₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,092 members, 8,420,275 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:23 PM

Toggle theme

Coolykdat's Posts

Nairaland ForumCoolykdat's ProfileCoolykdat's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

Jokes EtcRe: Little Johnie's At It Again by coolykdat(m): 11:22am On Jul 21, 2008
**Walks in and sees everybody yawning**

Chei dem don release sleeping gas for here

*rushes out again*

cool
Jokes EtcRe: The Psychologist. by coolykdat(m): 11:19am On Jul 21, 2008
Clemcy leave am, d guy must have a very good reason for not talking.

looks like he has overipe halitosis!

grin

cool
Jokes EtcRe: Wicked Ituen by coolykdat(m): 10:32am On Jul 21, 2008
**Strolls in with a six-pack of beer**

@ All
Abeg wey my friend ben dey
cool
Jokes EtcRe: Car Security by coolykdat(m): 4:29pm On Jul 18, 2008
@ Kayemjay
Do u need a partner I've got real cash money o!
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:55pm On Jul 18, 2008
Hey man, really would luv to stay n chat but I think I've got to see a bed about a girl.

Don't get too comfy, I'll be right back

and just so u know,

If wishes were horses, u wouldn't know what to do about it!
thats just how stupid u are Ben~Gay

grin grin grin grin grin
cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:04pm On Jul 18, 2008
@ All

**points at Ben**

And that folks is the PRESIDENT of the IAN (Idiots Association of Nairaland)

**everybody claps**

**Ben attempts to take a bow and falls on his head**

See what I mean

grin grin grin grin grin grin

cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 2:28pm On Jul 18, 2008
@ ben
okay I'll do just that!

**picks up a mirror and looks at it** aaaaaaaaaaahhhhh!

Damn! I'm uuuggggly!

**checks the mirror properly**


oops! sorry ben it's a framed picture of you!

grin grin grin grin grin grin grin

cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 1:40pm On Jul 18, 2008
Gee thanx for the info dude, really appreciate it, I was really getting tired of being a mascot anyway!

oh by the way, before i forget heres yours!

**gives ben back his hairy yansh**

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

cool
Jokes EtcRe: Blind Dating by coolykdat(m): 12:53pm On Jul 18, 2008
huh

**picks magnifying glass and looks through thread**

wey the joke na!

cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 12:41pm On Jul 18, 2008
Diss Ko! Does Ni!

look ben~the~gay, every body dey here to joke, u just dey go around dey find beef

I no get ya time et al

and as far as stupid goes, yo mama still wishes she had just given yo dad a Mouth Gig the night u were concieved.

PLC like u!
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 11:53am On Jul 18, 2008
Ben~JJC I totally forgot about u, buzi body no go find work do before dem chase u comot for Ghana with ur Ghana must go

Oloshi gbeborun like u!
cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 11:24am On Jul 18, 2008
Ah dn't back out from a fight dude, Its just that I noticed u ain't my class so let me give u som advice,

Go play with the boys, this is the mens section aiignt!
cool
Jokes EtcRe: Wicked Ituen by coolykdat(m): 10:13am On Jul 18, 2008
Very Typical of ituen grin
Abeg make una no crucify the guy na, im get choice im save the thing wey mata to am!

Alalabi:
Ituen i fit give you a bodyguard just send #5,000 credit for my phone may be we can talk very well wy mobile is 08012345678 grin cheesy
**RED ALERT! RED ALERT begger in NLD**

All nlders beware!

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 9:52am On Jul 18, 2008
princesa:
wow coolydat
u really ate lots of liver
abusing all the big shots here


continues watching the drama
Hey sista I know ur feeling me ok.
its not he liver I ate but the one I was born with.

cool

Kay$:
No Mind charity begins at home , Efi ni wa
Speakl ze english bro!

huh
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 4:12pm On Jul 17, 2008
@ tufe

Been there done that
Ol boy u still de? de thrashing wey u recieve b4 neva do u.

