Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 282 pages)
[code][/code] Bahamas95:So in ya book it's okay to be doing goody two shoes for people who don't treat you well? Our son get problematic character like Ronaldo but dem dey blow his own too much or is it every time he dey get quarrel with people? The little boy just stubborn fini... |
lebron7:Well, I personally doubt most of you around today are even humans, so, it's a mutual feeling. Have you even asked how a total stranger who knows someone from TikTok got to know the address and exact flat in a public compound? My own still remains.... Any man or woman who does not know what to and what not to post on the internet especially SM, is unwelcomed in my family. My children and sisterseven the elder ones know how I feel about this and they act accordingly. And as for the pretenders wey dey question why I talk about future matters like marriage, dem don ask themselves if Dem go gree marry a woman dem later find get such a online? Ordinary word of mouth, your house people no go let you marry let alone this one wey carry herself come the world wide web. Many things I still have to say but I'm already tired of the discuss. |
You don put yasef for public without die diligence. Later some future in-law or husband go call of ya wedding or marriage after discovering this. Òní yéyé |
abuhusna1:Come on now. You too can see that's nonsense behavior. No mention of any reports to the authorities and other things like that yet she's comfy showing her face on camera and posting online. Plus, how the h3ll did the other animal get her address? So one random person online go get my exact address and room in a compound with tenants? Wonderment |
DatNiggaDaz:Funny thing is... The government has ways to make those they oppress work for them for free... You can imagine animals coming out to protest against hunger protest back then. I saw some of them in the news and I laughed with bitterness as I immediately recognized their types and knew what was going on. The solution to Nigeria and most of Africa leadership problems is a vawulent takeover as all these parties you see and even the military are compromised with being loyal to one foreign bloodsucker or the other. APC is evidently the worst so far. A coven of vermins and scum. |
Double0h7:When the "village witches" after ya future convince you it's woke lifestyle and you can sell market online anyhow and it won't affect anything later. That's exactly what happens. Even girls that are comfy showing body parts are a total no no. I'll never let a son of mine wed such a useless person. The lie they've deceived themselves with is.... They're comfy with their body so they flaunt it. Dem forget say na reality go judge later. Oyibo just remove their brains and give them foolishness. The world around them no want something yet somehow dem convince dem useless selves say na the modern woke thing to do. Dem no see advance tech or any other better thing to improve on and flaunt, na only debauchery their dull brains dey easily dey catch and use misbehave.... |
zinaunreal:You don pass there and see that "fin" yasef? Cos me never see anything. |
Something dey wonder me. Jeffrey Epstein matters don happen many years back and the man don even kick jerrycan since 2019. How come na now e come dey widespread? Now wey AI don take over everywhere? All these people sef... |
Pootle:Lols... If you check most of these sports matter like this, none makes any sense. But civilization and it's wahala made matured men to dey chase one small ball and when they even reach the ball, dem go kick am away. No be mumu thing be that? 😁🤧 |
These people sef... Egypt no be African country again? |
Slytiger:Oh... But you'd agree the current system is not working... So what other way is there to do this... I'm for letting all the failures have a hacking battle instead so everybody yansh go open. Abi if Dem notice say anyone dey manipulate things, dem no go fit disqualify the werey. Or, that one no go possible? |
dominique:The ploy is to make the strange and ugly common place so the outsiders would have a better time going about in the human domain. You never see one wey all her eyes na black, no whites at all. She come get horns for head. The excuse say na surgery. To me o. That one no be human being abeg. |
lordm:Lols. You no know why? Or you don see pikin wey dey chop belleful for house wey come dey beg beg? The children of Nigeria has been abandoned by their gods and their parents. That's why those wey fit beg go beg, those wey fit steal go thief, those wey fit do okpo dey do am (stylishly or openly). Even some girls wey get "moral jobs" for day time, still dey run "oscro services" stylishly. Some go decide to run leave house go find somewhere better. Those wey no fit do all these things dey work their bones hard. Na so e dey be for house wey children plenty and the parents dey useless and don abandon dem. The response go different from individual to individual.... I never for once blamed all the wereys wey don rob me. I dey blame myself say I no carry my own "jónà"... Else, maybe I for dey among those wey don use his own hands minus one or more thief comot for town. Smh |
