Chizzyjr's Posts
Nairaland Forum › Chizzyjr's Profile › Chizzyjr's Posts
1 2 (of 2 pages)
So Tinubu wey be drug lord and also chose a mumu ticket come be messier chai we don suffer for these country called Nigeria Anyways all I see is serious fear of Peter obi Dem know say d guy petition has serious probability of shaking everywhere hence the restlessness if not them suppose they tackle Atiku like dis...we know what your doing Peter obi for president |
Dis one sweet me...no wham since suffer never tire youruba Apc people una go hear whinn...I leave you guys to God lol...Abeg peter do fast regain your mandate na wetin dey important to me no b dis nonsense Lagos Yoruba palava Peter for president |
[quote author=spagettiluv post=122136062]why do you ibos love chest beating your empty chest. Omo this thing is sickening walai. So according to you ibos, no other tribe can survive? I see all this sht as inferiority complex,y’all talk asif other tribes are worthless. Read your comments slowly and check if there is sense in what you put down. No wonder dey never respect you anywhere you go How I'm I boasting...I'm just speaking the honest truth...if you no like am go to Court 😂😂 |
Shebi na only we Igbos go pay the 100% abi....mumu people....I still say it again no matter how bad he wan be Igbos would still survive na una go suffer so next time if you wan turn bigot during election think about the future 1 cup of rice and oil dey finish mugus ....Youruba ronu lol 😂😂 |
Messi the greatest of all time 🐐 When you look you're like what a wonderful player he is...I know it's not all of him you just see the guy moving around on the pitch totally oblivious to the game and then bang his scoring or creating something lol commentary by Ray hugdson He can assist he can score ,take on two three place...try to do it come back and tell me how you faired..... commentary by Arsene Wenger In my eyes he's the greatest ever from the way he plays football to how he reacts when he gets fouled by someone doesn't show his frustrations to his teammates I think everything about him you wanna like.... commentary by Chizijr lol Messi Messi. Messi mmmmmmesssssiiiii |
Kane and Ronaldo no be mate na Kane scores goals and give assist infact he's a whole round player but pendu only rely on penalties and tap ins even from when he was a kid Na him Manu Realmadrid fans dey use compare with Goat Messi....Balablu fans lol |
Way to go ..The day you win in court would be the happiest day of my life Okwute one of ndi Igbo land |
Funny thing is that even if them force Tinubu stupid government which I know would be worse than buharis tenure Igbos would still find a way to survive and thrive...,we are just all encompassing and have a great hustling spirit so no matter how e wan bad we go still see food for table but the stupid Yorubas and hausan forcing bad government all over the country when he set na Dem go still suffer am pass dey beg up and down for here ...if I give any useless Yoruba and Fulani begger shishi that time make I die.... obedient have a good plan to at least make Lagos a place where the stupid Yorubas where all of the lands na we get am to see breakthrough but then no gree get sense my advice to ibos is abeg leave Dem anything den wan do no put mouth if Dem like make Dem vote devil in as governor na Dem go still suffer am..like say if war start na Dem fit win us one on one mumu people My advice to Igbos once obi loses in court just let's have it in mind that we going home to Biafra Nigeria is not for us make we leave Dem make Dem suffer for 600 years by themselves |
The balablu rigging president lol.....like say if Dem give am microphone to talk na him no go talk rubbish from right front to center lol and him wan lead 200million people ko possible na rara....Turn all the Yahoo yahoo boys to manufacturers of chips sandisandasadowda 😂😂😂😂😂😂 😂😂😂😂😂😂😂 Obi on your mandate we stand abeg reclaim your stolen mandate Jo |
Lol baba wan reconcile You don see us finish na .....no wahala Meet us in court simple Obi is my own president You win election everywhere dey like graveyard if na Atiku win sef everybody fir get small joy sef nonsense BAT Obi reclaim your mandate jor we dey wait you my president GCFR |
Yes ooo me my family and friends in school all we are going to vote one Peter obi Saturday can't wait |
Even if you give me 100k I go still vote obi Follow reach were Dem say oya vote and collect the money I go still vote obi beat you collect money from go my way Una dey craze tifnubu and atiefku |
Batified2023 your candidate sef no go smell 3rd position Vote LP vote peter obi mama papa pikin For a better Nigeria as agbadorians no wan see front for these life suffer no dey tire dem |
Peter obi 2023 I collected my PVC yesterday and my friends too E go shock una 25th |
How can anyone forget uzodinjo sorry uzodinma of imo state worst governor so far Best governor's Wike Udom Emmanuel Makinde Sanwonlu except from the endsars matter which I know he didn't have hand in hands above him did the tricks then |
2023 go be like film for there eye Dey don't know what is going to hit them |
It's actually funny that people use these rallys to measure votes because to me it doesn't mean nothing.....I stay in owerri not far from where the rally was held but I didn't attend now imagine how many people are actually like me but come February 25 I will be out to vote for he Mr Peter obi na the only thinge I know and you know what they are still lots of people like me that will not attend rallies but on that day it's gonna be fire for fire Peter obi 2023 |
He's only looking for a town hall meeting different from balablu Blu Blu bulaba ��� Peter obi 2023 |
[quote author=sleek214 post=118532332]They're Obidients. They're part of the miscreants abusing people on social media,. [/u[url][/url][img][/img][/size][size=8pt]quote] Try get sense |
Wetin una no know be say na d silent obidient na him una supposed dey fear pass come February una go understand no fear Meanwhile Vote Peter obi for president |
Top five finest 1.) Yul edochie 2.) Yusuf datti 3.) Peter obi 4.) Atiku 5.) Good luck Jonathan |
All these nairaland afonjas talking shit about ipod wailing and shit see if these war wey una they drum start e no go funny Na peace of advice I dey give ooo #peterobi 2023 though |
Hope can you imagine na hope uzodinjo abi which hope again una papa Peter obi2023 |
Wo bi e da....try am na....you go collect wotowoto Una never know wetin da xup |
Our only hope after G |
Una go think say na play....if any thing xup with Peter obi na den these government go know who I be.....just try nonsense no be mko abiola generation be these affliction can never arise the second time |
I see my dad in these man...a man with vision Wish more people like him can come out for political post And I also suggest we scrap party shit let's just vote individual nothing like pdp,apc,LP e for make sense Peter obi 2023 Sha Labour party I know because of him |
Showing off doesn't pay Just stay low no matter what you have and how you got Na mumu hushpuppi be |
My question is how did they know all their names are Paddy or what My second question the book Haram members wey the prison why them no kill those ones first so we see to atleast believe them.lastly if na Esn or ipob you go don see pictures everywhere abi u wan tell me say them dey fear book Haram so tey Dem no fit snap them when the don kill them ni....lie mohameds.... continue 2023 Peter obi me know |
For me Marcelo bielsa is the man Chelsea needs attacking football is what we need |
Ok.continue |
He go shock una next year.... nothing concern me with election before now but now I got my PVC and made some of my friends get theirs even paid their transport to the registration center all for Peter obi...next year is not gonna be like usual Peter obi 2023 |
1 2 (of 2 pages)