Politics › Re: What Took America 185yrs, Nigeria Achieved It Within 24yrs – Akpabio by Coolcat95: 2:42pm On Nov 29, 2023 |
betshopagent: you aired my exact thoughts at the moment. These idiots had outlived their importance. My brother de thing tire person This country need make everybody carry gun go dia house one by one kill dem finish For dis country to good oo |
Politics › Re: What Took America 185yrs, Nigeria Achieved It Within 24yrs – Akpabio by Coolcat95: 2:38pm On Nov 29, 2023 |
|
Politics › Re: Peter Obi With Commonwealth Business Leaders In London (pictures) by Coolcat95: 2:36pm On Nov 29, 2023 |
HIM NO HOLY PASS BUT HIM BETTER PASS
CHIAAA SEE WETIN WE MISS |
Politics › Re: What Took America 185yrs, Nigeria Achieved It Within 24yrs – Akpabio by Coolcat95: 2:26pm On Nov 29, 2023 |
LajaLaba: Are u an assassin? Guy suffer wey dey naija too much because of this our useless so called leaders |
Politics › Re: What Took America 185yrs, Nigeria Achieved It Within 24yrs – Akpabio by Coolcat95: 2:12pm On Nov 29, 2023 |
Who go sponsor me make I go dia house go dey kill all dis our useless leaders one by one |
Romance › Re: What Do Women Think When They Do This by Coolcat95: 1:39pm On Nov 25, 2023 |
Gentlelox: That doesn't answer d question don't waste time on women they ain't worth itTHAT ANSWERTH THE QUESTION |
Car Talk › Re: Igbinedion University To Manufacture Electric Vehicles – VC by Coolcat95: 1:34pm On Nov 25, 2023 |
FOR DREAM 😁🤭 😂 LOL 😂 |
Education › Re: How Do We Say NEPA Don Bring Light With Correct English by Coolcat95: 4:33pm On Nov 24, 2023 |
Restoration of Nepa light😔 |
Family › Re: This Got Me Laughing Meeeee������ by Coolcat95(op): 4:36pm On Nov 23, 2023 |
😁 |
Family › This Got Me Laughing Meeeee������ by Coolcat95(op): 4:34pm On Nov 23, 2023 |
This got me laughing oOoOO😁😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
The father deserve award
|
Politics › Re: Tinubu Approves Sale Of More Oil And Gas Fields by Coolcat95: 1:50pm On Nov 23, 2023 |
|
Food › Re: How Nigerians Should Eat Swallows By Zeelicious Foods (Video) by Coolcat95: 9:27am On Nov 23, 2023 |
WHO BE DIS EDIOT WEY WAN CHANGE OUR STYLE OF EATING SWALLOW |
Politics › Re: Tinubu Approves Sale Of More Oil And Gas Fields by Coolcat95: 9:20am On Nov 23, 2023 |
ALMUSTAQIM: Another good move from the First Class President, PBAT2331
All your good policies will eventually fall in place for Nigeria, Insha Allah.
Nigeria will become greater
God bless Nigeria EWUUUUUUUU |
Politics › Re: Ipob's Simon Ekpa Sabotaging Our Efforts In Southeast – Chief Of Defence Staff by Coolcat95: 10:39pm On Nov 22, 2023 |
MUMU NIGERIANS UNITY BEGGERS UNITY NA BY FORCE? ONE NIGERIA NA BY FORCE? |
Christianity Etc › Re: Pope Francis Hosts Trans-Women & Eats Lunch With Them At The Vatican (Photos) by Coolcat95: 6:03pm On Nov 22, 2023 |
WriterNig: Christianity has become a joke 🤮
[b]It seems Islam is our last hope. [/b] GOD FORBID |
Politics › Re: FG Asks Supreme Court To Extend Deadline Of Old Naira Notes by Coolcat95: 5:58pm On Nov 22, 2023 |
Extending no be problem, major problem be say na how many new naira note dey market so all dis dia gragra not get meaning at all |
Crime › Re: Navy Destroys 15,775 Litres Of Stolen Crude Oil In Ondo by Coolcat95: 7:42am On Nov 20, 2023 |
Na wetin make oyibo get sense, ona go think say na juju but no be juju, na because dem dey make use of their sense pass nigerians wey get black sense Why you go destroy wetin you suppose make use of. MUMU NIGERIANS |
Politics › Re: Boko Haram Attacks Yobe Governor Buni’s Convoy, Kills 2 Policemen, Injures 2 by Coolcat95: 7:16pm On Nov 19, 2023 |
MUMU NIGERIAN ARMY NO GO SEE THIS ONE'S DEM OOO |
Health › Re: Handle Antibiotics With Care by Coolcat95: 5:58pm On Nov 19, 2023 |
(OFF POINT) Make una see Victorclean's wowo face 😁
|
Celebrities › Re: "It Is Disrespectful To Ask A Woman About Her Body Count" — BBN TolaniBaj by Coolcat95: 10:31pm On Nov 18, 2023 |
victorclean: Your second name is Muntura with less than 10million encephalons.
