Cuteme88's Posts
Nairaland Forum › Cuteme88's Profile › Cuteme88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
![]() ![]() Flexible man |
Beans with spaghetti. for me oooh it doesn't blend at all!!!!:but i was in school back then and hunger dey flog me and one nice person decided to help my hunger ministry with this combination. |
![]() ![]()
I can't fit LAUGH abeg. lemme come N be going jare |
Any small thing snap pic post for twitter,facebk etc. Thank God for his life, God is great but where is the boy now after taking him pics Hope help and assistance was rendered to this poor child? |
Mayflowa:I don't mind ooooooooooooooooh! |
osars:Trust Naija naaah. we too dey carry person mata for head! No surprise say some people didn't read all her statement before insulting. insults dey sweet for their mouth. |
Na dem sabi. But this man face looks familiar oooooh!!! |
![]() ![]() ![]() Her own beta na 400 at my place is 500 ooooooh!!! very baaad come join am with unemployment. if anybdy dash me money na so i go dey thaaank am at the end na pad i go use am buy. God help us ooooooooh ![]() |
chei! if na me be this woman eehhhh nothing when i no go bath with if i reach house. kerosene oooh,iron sponge,omo,one full bottle of detol liquid couple with soup esp. i go wash my private part like say i never wash am since dem born me. sooorrry oooooh! one lady heel was broken too after church service. the woman fat come get big leg join. my brothers and sisters the way her leg twist backward i can't say whether i was surprise,shocked or sorry. Jesus was too Big for me to say at that moment; my brain just black out not to imagine the victim in that situation. i was an onlooker victim. i no dey understand the fake heels dey produce this days like dem send them to break all ladies sexy legs. are dey against Eve or what shebi God don forgive us? make una dey produce strong heels else we go strike oooooh.... |
Some people are enjoying oooooh!!!
lemme come N be going jare |
Chei! |
u no go die u hear. u must live to see ur great great great grand children. u hear. i wish u God's guardian in all your doings! una dey try*** |
hopeforcharles:heheheheeeheheeeeeheheeh ![]() ![]() Well it make sense sha but as for me ooooh. i no go fit sleep till i return that money. |
Haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaah! If i were on his shoes i will do the same thing. Make bad dream no kill me.. |
Toh! I can't fit dress like this on my wedding day ooooh! sowie oooh but that's me for u. |
![]() ![]() Madam Simi don suffer for this industry. if dem no spoil her make up na her dress. wetin Simi u sef dey look mirror and caution whoever is crucifying ur looks. chei!!! |
castel428:I just tire oooooh. i just dey hear rumours here and there! |
Nhealth Lagos Mainland! has anyone succeed in registering i haven't oooooh! do we head straight to the LGA? |
Mankindfriz:Thanks dearie! if nothing and till having that problem na only me go waka go harvey ![]() |
MostReserved77:Na wa ooooooh! May God help us all sha. site having problem on the proposed date of training daaris God in this tin they are doing ooooh |
Abeg make una help describe how to get to harvey frm ketu. i,m new to Lagos plus i cant log in as well. lagos mainland N-health. thanks |
MostReserved77:I have oooh. google chrome and fire fox. all join ![]() |
favoryte33:whc local govt? I'm new in Lagos ooooh. where is the local govt located? just go and gist me abeg. this tin just tire me ooooh!!" |
favoryte33:But i tried it today naaaaah lemme go and try again. |
SeunWedsLinda:and so Mr. Name bell ringer! lemme come and be going jareeeeeee! |
![]() ![]() Jesuuuus Christ is our Redeemer!But he get fine body sha. very pretty handsome lady ![]() ![]() ![]() |
11: I will reduce the rate at which i comment on nairaland to manage my data. ![]() ![]() u all will hardly hear frm cuteme88!!! |
stphil:Lagos Mainland. same problem with urs ![]() |
Sha ooooh! on my own side of view u did nothing wrong but u should as well thank your God that he forgot his phone. Some friends are like that. u help them and at the end of it all they pay u back with evil. he shouldn't have done such a thing having known that he don't have the money for the service rendered. Prostitute can embarrass their clients if they refuse to pay their money that was why your friend just use style corner her. seriusly, u too calm and u r soooo patient to have handled such case in your situation. |

Hope help and assistance was rendered to this poor child?
Some people are enjoying oooooh!!!
lemme come N be going jare