Countsparrow's Posts
Nairaland Forum › Countsparrow's Profile › Countsparrow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 59 pages)
nenergy:Infact, only God knows the criteria for passing the test o... |
Na wetin we go chop we dey find o, make we no see wetin go chop us |
This one people are getting regret mails after doing so well in CBT, i just dey wonder o... #dancingto #Oluwani #ReekadoBanks |
Lalasticlala, come and shee shomething... Password; Open Toronto Open sesame King Cobra... ![]() |
No! no! no! ko le werk |
gmaribel:I concur... Cute dog tho |
How long after the phone interview should we wait before PPA mail, did my phone interview two days ago, still waiting for my PPA mail... Oluwa is involved... |
draxler101:Yeah it is, initially u gey frustrated but u will get along just fine... I play with A1. Reason for my frustration though |
How dis news go take make d Naija beans wey dem dey export go Europe no get weavil ![]() |
afolayangs:Hope that wasnt for me? |
notoriousbabe:La joke you dey joke bah ![]() |
Siasiawas sacked for a reason, why reinstall him again... Na only ex footballers fit coach Naija nii |
This is what happens when you have a Siasia as ur manager |
Goal.... Egypt I sabi coach pass Siasia |
Ahmed Musa is killing this game, no successful cross, no successful dribble and terrible passes |
Please where is Ahmed Musa? |
The media and hype sha... Oga o... Be like say some people go just go denge for Chidinma IG page dey wait make she upload pic come share am for Nairaland |
Good for her... Nice ride |
Hello house, For your well packaged virgin Coconut oil, contact me on 08135278456... Benefit Gives your dog a healthy smooth skin, dont know if it can be used for th treatment of mange too...
|
People get what they deserve... |
Hello Kalan, what would you advice i gor for. I have a B.Tech in Computer science and have the necessary training on SAP Material management, i am considering going for an MBA instead of an Msc considering my newly acquired knowledge.. What would you advice i go for, and am i eligible for an MBA? |
xmileeasy:Thank you, i have done that |
Me i am in deep trouble o... Etisalat called me and true caller kept blocking the call, never in my lifetime did i think truecaller would be the one to ruin a job oppirtunity for me... #Sadmuch |
My charger is different from the counterfeit and original i am seeing up there o... And please who knows the solution to this lollipop memory leak, i fit throw this mumu phone for bush o... People for my village dey chase me o, a company called me for an interview and TRUE CALLER blocked the call because some 139 useless people labeled the number as a spam... |
Okay |
crispgg:Thank you for your concern, this is my mobile number 08135278456.... Although i am in a whatsapp group already and i guess it is the same as the group you are suggesting. The admins are Obinniah and Yinka Falua... Just dont know how to get across to people who could help, but i dont mind if you can share ideas with me... |
Chelo chelo... Bet why u go allow person take ur place in the first instance, u be muntula nii? |
If this man na 27, i swear me i be 13 years old... |
Abeg, make una supply my area power o, i wan watch national geogr..... TELEMUNDO... ![]() PASSION FOR REVENGE BROKEN ANGEL AND IBINABO THE SNAKE GIRL |
MTN own don finish... |
20 yrs + 10 medical years = 30 years.... Because of daily bread... Music is the way, if una like make una talk say if dem put transformer for my head i no fit blow. I DONT MIND |
Odiegwu... All of una wey talk say if dem put bomb for Skales head e no fit blow.... Ntoiiiiiii... Skales don blow o, e don buy mansiooooon... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 59 pages)


