 kids dey okay. |
Duhhhh this is buhari we're talking about...does anything this man does still surprise anyone? |
Ogamysamo:No qualms, Vato! What do you mean by "more reliable" regarding kids? |
nheyol:You brain is filled with a 500 year old prostitúte's urine that ate rotten eggs all her life, that's why you couldn't detect the sarcasm. Shut up, Mr. Fart-breath, and quit messing up the ozone layer with your thoughts that smell worse than grandma-farts. We've got enough prisons in Nigeria; kill your bro and go to prison. One request: give us the girl's number! |
Oblongata:"Prince" get level and "Chief" also get level. Depends on the "level" and individual so, you'll know the importance. |
Starz825:Ahhhh, na mother of 4? I feel say im say im never bang am? |
nheyol:oponu jati jati, since na she be the only woman for this life, den go kill ur brother make im fit leave her for you. 2021 and some of una no still wan get sense on top woman matter! Na so una go dey create nonsense thread for cliché issues. Kwasia |
Johnwicka:Do you like this design?
|
Kill him... |
Nowadays, it's confusing, anybody fit get title now. Have money, connection or travel out and watch how people will approach you to come and collect title. Even me sef na chief. With #3500, u can even get "king of boys". But, being a prince is through birth and they've got certain prerogatives. In all an all, they've got different commands of respect. Or do you mean Authority/power? |
Let me call my uncle first |
Not sure you were bitten by a snake though! But, even if you were; you'll be fine; not all snakes are poisonous. This what my uncle said I should tell you. |
You already know where to find those that have fúcks to give...
|
Kelvin30286063:Lol, na people wey dey in charge of security really shake table o. But, ondo state is relatively safer than several states. I go there once a while when I need to cool off... BUT we gats still dey at alert. |
Fight and insults go soon full this thread... |
No wahala, sir! Sir, please have you heard the story of one of our wonderful nairalanders? He's married and he's in love with another woman! No be small advice we don dey advice am since, him case still dey FP |
Wear seat belt for the yam... |
Na dis same man don dey plan to legalize ganja for Ondo state o
|
I won't lie to you; there's no way. Even if you have 100 guards, you can't even be 100% sure 'cause dem fit even plan u sef. Kidnappers dey kidnap each other sef especially if money/disagreement enter. The same way u dey plan to commot early, u no know say dem sef dey plan? Area wey u dey plan say e dey safe, u no know say dey demsef dey plan that area?? U hide for house, dem or armed robbers go come. Oboy, na everything and everywhere dey risky. Some kind places just dey more/less risky. Na just to live life and dey careful o cause anything for happen. Even men of God dey aware |
RIP but, common sense should tell these people that they've lost more human lives than the cows they're protecting with their lives. These people are being slaughtered worse than animals. People will just give more condolences to the cows 'cause their meat is now wasted. |
Ogamysamo:He's everything; very wonderful uncle. He said: what do you mean "more reliable", number of kids doesn't affect/effect/equal reliability?! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 88 pages)
. SHE IS DAM CUTE. SHE IS BUSY GRINDING SOME NICE DI*CK SOME WER. SHE WILL COME OUT TO TELL U SHE IS NOT MISSING...