Correctguy101's Posts
Nairaland Forum › Correctguy101's Profile › Correctguy101's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 282 pages)
Total animals... They'll be the same ones that rape an do all sorts of vile things... Simply because they have a third leg... See dem and their piss full religion... Gotocourt: |
insidelife22:Because they don't want to. The animals have attacked the people in that territory, so the people won't side with them or hide them if the government was any serious in sending them to their graves. So it'll surely be a one way thing. Plus these animals are hardly trained to withstand the Nigerian army no matter how you look at it. Their continuous existence signifies some complicit element in the government. Only when Trump farts or sneezes will be when news of raids with pictures are put forward to the public. Anyhow anyhow people.. |
Sonnobax15:Ah, you belong to our category jor... No mind that one wey dey pretend to be serious for life. E don see serious person wey dey nairaland before? Plus his claim of you having almost every experience resonates with how I feel most times when I read some writeup on here. I even refrain from commenting most times as I come realize say e be like those wey talk say everything for life is just a repeating simulation dey talk true. How can experiences from my end, both first hand and second hand go come dey happen everywhere to almost every human? Sometimes, the event will have slight variation but check am well, na the same. Even this ya story, thinking about it, an uncle of mine comes to mind. Only someone silly or blind no go see am. And the so-called spiritual sickness is mostly caused by being poisoned with non-mainstream organic materials. Only those versed in the non-mainstream knowledge knows the symptoms and how to purge the parasite out. Once medical science finds and discovers those parasites, it all immediately seize to be called "spiritual illness.." Like one of my favorite song.... It's just an illusion... |
autoez:Wetin dey sweet you for there? The gambling in those countries you listed happen in other areas of living. Only the dead I'm sure do not gamble. Just like when they tell you their nation is tax free, if I hear? The taxes are taken from other places you'll see if you look closely. Like you for example, you fit don date 5 girls before you marry Nkechi. How is that any different from someone who saw the various options in sporty but picked only one as his winner? The English dey dull my talk. I just dey yarn you say. As long as you had choices, you picked one, especially one that you're not even confident will be a good choice in the years to come, oga, na Gamble you take. Abi, you never see people wey marry come later dey regret why dem no marry someone else? That na same with person wey play draw but come dey regret why e no play win or draw.... If you like, no still understand. Just know this is just normal human prejudice against something that exposes the reality humans always shy away from. Everything for life na Gamble. If you need more examples, let this ancestor know. No need to shy away from it. The same society that condemn it brought it up for others. Na the mumu Dem dey go take am too serious I dey pity. Dem just be like man wey marry wife wey no good, yet dem get stupid love or addiction for the wey she dey do dem for za oza room. So no matter wetin you advice, madam is going nowhere even if Dem catch man on top her ... SMH |
SpaceX:See you... Na part of the tourist attraction... ![]() But the characters of these guys no make sense. Dem no fit even beg small small, dem go just dey rush person. Yéyé pipu |
I saw our Kemi Bad-Enoch dishing out serious talks against the current Prime Minister and his club handling Oga Trump matters like they were afraid. That woman no dey gree at all. Me like her.... So the UK finally declined to be involved in this nonsense peace club? We all know peace is just a front. Those wey accept, e be like dem don take their side already. E be like dem forget Oga Trump go leave the White House after his time there expires or is there a plan to make him eternal King of that kingdom? Well, when the problem go start, everybody go collect. Whether me wey dey do like say e no concern me or you wey dey put mouth for wetin you no understand, all of us go surely collect.... SMH |
Judemarco31:I tell ya. Anybody wey wan drink should go and get 75cl... This won't stop anything. Unless there's a law also, strict one against ingesting the products in public and time and wetin I dey talk sef? Smh |
Dem just dey punish the man for nothing .. Nonsense people |
Lols. .. some people no go agree with you o. Putin is doing it for power and land grabbing while Trump is doing it for security reasons.... ![]() Those calling Putin names are now turning around to praise Trump. Classic zombies VaginaAcademic: |
Then after his time in office, what next? WorkTheTalk: |
