Coolykdat's Posts
Nairaland Forum › Coolykdat's Profile › Coolykdat's Posts
Brooooooooooooooooos!!!! It would be very nice if all ladies would change thier fashion sense and start wearing clothes like these, it saves cost and time wasted for bla bla bla! not to mention that it comes in all shapes and sizes. ![]() ![]() |
**walks in with two sweating cans of beer** E dey do am like bla! bla! bla! You nko how e take do you Clemo shak living water joo! **throws clem a can of beer** |
**walks in looks around walks out again** |
**enters with a can of beer in each hand** @all Whats up my gees, wetin dey happen for nthis ogba now? |
lexicon:Mba o! him wake when he hear the T word, the guy no dey carry woman play. ![]() ![]() |
Good God, Bernie's gone? Damn this is bad, very very bad but hey lets look on the bright side More laughter in Heaven, Don't u think. R. I. P. Bernie, missin u already |
lexicon:So u rly tried it, DUMB n' DUMBER ![]() |
![]() ![]() |
**Strolls in with a can of beer** Who iz phyting who and who iz winning za phyting ![]() ![]() |
**Laughs for a while** ![]() ![]() ![]() **Checks his ribs, both left and right** Dem never crack yet o! more! more!! more!!! ![]() ![]() |
he he he he he heh That class is picture perfect! Lmao ![]() ![]() |
Chei NLD don corrupt o! Wey my BIBLE I must cast out the spirit of bla bla bla, from all the members and clem is first on my list, cos the spirit force of bla bla is really strong in s/he. ![]() **Starts speaking in tongues** reybabaratabarabarantabarashabarantaradabarentereserebarebarantabara! ![]() ![]() |
Na who shame catch now! ![]() ![]() |
ogorluv:This handshake don pass elbow o! this guy don kolo for nellicious finish sotay im wan call the papi. anyway sha if nelly papi shakabula the guy head, na business for coffin makers be that, Happy wife hunting ogor ![]() ![]() |
Which part are they bringing back to life, The head abi the body? ![]() ![]() |
ogorluv:Wetin be dis one na, O boy u dey do AGGRESSIVE TOASTING O! shey na so woman hungry u reach ehn. No let Jeovy catch u dey do side toasting with Nella, my hand no dey ![]() ![]() |
The dumb adviser must have tried it and it didn't work for him, So he is trying to see who else is as dumb as he is. ![]() ![]() |
No actually it was an attempt at a joke that actually ended up as a totorial, oh sorry Jokerial. mmmmh me sef tire o! ![]() ![]() |
JEEEOOOOOVVVYYY! I dey very sure say princess neva hear this one, any way sha no be for my mouth dem go hear say Yaradua na hausa man. ***sneaks off to whisper in princesca's ears*** ![]() ![]() |
Cheape Cheape! U too dey show yourself, na common N5 u wan spend for wedding of the year abi, hood rat lyk u! ![]() ![]() |
mohawkchic:I trust u na, shebi na cherries be ur own. ![]() ![]() ibkaye:Ibk u r fast becoming a joke critic o! if there is such a thing ![]() |
sunej:My guy get ur tongue out of Ituen's ass and listen 2 some good advice, that Ituen will betray u faster than Judas is carrot u hear, so mine yaself and watch ya back. ![]() ![]() |
Come shey Hilarious na female form of Hilary abi the name get plural? The thing tire me the way babes dey use that name! H I L A R I O U S!! ![]() ![]() ituen: ![]() And I will delegate showbobo to u, the guy know all ur secrets. ![]() |
Add two kulikuli, Ituen loves kulikuli ![]() ![]() |
Aha ITUEN I was only JOKING, If na lie make I wia cloth go ceremony! ![]() sunej:eh eh eh eh eh! sunej sunej! my broda I hail o, see as u dey take praise Ituen so that e no go post ur own abi, make I warn u i Ituen side line u me I go front line u. Wayo Man! ![]() ![]() |
mmmmmmmhh! ![]() ![]() |
Crooky! Is that a CAT Scan of ur brain, men ur finished. ![]() |
@poster Go rub full grown tortoise shit for ya jaw, problem solved oya everybody go sleep! ![]() ![]() |
ITUEEEEEEEEN! Who offend u! chai d person don buy gbege. ![]() |
[size=7.5pt]**wanted to enter, saw the topic poured some beer on it and went back**[/size] |
infobaba:PHSYCO PATIENT LOOSE IN NLD Every body, no forget ur chain for house o! e fit be say na u e go first attack. to be forewarned is to buy a Gun! ![]() @ Ituen U still dey, i bn don dey prepare ya coffin cos I hear say u don hang urself sorry oh! ![]() ![]() |
**Staggers into NLD with two bottles of shine shine bobo in each hand** Hi my gees Wey de pishure na? ![]() ![]() |



