Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 282 pages)
Alphanancy:Ahn ahn... Na now you know say all of them na mad eediots? ![]() |
Maj196:Me do not think so. I believe she was selected by crafty and shady people for all these nonsense. I stopped reading at this: What would you even do with that?" he asked. "We cannot afford that right now.Not like I was saying Oga is totally right for such dismissal but come on. We're they truly able to afford that at the time? No be only money involve for such decision o. Unless someone think say na only money involve, then I give up for that person and their how of ever having sense. Whatever nonsense the granny is spouting is mostly sponsored. This ancestor do not need to consult any Oracle to know this. What woman at that age wey no go never dey used to her man nonsense, the same way her man go don dey used to her nonsense? Person wey no matter how you look am, dey aware say she go soon kick jerrycan and even if she realizes she should have left, I vehemently refuse to believe this nonsense is not a plot from those werey wey like to discredit what they can never change. Make daddy rest.. |
Lols... He go into hiding, even us for Nigeria don hear. Imagine... Mossad already knows the bunker and it's location be that na, if ordinary people like us get info say e don enter bunker.... The guys old enough to kick jerrycan. Plus e don reach the highest station in his homeland. Wetin e dey run upandan for. If na barbarian like us, we go stage one last stand. ![]() Let's all go together. .. Trump go fear then ![]() |
MrPresident1:This ya international daddy na Koko man. The high wey dey worry am pass any known drug |
Leaders of tomorrow keh? Elders wey go sidon for ground and see wetin children wey climb iroko no fit see naim wan take children serious? Na African way o. Plus these day and the ones that preceded it happens to have no heritage passing from the elders to the younger ones, so wetin you expect? Kennitrust: |
iramure:And who'd ban them? Same people they're helping to keep the masses docile and gullible? Unless those wereys have a better alternative in place or are confident to suppress the masses, they need these religious leaders. |
These people sef..... Surviving what should have destroyed youis now a proof that some God is secretly helping you? You forget say, no matter what, you'll still be destroyed as that seems to be the entire summation of any human life. You can pretend all you want but reality won't change because of ya pretence. Not especially when you're looking at things from the lens of an indoctrinated. |
Who knows? Maybe we just don't know how many things truly work. So, we're probably doing things the wrong way.. Those in special groups do not experience this delayas they work with true knowledge not faith and hope... Their workings are different. The results are everywhere and undeniable. So maybe, most experience delay as a result of lack of knowledge of how things truly work. |
erad:You do not have to be Christian to repent. You can decide to stop being anything aside human and be for the progress of the human domain. Instead of expecting some foreign entity to come end the world and replace it with their kingdom. Whatever is the difference between that and Trump and his ilk who could destroy the world anytime for their selfish matters? |
bewla:Yes o... Anyone is allowed to live in peace even if it's delusional. At least, na himself e dey deceive... |
donmixc:That's a barefaced lie and you know it. I don move around small for this country. Even in Delta State, na una northerners dey everywhere dey beg. North, West and East, for this country, who beg reach una. The so-called major tribes and their usual nonsense... |
Mr Stammerer don finally vex. Oga Trump don annoy am reach. Plus our own Mrs Kemi dey put fire for Mr Stammerer yansh since he dey softly dey speak to Trump. After Trump yabbis dem again, Mrs Kemi was like: "See ya garri garri life?🙄 " ... Now Stammerer don finally vex.... 😁 |
You wan go dey sidon for bench because of free $3.5k? No be money matter, pesin GOTS to go where the chances of him playing go dey high. Unless e sure for you say you go fit bench some pipu, else.... Run o wunmi590: |
maasoap:What are you guys arguing about? You're both saying the same thing na... |
LordBiden:Oga penis captivus na spiritual matter.. Na the English name just be wetin you call am so 🤣🤣🤣🤣 |
delzbaba:Good point. Many of the things in the market today have too much inflated prices... The government is not even concerned with finding a way to make everything meet in a reasonable position. Dem go say I don blame govt again but who suppose arrange all these kind things and make sure the ordinary common people behave themselves? Me? Where would an ordinary ancestor like us have the capability? Abegi |
The knife wey cut the head sharp gan... See precisement sha... |
Akpesku:Don't tell me you believe that last statement you wrote here.... 🙄 E come be like say you get an indepth understanding of these wereys on top world affairs... Lemme tell you now, those wereys are total beasts. They no well at all. Or you think say any war ever fought on this earth is for the reasons they tell the public? It's all an excuse. And when the world is ripe again, one massive chaotic war will happen again. One that'll claim countless lives and those who survived would suffer for a time while the next generation or the one after that would live in a world pretending to be a place of peace and love... The circle won't stop. Maybe until someone really crazy decides to finish everyone... SMH Abegi. |
Sonnobax15:👍 Correct guy... |
Sonnobax15:Broom or cane of the spirit, anyhow, she'll be cured 😁😁 |
We're against the two term constitution of the US... We want this man to be made King for life.... So that wahala go plenty for Earth 😉😁😁 |
Sonnobax15:Kemi own madness na cele style fit cure am. She no dey fear court or prison but I assure you, cele style go make her shut up once ya name is mentioned... After all, without evidence, wetin dem go fit do you for court? |
Flangelo12:To many of them non-Africans, yes.... In fact, Nigeria to them is a continent... A continent of all dark skinned humans... Mumu dem... Lwkmd 🤣🤣🤣😁 |
robinso01:Ban who? Those ones wey their country na HQ for drugs and prostitution. Abegi... |
Ah... Dem don dey put us for that man radar o.. Wahala dey come... |
rickpat:You don't understand... The man dey use dem do yéyé... |
This one wan just add fuel for fire... Baba Fela na afrobeat pioneer and progenitor. Wizkid na just someone wey benefit from the creation of afrobeat. Without Fela, there'll most probably not be a wizkid. It's that simple. It's just like without Jesus, there'll be no Christianity. Yet, all these old men dey fool demselves over some nonsense some gen zees wey no serious, wey prolly dey high on ice or loud dey talk online... And dem come dey quarrel join..... SMH |
Ya agbaya brother wey go put mouth for wetin clueless gen zees dey talk naim cause the whole nonsense from old papa youngy... |
Those wey dey expect Russia and China to fight over Venezuela, una don see am now? All these never reach to escalate anything. Until someone throw first serious attack, everyone go just dey curse at demselves.... ![]() |
Wetin dem dey vex for? See that one sef dey sat Trump is "trying to undermine dem"... Someone should explain to that Oga Trump is not "trying to" but he's already insulted them and he looks down on the whole lot of them... Dem go fume tire... Las las, it's either dey give in or give Trump what he deserves. |
This what happens when the evil man his convinced he's good simply because his religious beliefs say so. The cowardly animals dey fear say women go come get power to beat Dem or what? Smh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 282 pages)



