Coolykdat's Posts
Nairaland Forum › Coolykdat's Profile › Coolykdat's Posts
U see wetin your rotten mind they think. Ask your sister wetin happen for our outing last week she go confirm say coolykdat na real straight shooter! **whistles and walks away** |
**picks up a magnifying glass and checks ben Privates** Yep there's sumtin there definitely u just can't see it because of all the hair. ![]() ![]() |
Shey I look lyk newbie for ya face abi No fex na joke i dey. ![]() |
rokiatu:Roki u wan kill be for us? Abeg take am easy o! **gives ben two packs of gold circle** its better to be prepared! |
Luk who's talking ![]() |
Yeah u got it Clemcy na one bad nigga. ![]() ![]() |
@Kay$ Dats y I'm coolykdat @Ben Birds of the same feather, u know the rest. ![]() |
**gives ben two pieces of kulikuli** u are pardoned u hia! ![]() |
ben~jay:Ben if na trouble u dey find I dey here o! **turns to face ben** |
@ tufe *sings* Omo na mental case Start to dey craze Na who dey rock dis place Kolomental. you kolo sotay u kpansh ur house girl join chei!. |
Tufe where u dey I'm just startin o! Yo mama so stupid she traded in her car for gas money! ![]() |
**pours the remaining beer on bens head** How far u don dey see well ![]() |
You don buy your own. oya giv me the pant wey I borrow u last week! **chases tufe with stick** ![]() |
Yo mama so stupid she had a glass door with a peephole in it. Beat that u scum! Ha ha ha! ![]() |
@ Tufe Yo mamma so dumb she stuck the phone up her ass and thought she was making a booty call. |
@ tufe Yo mama so skinny she turned on her side and dissapeared! ![]() |
tufe: |
tufe:My guy, u don't wanna go there. I'm da king of momma jokes aiight ![]() |
**strolls in with a can of beer** wetin dey shele for here ![]() |
Ituen, Your chic go hear am o! |
Ben u no dey wear pant? |
tufe:**collects form, squeezes it and throws it into the thrashcan.** Your sister no worth the trouble. ![]() |
All d good women have discovered sumtin! Money and material things ![]() |
ibkaye:Eleru gberu e! na who dey answer? ![]() |
clemcykul:I didn't know u were this poor! Pauper lyk u ![]() ![]() |
Close that mouth before flies converge! ![]() |
Good idea but ur joke lacks something! Where the heck is the humour? ![]() ![]() |
As a naija boy oops! sory boi, I'm pretty sure what they stole from u were wallets stuffed with paper and bread labels. ![]() ![]() |
Bob's whereabouts is on, A NEED TO KNOW BASIS! Thats the best phrase in American Secret Service Language. ![]() The boy questions na threat to national security! |
The owner of a Chemist where clemcy was working walks in to find a guy leaning heavily against a wall. The owner then asks clemcy, "What's wrong with that guy over there by the wall?" Clemcy says, "Well, he came in here this morning to get some medicine for his cough. I couldn't find the cough syrup, so I gave him an entire bottle of laxative." The owner says, "You idiot! You can't treat a cough with laxatives!" Clemcy says, "Oh yeah? Look at the man, he's afraid to cough! so I believe he's cured" ![]() |
Jeovy:Yes na, na me carry civilization go their village. ![]() Wait o! Jeovy no be d same place una from come ![]() ![]() |
ibkaye:And u thought about this all by ur self! Ur brain must be really exhausted from all that stress! **pours cold water on Ibkaye's head** ![]() ![]() |