Racoon:It's not like there's no corruption everywhere in the world.... It's just that, as the true progenitors, even if we learn 419 from outside, we go do am to the extent those who thought us go dey speechless.... Progenitors no dey do things jeje 🤣🤣🤣 |
Ab0bii:This one cracked my ribs🤣🤣🤣😁 Yéyé man ![]() |
TheVictorOye:You're here celebrating, yet the family of Scorpio dey house dey cry... Very wuked human being.... |
True true, the guy na fool @ 40.... See talk.... How e sound for his own ears? I must say he escalated the whole matter with his foolishness. People wey you go ignore. Ah, I forget.... He too needs online osusu from TikTok and YouTube... The big for nothing.... SMH |
Kharol1234:Lols... Some people papa naim you dey talk of o.... Lwkmd 🤣🤣🤣 |
TechBaron:True words... It's a pity the love keeps getting cold because of, you know.... |
So dem go fit achieve something like this? I dey even wonder. Russia and Ukraine sports still dey go on since this their joke of a brawl started. Same with many places wey dem say crisis and the likes dey happen. It's like there's some kind of agreement not to touch sports even if una wan fight die. Masses, see una life? Dem dey use una head. Werey dem go take am serious, even take sides like the low lives wey dem be. |
Sonnobax15:When they said few are roaming, no be play. And Fela daughter speaks right by the way. If the old baba youngy go claim e big pass Baba 70, he's inadvertently saying he's bigger than his father. But I don't really like it when idiots no fit clap back and turn to yabbing parents wey dey their own jeje.... They're all stupid people abeg. Wizkid should watch himself. Baba 70 fans and loyalists cuts across all ages and many might take it personal and do something about it. |
I smell lies... 😁 |
The World is not secure unless we have Complete and Total Control of Greenland See talk o.... And the US got Alaska from the Russians. They're even closer to Russia than they are to Greenland. And Dem go pretend like Dem no know how to read maps. Awón èyàn werey |
jaxxy:Known for being known, often through media attention and social connections, not necessarily for a specific achievement That's the true definition of most of these socialites... But a truer definition involves them getting girls and drugs or other matters for the so-called high Profile humans.... Some of dem old women still dey run things small small... I know a few... |
This could be anything though... An arranged distraction or whatever, I'll choose to flow with it, if only to teach the old child respect... Kalulu44: |
Abeg, make dem create space for am to lecture these yahoo and HK minded new crops entering school. Maybe dem fit dey motivated... Maybe.. |
Sonnobax15:You go blame the old papa youngy? Wetin the fool at 40 sef even do old papa youngy wey make am dey yabis our own Baba 70? Well, he's lucky e no enter street talk this nonsense. Notwithstanding, boys fit still wait on him and "service" him wella if dem catch am anywhere for taking a shot at Baba 70. Heaven and hell knows I fit follow flog the old child ... What nonsense |
Funflipper:He's not the prophesies werey to achieve that.... We're still waiting for the "he" in the prophecy. Merciless and ruthless World destroyers, all of them... |
cr7lomo:Not only feminists o... The ancestor too go suspect such a person. Awón oloriburuku full everywhere ![]() |
Kaybaba5:If the feathers fit make am fly, wetin dey there? Abi you no know say transport cost and road for the country no safe? 😁🤧 |
manuelkel:Like one small boy that drugged his own birth mother, slept with her and shaved her pubic hair cos he's chasing some phantom money. The woman almost went mad with pain and she made her experience public until a few months later, she slept and never woke up. These children these days are never afraid of the consequences of their actions. I just got to know about the silly kid and went to check his TikTok.... Go check am, you go understand why people say e don go stand for where he no suppose stand. |
Trump would serve as its inaugural chairman and would have authority over membership decisions.And yet, the werey expect dem to pay 1 billion USD just to have him as their lord and personal saviour? This guy's maybe high on something or e dey craze, na we no just know the kind of craze... Agree and join, then you will surely be the next burnt offering. Chai |
A brain54:Didn't get to watch the match but I saw added time after 90mins reach 24mins and Dem even give dem pk wey dem miss... That means total added time na almost another half of full game. Dem still geh mouth to wan go argue for court? Shameless werey dem. See this Hakim sef dey do that kind nonsense for the whole world to see. . Awón òní jibiti |
Stephen0mozzy:Sore losers... As e dey pain dem, e dey sweet us... 😁 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 282 pages)

. My dear, relax and please don't take life too serious. 

.