Cuteme88's Posts
Nairaland Forum › Cuteme88's Profile › Cuteme88's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
![]() The make up just make her fine not to be fine again jor!!! All this make up Artist will just be turning somebori face to drawing board! it's too much on her face. |
![]() Na wa ooooh! He just dey shoot the thing. |
They no wan show us the Alhaji face self![]() The News no complete jor, we need Graphic image of the Alhaji. |
what remains is to stuck cotton wool on his Nose. He never pose finish. Mtcheeeeew ![]() |
![]() The Headline just got my attention. Abeg is that broken lips and can lip be broken Ayaaam confuse here ooooh! |
Na wa ooooh! so u wan kuku finish the money on benz Congrats to you both ![]() |
![]() Toh! Is that not fried egg that i'm seeing Which one come be Falz preparing meal. I been dey think think say na swallow and soup self. Lemme come N be going Jawe ![]() Even if na water he dey boil so far na celebrity he be. una go carry am as BIG NEWS. |
Wetin come Doggy for here? He stood behind her and she bend a little and looking happy! he come hold her for stomach ![]() |
![]() Very Annoying like seriously*** I just blocked one Idiot Indian fool yesterday. was just sending me sex stuff. People are becoming too Idle this days self ![]() Note that i Never insulted him ooooh! I just block him i no fit shout abeg!!!! I kept telling him not to send me those stuff but he kept acting like a fool so i blocked his fool Ass*** |
![]() Awwwww! I feel like crying too. Naija Guys y'all berra learn frm him oooh. u gasps cry make we for wipe una tears But the Man teeth sha BIG wella ![]() |
Jealousy People everywhere Dey don kill the poor Child![]() |
![]() Na wa ooooh! whose pikins are these ones now I no fit shout***Make i go fry Beans ![]() |
![]() Abi ooooh! I love that statement by Onyeka. When u shake that bum bum tire nobdy go tell u say there's more to Life than shaking Bum Bum. Heheeeeeeeeeeeeeehhhehehehe! |
If only the dead could say what actually happened. RIP princess; God will surely bring the culprit to book. So unfair. |
The guy be like "If u wanna kill the Beer u must pass thru me first! Lwkmd. ![]() |
dominique:Lwkmd!!!! See who quoted do not Judge dey judge me to be senseless trash! Abeg sister Judge u know how senseless trash looks like? I wanna know how i look like oooh help me expatriate biko? You see why it isn't good to quote the Bible when u aren't practicing it Next time Babe, I dey take the same God beg uuuu try to know the actual meaning of the word before saying it okay?I no fit laugh; hheheheeeeeeeheheheee senseless trash my name. Haahahahaaaahahaahahahaaaahahahaaaaaaaaah Love ur unrepentant from not been a Judge to been judgmental. hehehehehehehehe ![]() |
Fucktensei: ![]() look Ateeeeeeew. so what happens to the remaining 2%? is it not the same thing that i've explained before that it isn't 100% safe from pregnancy See your head like Condom. Lol u sabi pas me |
Fucktensei:I'm not saying that Abstinence is the only way! I am only using Abstinence to Quote the News update that is better than taking the risks. oooooh yes i know there are various type of method such as withdrawal, male condom, female condom, urinating immediately after sex to kill the sperm cells, injection, womb clip, Monthly cycle count, drugs,herbal even lime and 7up etc. but all those ones have a little or more percentage chances of getting pregnant. What if the Condom got tore? Do u know they sell fake Condoms? rough sex can result to leakage etc. anything can happen and whether u use condom she may get pregnant which i will say is 90% safe. how about the 10%? It simply means one can till get pregnant even with the condom itself. all this safety measures are not 100% free even the one that u go to the hospital to clip the womb. It is yet till not 100% free from getting pregnant except maybe the lady don't have a womb. And YES, you are so RIGHT! they prefer not to use condom because according to research most people feel that using condom on sex is not as pleasurable as the usual raw sex. they want to feel the meat wela. Lol! ![]() |
dominique:Madam u just dey vomit Nonsense as na your brain i carry. In here we joke and rub minds so if u hate Jokes just know it's my CALL! If my Nonsense dey pepper u for body no keep am too long for mind just waka go nearby Church to pray so as God will accept your next tithe and offering!!!! I can see u have a Bright future in Bible and Church tinz Moreover i can't strike u because i am not Bright and didn't complete school. na u no gree pay my school fees then if u could remember. so don't expect to see a bright future when u pocket the money ;-) ;-) ;-) I never accuse anybody as u be Legal adviser. I apologize since na u be the mother; go and collect your pikin dem don find am. abi ![]() |
Ooooh my Gosh* one of the eye is damage. WO-mess This news just dey vex me but how i wish i was the one who saw it. i go just carry the baby waka. Pikin don land free of charge for my hand bedat! Thank God for the life of the Child and to the Mother, If i catch u ehhhh the thunder that will fire u is till doing press up! u can do Skelewu but u can't keep the after result of Skelewu abi Yeye Mother! Dem go dey preach Abstinence till after marriage una no go gree abstinence una self. This is one of the reason this abstinence is being talked about because some of us aren't ready for responsibility and will end up doing crazy tinz to avoid being responsible to certain roles. |
![]() Why do ladies proposed to like covering their mouth and face Is it a planned scenario Ayaaaam not understanding oooooh Maybe I will just cover my ears if he proposes to me. una don dey play this mouth, face proposal covering scene too much. I will go for the scene that is not popular jare. who's with me? |
Well! She's his property in fact everything including her bones but if a Man truly respect and love his Woman he should handle her with care in public. u don't just strt pulling her boobs or backyard in public. He got all this to himself in the other room but my say on this is being disrespectful ![]() |
![]() When people are dancing to celebrate the goodness in their life. They will dance by fire by force to celebrate the goodness of imprisonment to their life. Lwkmd!!!! una Soldiers Baaaaad ooooh ![]() |
Abi ooooh! fine woman, fine pikin. Make the pikin resemble her ooooh![]() Lol see me believing this News
She over-eat for the parry jare. Is her Belle ya Belle![]() |
luminouz:Go and sidown! ![]() |
![]() Hope bomb no dey inside the body Just curious sha cause no be today dem don dey look for way to blow that bridge. Boko Haram tried and failed so the same as Niger delta Militant![]() |
luminouz: As if u go gree marry me when u see me! leave me ooooh! God borrow me this kind beauty and I no go return am back! |
![]() Which kind yama yama be dis Wedding na a day's thing ooooh. All this formality no make sense at all. I call it stylish stupidity Lemme come N be going jare! |
oooh my God!!!! This babe fine oooooh! God borrow me this kind beauty I bet ya i won't return it back. |
Is she d only fine chick in dis world
Wema Bank no mind her; come and use my face even though sha.... lol
![]() |
![]() Lwkmd!!!! I can't fit laugh in 3D |
