Coolykdat's Posts
Nairaland Forum › Coolykdat's Profile › Coolykdat's Posts
Equilibum, I didn't know u were an aboki na! Shege mallam, wallahi kayi kyau! ![]() ![]() |
spenchuks:Same thing they know about lying down! Mufu! wetin konsine u. ![]() ![]() |
Come newdeal, this sounds like a true story and it happened to u abi! ![]() |
Chei! This is premature delivery! ify na u be dis! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Chei! See as truth dey come out ![]() |
The real question wey una for ask be say na wetin kill the gardener? but una perverted minds don already conclude say the guy go suck bobi! That boy is a wicked boy, hin wan kill im baby brother too bad! @poster loved the dream joke better! ![]() ![]() |
infobaba:True talk! Only mad person go fit read that gibberish wey dem write up there. Whose idea was it anyway? ![]() ![]() |
**looks at the write up closely** mmh! ** steps back, looks at it again** mmmhh! ** puts on his glasses and looks again** Damn! Who tha Bleep wrote this, the person must think I speak German or sumtin. ![]() @ben Hello friend, where've u been. ![]() |
**Stands up in full LIARS regalia (wig n all) with a bottle of beer in his hand** Your honor hic! after looking carefully at hic! the circumstances hic! surrounding this case,hic! hic! I hereby deduce from all the evidence given hic! that, hic! The dream is guilty hic! I arrest my case Hic! Na the dream cause am now! ![]() ![]() |
He he he he he he he he! |
Wow! ROTFLMAO! ![]() |
ayusman16:No I expect you to try and whooooze me from front den we go know wether ur face carry juju. Go plug another donkey hole jo, I no fear u. ![]() ![]() ![]() |
Wait which one is the real djcrooky, the two of them too resemble abi dem be twins? ![]() |
SHIT! **looks surprised** Did I just say shit! Oh sorry all this shit talk make me wan shit! ![]() |
How about when ur inside and the door opens and someone is about to enter, u jump out and scream; They're here, They're here! Onyeochi ![]() ![]() |
Question! Ask anusman, only him get experience to give u the answer ![]() ![]() |
**Walks in and sees what is going on, couldn't believe his eyes and ran out to buy a six-pack of beer** |
Mumu farmer! ![]() ![]() |
*replies back* You can be as good as the best of them but as bad as the worst but don't test me You better move over Be Warned! |
Seun suppose open Psycholomental column for NLD so that all this mad people go know their way. I tried reading the thing backwards, it still didn't make sense. ![]() ![]() |
sege, sege! very typical of u and ur namesake, Uncle Aremu. See as u dey take expose urself Na for NLD u wan take style dey beg for food, hungry man ![]() ![]() |
@ poster When I see the caption I know say na Nigerian film u wan write next time make u check movies section you hear, no come here come make people cry ![]() |
clemcykul:Thanx Clem abeg help me tell am! |
**Walks in with a can of beer and sees the pictures** AAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAARRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRRGGGGGGGGGGGGGGGGGGG!!!!!!!!! Na new michelin tyres for cars be this? ![]() ![]() |
Me I dunno about others but I am pitylaughing you! |
Chei! this Showbobo na real terrorist! See how many mens dey hide for the man bedroom, and na de ones wey we see be that o! Jeovy own don finish patapata! ![]() ![]() ![]() |
True talk, im own surfering no get rival. Sauce Congrats o! ![]() ![]() |
Come PLC who ask u, u dey take style look for free beer abi! Oshofree master, nothing for u! ![]() ![]() |
@Showbobo Nice try my guy, u are a joker after my own heart good one but beware! @Ituen Ol boy dat guy don pull Lion tail n I go show say I be Ekun! **Whispers** No worry I dey secretly plan im downfall who dey talk say make we beg? Beg for wia u too dey fear we go move u go female section o! |
21st century CONFUCIOUS confirmed ![]() |
Thank u clem! **throws clemcy one beer and goes to search for ben in the kitchen** |
**falls down unconscious** House clemcy don kill person with poison gas o! |





