Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by clemcykul(f): 12:23pm On Aug 03, 2009 |
u and who  how was ya wikend? |
Jokes Etc › Re: Who Wants To Eat? by clemcykul(f): 12:22pm On Aug 03, 2009 |
*continues drinking ijebu garri* i no send una |
Jokes Etc › Re: Strictly For Men! by clemcykul(f): 12:22pm On Aug 03, 2009 |
u don forget  infact i raise b****ks 4 u |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 12:21pm On Aug 03, 2009 |
wetin na  shey i bot u ice cream yersterday? |
Jokes Etc › Re: Human Beans by clemcykul(f): 12:17pm On Aug 03, 2009 |
u no well
okay e don do, abeg wash and borrow me that ur green boxers, no vex o |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by clemcykul(f): 12:15pm On Aug 03, 2009 |
no mind am lol
i no fit sout abeg
cbase -----bombastic element |
Jokes Etc › Re: What's ur own definition? by clemcykul(f): 12:11pm On Aug 03, 2009 |
allow him to continue deceivn himself how u dey na  ? i hope say u don shave dose things comot |
Jokes Etc › Re: Just Smile. . . . by clemcykul(f): 12:08pm On Aug 03, 2009 |
sure |
Jokes Etc › Re: The Meaning Behind The Signature On Your Profile? by clemcykul(f): 12:06pm On Aug 03, 2009 |
sammie where u dey |
Jokes Etc › Re: Strictly For Men! by clemcykul(f): 12:04pm On Aug 03, 2009 |
@baxi i raise leg 4 u o |
Jokes Etc › Re: I Wan Yab by clemcykul(f): 11:58am On Aug 03, 2009 |
u mean say i blind  ? *throws kuli kuli at him* |
Jokes Etc › Re: Ben Dun Hit Jackpot by clemcykul(f): 11:57am On Aug 03, 2009 |
wicked lol |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by clemcykul(f): 11:56am On Aug 03, 2009 |
no my ear doesnt paining me |
Jokes Etc › Re: Wedding Of The Year. by clemcykul(f): 11:55am On Aug 03, 2009 |
spens wey dey fear to toast girls? |
Jokes Etc › Re: Big Ben by clemcykul(f): 11:54am On Aug 03, 2009 |
better for ur mind body and soul
*sips hot tea and bites deeply into my toasted bread* |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 11:52am On Aug 03, 2009 |
are u guys really talking about dani  tot he is the prince of wales |
Jokes Etc › Re: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by clemcykul(f): 11:50am On Aug 03, 2009 |
as par the only guy wey sabi do |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by clemcykul(f): 11:49am On Aug 03, 2009 |
am busie pls |
Jokes Etc › Re: The Caretaker. . . Lol by clemcykul(f): 11:47am On Aug 03, 2009 |
liars everywhere *crosses self* |
|
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by clemcykul(f): 11:44am On Aug 03, 2009 |
una don spoil o am afraided |
Jokes Etc › Re: Who Wants To Eat? by clemcykul(f): 11:42am On Aug 03, 2009 |
i dont mind garri and kuli kuli for breakfast |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 11:40am On Aug 03, 2009 |
*uses horsewhip to flog the living witches out of slyve's body* |
Jokes Etc › Re: Ben. . . Network Connection Is A Must by clemcykul(f): 11:39am On Aug 03, 2009 |
an wah o lol
benson modify that thing or . . . . . . . . . . |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 11:35am On Aug 03, 2009 |
receive thy healing, thou possessed twinny |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 11:33am On Aug 03, 2009 |
abioo @spens well done o |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 1:46pm On Aug 01, 2009 |
why should i when u still do  ? pls take ur mattress out |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by clemcykul(f): 1:44pm On Aug 01, 2009 |
i wants to understood myselfs |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by clemcykul(f): 1:43pm On Aug 01, 2009 |
yep dats cuss i know u will still come back |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by clemcykul(f): 1:42pm On Aug 01, 2009 |
grins*** |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 1:42pm On Aug 01, 2009 |
me a prophet  ?? na swear? |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 1:40pm On Aug 01, 2009 |
spens my beloved gateman |