Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 282 pages)
wirinet:People do. |
LeeSmart:Oh, this is the first time I'm accused of being Muslim. God abeg o. Okay. How many Jews were there in the world back then? How many were in Germany then? How many escaped and how many survived? And how many really died? You people no dey ever ask questions. Because it's the norm, you just accept it. Have you ever even asked how many black men were in Germany then and how many died? And why are we not making noise like them and why do you think they're making noise about that lie and continue to hammer it into the heads of subsequent generation? If you no fit ask better question, play go front. And I for one go still dey call of una out everywhere for that lie. |
LeeSmart:Una dey quick to see Russian propaganda but not una albino president own? The Russians dey learn for where the US and Israel dey for such matters na. How come una no know? abi una choose not to know? One big lie is that 6m Jews were killed in Nazi Germany. Okay. How many dem be then, how many dem be now? How many black people suffered and died in Nazi Germany? Una no know that one but accept and spread the 6m Jews death lie. No matter who, I go talk even Oga Trump down if he mentioned that to my face. If you know how many black men, women and children don suffer and die in the hands of these people, Arabs included, you no go even believe the lie again. |
Do not tell me this man has 10 daughters.... What a blessed man. He go chop dowry tire... 😁 |
That's $4.5m every 6months as bribe money to beg for their dumb empty heads to remain on their neck.... See as dem use big grammar paint am like say na one honorable thing. Oga Trump always talks about what the US gives but e no go ever talk wetin the US dey collect both in cash and minerals. No matter what they give, they get a sizeable ROI or you think the US dey altruistic? My own leaders just dey concerned about how dem dey share osusu among themselves and use am sponsor small girls dem no fit satisfy. Dem dey comot $4.5m as if Dem work for am. It's either na from their borrowed funds or the one dem extort from their own citizens... The werey dem... |
ariesbull:Someone is talking about better reporting and you're talking about intellectual laziness. With so many words and sentences, what would stop any sensible reporter to just add the most important? I guess the most important now became Lagos State governor as I'd you look closely at the writeup, he's more present than the small boy. Just stop ya itk abeg... But wetin concern me? |
Sangoamadioha1:The werey wants his ancestors to go start searching online. Such useless nonsense. |
Drinkwater2026:Children nowadays seem stupid. They'll boldly do things they're not ready to bear. When the adults wash their hands and make them bear responsibility, them go begin do as if anyone send them message. We did a lot when we were young and never got anyone pregnant until we knew we were capable. Abi na me too dey exposed to some kind things? ![]() |
Houseofglam7:If na you, you no go sweat? See heavy duty wey dem force am carry. Only just because e say make e taste small "something" . Lwkmd 🤣🤣🤣 |
Tenses:I was told same. But me don tey wey I no dey like anything wey concern military. I had a chance to join up when I was 16. I refused and looking back, I'm glad I refused. Abi who those eediots want to come dey do yes sir for all these farting old thieves wey dey do boy boy for the oyibo masters? God's forbid badt thing.. |
paxonel:Well me remember I was told hairy armpits was sexy. And if it's accompanied by sweaty smell, it's sexier. |
Leonardo4:Come on bros. I'm Nigerian and it might be erroneous to use where I stay as judge. Truth be say we hardly see light there so ordinary 10k go last more than 8months. But I still find it hard say anymore would buy over 300units at once. Even for the Island, these so-called big boys no dey do am like that. They'd rather spend more on diesel.... Nigerian man hardly do things that way... |
Tenses:So how fumes from generator use enter? Abi dem mumu reach to put gen inside studio? The account no even sure. Who knows, someone fit don lace their food with not so funny substances... D madam wey run is suspect. |
Why APC people dey fear this matter like this? Una see una life? E clear now ... Awón òní jibiti. |
Dohn:Funny thing be say dem dey lie to people say no land so Dem go water. Humanity wey go pack themselves together for one corner, ignore other places and begin complain of overcrowding. Very anyhow anyhow specie... |
VeeVeeMyLuv:Who you don see wey go use all their salary buy light? Wonderment 😂😂 |
Abi o E come be like say no be him be thief e dey talk about. Xscape1993: |
Tenses:Especially the son. He'll one day find that he's beginning to understand his father. Women would surely psut him in that position. Ordinary my friend wey dey do supervisor at one IKOYI big house, he decided to stay at the island until weekends to cut transport. Baba don begin go house everyday now. Reason is, his wife dey tell his children say their papa dey island dey enjoy himself with other women. Na his youngest daughter mistakenly voice the thing wey e hear. No be small quarrel for his house that period. I too follow beg am to forgive madam😁... You wey decide to marry, be ready for wahala if ya woman na problem person. |
Dtruthspeaker:it's not real my brother. it's a make-like.... that's the best English I could come up with as I no even know the English for what they call that in my language. |
Dtruthspeaker:Gods abeg o... So the shekaus and trumps na a reflection of ya God? How's that now a peace loving God wey geh mercy? Abi you no know people like those I mentioned and more? Wey be werey and murderers? And wherever you see say men no want woman? You people just like deceiving ya selves... SMH |
Dtruthspeaker:I already said there's no real money. If you don't know even now, let's forget it all... |
AdeolaOmoOba:Food cheaper than before e enter Aso Villa or wetin you dey talk? Barefaced lie |
See nonsense talk o. |
God1000:History is still far. The wuked man himself is giving it to them currently. |
Antoeni:Actress mean say na woman na. Come be say she knows how to act. To deceive man no go fit hard dem. Plus men always dey ready to "epp" women. Woman wey come geh sense go dey invest wisely part of the proceeds wey dey come from the "epp"... Most of us men no geh sense. Struggling man go dey do Odogwu for woman. No be mumu be that? |
Neddstark:Don't mind the animals. Even if the 10ft waste bins are put in place, they'll hardly come empty it and let it full to the extent of scattering all over the place. Plus, the waste vehicles do not go to most communities. They encouraged this street littering so residents would help them gather up the wastes in one place as they're too lazy to go from house to house like it was done during the Fashola period. All they have power for is to arrest and embarrass people. Make everyone do their part, all these streets littering no go dey. |
ExudeLoveToAll:Wetin you dey fear? His own is wrong for you. Say it... And yours could be wrong for him too. We all can't be the same na. Be proud of ya difference. |
Ordinary military might swm no fit allow una get yet some Africans believe these people let them get access to a powerful spiritual host. Very anyhow people.. |
kingschariot:Not only that. There are many nonsense in that list. But it's part of what the system do to program and reprogram. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 282 pages)