Borrow sense AKPA o tuuu |
Romance › Re: People say Age Is Just A Number. Do you agree?(picture) by Coolcat95: 8:23pm On Nov 18, 2023 |
AGE IS JUST A NUMBER ONLY WHEN I SEE BIG BREAST ( ) ( )😁 |
Celebrities › Re: "It Is Disrespectful To Ask A Woman About Her Body Count" — BBN TolaniBaj by Coolcat95: 8:16pm On Nov 18, 2023 |
victorclean: Don't he has his body count as well?. Marriage is for future and past should be thrashed totally for peace Future Gbo pa gi dia, OTULE IWULAWU |
Food › Re: Look At N100 Sugar I Bought Today by Coolcat95: 1:50pm On Nov 18, 2023 |
NA WE BE OUR PROBLEM |
Politics › Re: Photos Of Olusegun Obasanjo: Now And Then by Coolcat95: 1:44pm On Nov 18, 2023 |
This life get as e bi ooo As day dey break na so person de waka 🪦 🚶dey near him grave, meaning as day dey go, na so person dey old de go |
Car Talk › Re: Pls What Kind Of Business Can I Do With This Type Of Car by Coolcat95: 10:34pm On Nov 17, 2023 |
BUSH MARKET OR TIMBER 🪵 |
Romance › Re: My Single Female Neighbor Has Been Giving Me Food. What Could Be Her Intentions? by Coolcat95: 1:20pm On Nov 17, 2023 |
SO NA BAD THING NOW TO GET GOOD NEIGHBOUR ABI? |
Crime › Re: Soldiers Harass Man Wearing Camo Shorts, Force Him To Take It Off And Tear It by Coolcat95: 9:20am On Nov 17, 2023 |
MUMU NIGERIA ARMY NA FOR CIVILIAN DEN DEY GET STRENGTH |
Politics › Re: 2023 Election: Despite Challenges, INEC Had Many Positive Outcomes - Chima Amadi by Coolcat95: 9:18am On Nov 17, 2023 |
DESPITE MANY CHALLENGES KILL UNA DER
INEC HAD MANY POSITIVE OUTCOMES KILL UNA DER
INEC PARTY |
Politics › Re: Fagbemi: Prosecution Of Alleged Terrorists Resumes In Two Weeks by Coolcat95: 9:08am On Nov 17, 2023 |
MUMU NIGERIANS LEADERS PAMPERING TERRORISTS WITH THEIR MUMU YOUTHS |
Food › Re: Please Remove One And Eat Others(photo) by Coolcat95: 9:27pm On Nov 16, 2023 |
NA ONE SLICE OF BREAD I GO COMOT OO DEN I BULLDOZER THE REMAINING ONES |
Nairaland General › Re: Jaan Roose Takes Daring Walk Across Lagos Bridge by Coolcat95: 3:33pm On Nov 16, 2023 |
NA THE REALLY RECORD BREAKER BI DIS NA NO BE TO FOOD WEY NO DEY TO DONE |
Celebrities › Re: Panam Percy Paul Survives Car Accident by Coolcat95: 3:26pm On Nov 16, 2023 |
PRAISE THE LORD PRAISE MASTER JESUS 🤸🤸🤸🤸🤸🤸🤸🤸🤸 |