₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,714 members, 8,446,768 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 08:08 AM

Toggle theme

Clemcykul's Posts

Nairaland ForumClemcykul's ProfileClemcykul's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 831 pages)

Jokes EtcRe: Kate And Biola (grammatical Errors) by clemcykul(f): 12:02pm On Aug 01, 2009
jamace made sense o
Jokes EtcRe: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by clemcykul(f): 12:01pm On Aug 01, 2009
like dickele own.
dickele wey dey use straw suck breast
Jokes EtcRe: The Caretaker. . . Lol by clemcykul(f): 12:01pm On Aug 01, 2009
ohh my!!!

teissy is desperately in love with ben
Jokes EtcRe: Little Kids by clemcykul(f): 12:00pm On Aug 01, 2009
pls show and teach her what she is missin, i bliv after her encounter wit u her life will never remain the same again
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 11:58am On Aug 01, 2009
the 80packs is strictly for me alone, i resemble father condmas?
Jokes EtcRe: A Man And His Date by clemcykul(f): 11:57am On Aug 01, 2009
kenyans are all brillant except u, where u hide wen dem dey share sense?
Jokes EtcRe: Jokes about Love and Romance by clemcykul(f): 11:54am On Aug 01, 2009
abihuh
abeg close ur mouth na, u wan kill me??
Jokes EtcRe: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by clemcykul(f): 11:52am On Aug 01, 2009
dickele wey like to dey live for my backyard, sure say the guy dey baff sohuh??
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by clemcykul(f): 11:51am On Aug 01, 2009
u don dey talk like say your head correct
Jokes EtcRe: Human Beans by clemcykul(f): 11:49am On Aug 01, 2009
u well sohuh?



@dickele
dash me ur tooth brush na
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by clemcykul(f): 11:48am On Aug 01, 2009
teissy pls leave my house
Jokes EtcRe: Gabry's Job Interview! by clemcykul(f): 11:47am On Aug 01, 2009
u wey resemble witch doctor
Jokes EtcRe: I Wan Yab by clemcykul(f): 11:46am On Aug 01, 2009
poor blind thing
Jokes EtcRe: A Man And His Date by clemcykul(f): 11:46am On Aug 01, 2009
kenyan's no nothing but how to run, they have been running all thier lives but as luck will have it they ran into the white house of America 4 good
Jokes EtcRe: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 11:44am On Aug 01, 2009
where u belong. how u dey na? hope ur wikend go bam sha
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 11:42am On Aug 01, 2009
bori wey koro koro full?
Jokes EtcRe: Joke Section 2009 Awards by clemcykul(f): 11:41am On Aug 01, 2009
*goes shoppn 4 da award gala buys a red bow tie, blue denim jeans trousers, white polo shirt, pink canvass and off course 80packs of gold circle***** see yaaa



@sexie
that was very creative of u cheers**********
Jokes EtcRe: Dani, Romade and Sylve by clemcykul(f): 11:39am On Jul 30, 2009
*slaps his fleshy face*
Jokes EtcRe: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by clemcykul(f): 10:51am On Jul 30, 2009
ur bla bla bla go hear am be that
Jokes EtcRe: Come Chop by clemcykul(f): 10:48am On Jul 30, 2009
gabie the woman will just sell u online am dead serious
Jokes EtcRe: Jokes Section Amusement Park 1 by clemcykul(f): 10:47am On Jul 30, 2009
slyve wey poverty wan kill
Jokes EtcRe: Lack Of Vision! by clemcykul(f): 10:41am On Jul 30, 2009
that was den
Jokes EtcRe: Baptizing Drunk Ben Infidelity by clemcykul(f): 10:40am On Jul 30, 2009
my gawd!! lmao
Jokes EtcRe: Dani, Romade and Sylve by clemcykul(f): 10:39am On Jul 30, 2009
u don chop so dis wan wey u just dey yawn anyhow,abi u think say i no dey see u?
Jokes EtcRe: I Wan Yab by clemcykul(f): 10:37am On Jul 30, 2009
na so u sef be na
Jokes EtcRe: Just Smile. . . . by clemcykul(f): 10:35am On Jul 30, 2009
no expose me, i dey do am small small
Jokes EtcRe: Announcement! by clemcykul(f): 10:34am On Jul 30, 2009
body dey kampe, how ur workhuh go through the threads enuf stale stuffs await u
Jokes EtcRe: Gabry's Job Interview! by clemcykul(f): 10:33am On Jul 30, 2009
hello cheerie *smiles heartily*
Jokes EtcRe: Three Smart Nairalanders by clemcykul(f): 10:30am On Jul 30, 2009
try am na, u wey resemble i go die
Jokes EtcRe: Where Is Lolabay? by clemcykul(f): 10:28am On Jul 30, 2009
shines teeth
Jokes EtcRe: Why Should Mummy Eat Junior Instead Of Garri? by clemcykul(f): 10:25am On Jul 30, 2009
am already close, pulls tyty aside *oya wear ur clothes and leave but dont forget ur catapault o*
Jokes EtcRe: Am Back Guys Lol by clemcykul(op): 10:24am On Jul 30, 2009
see prayer o back to sender!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 831 pages)