Chioya's Posts
Nairaland Forum › Chioya's Profile › Chioya's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 25 pages)
thanks u blessed mylife wit this |
d first and last was off the hook.loved d jokes ![]() |
people wey think say this joke funny dey fear SAM MILLA becos hes d moderator. *dancing and singing, dry dry dry joke e no realm* |
am tired of seeing d joke 2 ![]() who posted it? ![]() |
In United States of America they invented a machine that catches thieves; they took it out to different countries for a test. · USA, in 30 minutes it caught 500 thieves,· Ghana, in 10 minutes it caught 6000 thieves,· Nigeria, in 5 minutes the machine was stolen. ![]() |
cool pics |
@jamborine u wan knock my head,feel free oh,i no beg u,na u head go burst if u knock. |
baby |
hum is me shall liking the communicating dats go in here,u all is keepeds it uping, meaningwhile i is abt to listenings to a new kokomasters singings calls SUDDENLY is u person has hearings it?? |
what has pawpaw got 2 do with the flat boobies. ![]() |
wise |
@jamborine now wey cecsky head don tear watin u gain . ![]() |
no i cant imagine a dis joke, ![]() |
e no realm rest abeg ![]() |
@poster carry u post go give ya mama,e no make sense watin concern period with football. u be tear tear pant.hisssssssssssssssss ![]() |
if no be say u popular 4 dis thread i for ask u who send u post?? which wan b bluetooth witch. |
haha he he hohhoho.huhuhu.jokes indeed lafffing |
lol ![]() |
read it before |
now dats a joke. ![]() |
i dont understand did they want to eat d duck or sell it? ![]() |
foooddddddddddddddddddd. lol cool joke |
Hot old woman i can imagine |
@kreamidol u is tryings keeped it up. |
@nautillius na u know,na crime 2 talk my mind |
maybe he meant playing love song i just tire i no fit interprete d rubbish ![]() |
@poster good joke equlibrium ha, i hv always warned him. ![]() |
of course does he hv anything better*sorry no be talk so* ![]() |
@equilibrum na men lyk u dey mk bosom be lyk dat ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 25 pages)





