Cokahot's Posts
Nairaland Forum › Cokahot's Profile › Cokahot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 93 pages)
Bro nothing like split under nepa. My gen parked up final after 4 years and yeah I used it on my normal 1hp hisense. Fan na hot air na. During extreme heat will u prefer hot pure water to cold one. meobizy: |
Gardener,gateman,car wash,newspaper vendor |
For where water day. End times don reach lagos |
Make sure una read well o. Dis one go fail u . E sure die. Carryover na till them pay am him arrears Or u pay am. If this one catch u with bomb for exam hall. 500k or ![]() |
Did u mean pastor used herbalist abi I drink. Aaoooww. End times. A whole pastor. Aaooww |
Aoooww. When was this. Lemme guess 2005. Cos na benz 190 I dey see so. Aoooww. So this man died and did not see c350 2011. Aoooww |
G.C Gun clapping |
End times Nigerian version part 1 eastcoast Operation light all of them now dance Loading |
All these bdpa biches wey dey stay inside house wey dia papa aouse get asbestos and non tiled toilet. Once dem manage see yahoo boy wey pay for better hostel with tiles and p.o.p for off k or dem gather stay for off k share the rent especially bdpa. We no go hear word again,dem no dey wan go aous. When I dey bdpa chai. I see enuf sha. I come enter 19th street. Men uniben babies na dodo. E pain me say na peanuts I dey see then. I can't imagine if na now. I for don bang the whole bdpa. Young bobo with no car,u know hw e dey be na,u go toast tire,collect number,call tire,show face for hostel, still no level, na ready made dem want. The days when dem day call eod ivtech back to back 2010. E pain me die. Yahoo never popular then. Boys dey sleep for cafe day and nite dey bomb, who sabi lexus IS and ES then. I sure say slawomir for don bomb that year for vicbiz ugbowo. |
Oponu Ryan03: |
Stfu fool. abootoyyib: |
No testimonials at all . We no wan hear say nos has been off since I paid. Na OYO be that |
Una skits don too much and na purely nonsense. U guys can never make 1 million naira if u like do 20billion skits. Dummies. U got no idea of the spiritual implication of putting on black robe with red.no worry satani go finally visit una for dream. N thr una go know diff between physical and spiritual realm |
Scammer |
Yahoo boy |
I never see bubu sleep. Na only obaseki be number 1 for dozing off on camera |
All of una wey mention me. I lived at Ugbowo then when I dey uniben. I stayed at osasogie,omagie,bdpa,then when I graj na thr I know say edo don finish.i stayed at GRA Ugbor near b.i.u. I stayed thr for 3 good years . Is it 3rd,is it mm way,airport road,ekewan Road, ring road,sapele Road. The whole edo state is filled with runs gals. At least 95%. In 300lni saw my mate at aso time.shame catch me. Edostate girls like flexing and are lazy. Igbenedion girls sef no diff from biu girls. |
If I wan travel I go get my own parachute,mini axe. My only fear na the plane fans for back.cos when I dive down parachute things. Na joke o. See train with plane very deadly. I will never enter naija train neva |
2billi. Men that nite I'm off to Johannesburg. From the I enter Europe. |
You not worth my time, you ain't worth shi t. Take your miserable dumb infected life elsewhere.i did not come on this thread to speak to street urchins who stay in the slum. Find someone else to quote okay . I dont got time for ppl living below a dollar ok CheerfulGiver: |
You are not worth my time. See the scrap u sold. My guy get a life okay. Find someone else to bug . A poor jobless dummie. CheerfulGiver: |
You are not worth my time. See the scrap u sold. My guy get a life okay. Find someone else to bug CheerfulGiver: |
Get a life okay. Cheerful disease carrier and spreader. Idiot CheerfulGiver: |
Buhari or jubilee from Sudan should be impeached fast. UGM must do that. Bomb everything up there.bomb the rocks |
Are you his spokesman. Get lost baboon CheerfulGiver: |
See this dumb simp class001: |
Sure why not but b4 then I must have learnt real good krav maga defence tactics and have a licensed inside my loui bag. Just incase. |
Scammer has data |
I've nevr been scammed in this manner o. Infct it sounds strange to me. Too many pos transactions at random places. My brother nawa o. |
Nigerian youths are dull. When I was a student .I followed like 7 diff girls. Blew like 3 and gist with the rest.i no carry any for head. Face your books young man and make some money for yourself. |