At least I don grow everythin else but u r yet t grow a d**k and some balls.

shocked
cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:57pm On Jul 17, 2008
I don't bandy words with balless guys like u
at least i got a life, where's yours

cool
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 3:53pm On Jul 17, 2008
saucekid:
i've heard the likes of u talk,the basic thing is,they eventually die out
pocket your idiotic bravado and keep moving
Bro u r all talk and no action,

Quit yapping with ur mouth and start tapping with ur fingers if u got the balls.

oh sorry I forgot Ibkaye has ur balls, sorry bro
shocked grin cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:46pm On Jul 17, 2008
@ sauce

see ya own lyfe, ended.
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 3:39pm On Jul 17, 2008
saucekid:
@ kolidat
i no wan fight u?but if u try me too much,u go enter bannables award for here
Men I was born ready for the lyks of u "second rate at everything wannabes" okay

So take ya best shot.
angry grin angry grin

I ain't scared of ya.
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:35pm On Jul 17, 2008
@ Saucekid
Na who dem dey talk to dey always answer Mu2

@ Ben
Buzy Body u don com again
cool
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:28pm On Jul 17, 2008
mumu who call u

angry
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 3:27pm On Jul 17, 2008
saucekid:
see mumu
Where
**looks around and spots saucekid**

Ahh there u are

all welcome the chief mumu of Nld
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 3:13pm On Jul 17, 2008
Clem u want make i tell everybody say u never introduce ur body to soap for the past 26 years

see the way u dey smell lyk dead body!!

onyara Craze person de dada wey dey for your down below strong pass electric cable
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 2:25pm On Jul 17, 2008
All the idiotas in tha house please raise ur hands

**tufe, Kays$, Clemcy and Ituen raise their hands**

Oya all of u kneel down, Hands up, Close ur eyes and open ur mouths

All
Hmmmmmmmmmmm!
**Covers nose cos Horrible smell takes over NLD**

Chei make una close those toilets wey una dey call mouth quick quick before people die of aphyxiation.

grin shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked grin

cool
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 11:02am On Jul 17, 2008
Hah ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha ah ha ha ha ha ha ha ha ha ha!

Oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh oh!

Eh eh eh eh eh eh eh he eh eh eh eh heh eh eh eh he he he eh eh eh eh he he he he eh eh eh he he eh eh eh eh

Hilarious!
Kay The Don ko! Kay The wannabe ni!

get original bro ur always hiding in sum1s shadow! Ode!
cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 10:37am On Jul 17, 2008
no need to vex u no dey even brush before

bushman without remedy.
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 10:34am On Jul 17, 2008
Kay or what do you call urself, don't antagonoze me o!

If u don't want to end up like Tufu or is it tufiakwa.

@ clemcy shey na u him see wey hin dey develop eagle wings so, the two both of u no fit withstand me o! so make una dey fery, fery carefree

OR ELSE!

angry
Jokes EtcRe: Perfume by coolykdat(m): 3:05pm On Jul 15, 2008
See as them use smiley take waste thread!

**hisses and walks away**
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 2:55pm On Jul 15, 2008
@ Esss
Thank u jor **collects belt and Cash prize** u too recognize talent.

@ Clemcy
Clemcy u suppose know say I no dey de same class with u na, ur own bushness no get part 2

@ Ben~JJC
*sings*

Don't push me
Cos I'm close to da edge!
I'm trying
Not to lose my head!


@All
All hail tha new champ of NLD
Jokes EtcRe: Ituen The Bushman by coolykdat(op): 2:34pm On Jul 15, 2008
clemcykul:
where is coolydat? that boi need bulala

@info wats your stress? better go pay your house rents.
**walks in whistling**

na who dey find me I don land.
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 7:17pm On Jul 13, 2008
Jeovy leave Esss make she count jo

I dare Tufe make im comot if fear no catch am

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Application Form For Permission To Date My Daughter by coolykdat(m): 6:58pm On Jul 13, 2008
@ Jeovy the guy don realize say i be im papa

see am for under Ituen bed

**points at tufe hiding under Ituens bed**

tufe come out and yab na!

cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)