Flangelo12:Me no even know whether to laugh or cry.... Na so some people gather their useless selves during protest to protest against protesters... Where in the world that kind matters dey happen. Na my country I first hear that kind yéyé matter... Only to later hear say dem dey fight over the promised 10k abi na 5k wey dem been promise dem. Na one of dem be this. If people like Wike the wicked wey dey enjoy this system dey talk, hungry werey sef come out dey showcase foolishness.... SMH |
BarrElChapo:Madness stoked in jealous wickedness. |
RandDigital:Trump wey be werey. Wetin you wan use mad person talk do? |
Old man sef dey throw tantrum upandan .. |
Botragelad:Masses brother. How do you know all these are not also propaganda by some dishonest politicians? Masses should stop taking sides already. Are you all stupid? |
obembet:Man UTD remain biggest? Oyibo and magic |
Blunt99:Very correct. So how does one explain away all these crazies? |
No Angelfrost:Good question. So how the citizens go dey better with the kind of leaders and environment the leaders permit to exist? Because after the leaders and environment don put everybody for survival mode, na still from these lots some go enter politics and become leaders. You see the cyclical problem? We can decide to remove the leaders or the people but whoever dey make such a decision for everibodi, na leader e be sef. Not much of a conundrum if you ask me. As once the leadership dey okay, e go lead his people to the permanent site😁👍 |
SixSeven:Same here. |
Austindark:Lols. Austin, you too dark 😁 |
EmmyMaestro:They're already doing things more than men. Are you not aware ?Oh gods, and na men dem dey do the things with.... So who come do pass now? Lwkmd 🤣 🤣 🤣 |
yarimo:Wetin you dey commend there? With their records, I'll expect any well meaning Nigerian to only commend finished results. Abi you no know how many projects were later retitled as unfinished projects for this country? It's a nice dream but make e finish am first and if the time frame for finishing it go pass his time in office, I no even know wetin to tell una wey dey commend such projects. SMH |
fyneboi79:Funny thing is... Most lazy boned women wants the authority of the male yet run from the responsibilities of the male. Una no dey see man wey run from his responsibilities? How e life dey be? Na so you go end up as a woman if you run from ya responsibility and do wetin nature no send you. Truth is... Modern ways are harmful on matters like these. Our women are mothers and queens and should be treated as such. Our men are fathers and Kings and should receive corresponding acknowledgement. But today, our supposed queens and kings are so lost, they do things that makes them unworthy of such titles and the benefits that come with them. Everything suffers because of deviation from the norm. Smh |
nlfpmod:When we tell you people marriage was an institution men created for themselves and themselves only, una no go gree. Now, time and modern ways has started eating at the whole thing. Modern woman no gree again o... Lols |
Kadejo:That's most likely how the matter will disappear. They're using courts and the public to tell the other side they're serious in protecting their perceived "share of cake." When dem go later settle, nobody go tell you and if the matter disappear, you sef no go remember am again. Na the kind of battle big boys engage in nowadays. Before they throw any literal punch with their hands, e go hard but results go either mean losing or gaining millions of dollars. Poor man na to shout and fight themselves anyhow like werey still nothing go come out. What if you get correct evidence and simply sue the other to court? Poor man no dey do court things as ignorance make am dey fear the courts. SMH |
Mirasteel:See this person. Mohammed na wetin ? E resemble African name for ya ears? |
This ancestor no kukuma follow for those wey e affect as I no ever sure say I wan enter their nonsense land. There be many beautiful and nice places around the world. Na that their |
Look again. Na third world country full there. That should tell you something about the kind character that IMF get... |
BigYash:If you had said anything, all these people go say you be nosey neighbor. Very yeyestical matter. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 282 pages)
?