₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,937 members, 8,514,587 topics. Date: Friday, 06 November 2026 at 09:10 PM

Toggle theme

D1KeleVra's Posts

Nairaland Forum › D1KeleVra's Profile › D1KeleVra's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 428 pages)

Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 11:33pm On Apr 29, 2010
at this juncture i think i go find my square root!
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 10:58pm On Apr 29, 2010
oh! no be cemetery? how all the winchie winchie wey dey follow u grin
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 10:38pm On Apr 29, 2010
Studio CFR:
sniffs coke,
Na ya type dey keep Aro in business sad
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 10:07pm On Apr 29, 2010
na lysaa. . . how cemetry
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 8:32pm On Apr 29, 2010
^^oh! shatup!
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 6:05pm On Apr 29, 2010
vex dey go na. . . infact wey studio! make the tout arrange una face
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:46pm On Apr 29, 2010
D1KeleVra:
sad so still no story? sad
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:41pm On Apr 29, 2010
tkb417:
if i whoze u ehn
u go know say today no be saturday
mo daran! this midget. . . wey the ladder u wan use reach my face?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 5:40pm On Apr 29, 2010
sad so no story? sad
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 5:22pm On Apr 29, 2010
see as ur shoe open mouth YAAA!. . . e be like say na him start the yarns
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 4:31pm On Apr 29, 2010
^^ I just want to hear a story oooo! chai! that pishure hot o! grin
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 4:21pm On Apr 29, 2010
cheesy LET THE STORY COME OUT!!! TANIMZ?
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:29pm On Apr 29, 2010
CAUTION!!!

Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 2:28pm On Apr 29, 2010
^^ baba baen the taizi drifa! grin
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 1:14pm On Apr 29, 2010
don't kiss a fool!
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 1:04pm On Apr 29, 2010
*whispers* baba! haba! why come dey shout na? see as that fine girl wey i dey shadow come dey look me
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:44pm On Apr 29, 2010
u just confirm say u never take ur psych meds.
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:40am On Apr 29, 2010
u say? u well so? wetin u dey yan?
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 11:40am On Apr 29, 2010
lol whale no be fish? the guy throat sef big.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 9:55am On Apr 29, 2010
^^ and so? na ya bla bla dey there? fi mi si le
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by D1KeleVra(m): 9:47am On Apr 29, 2010
Studio don dey confuse!
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 9:46am On Apr 29, 2010
Nothing to deny babe. . . u're my one and only smiley YOU'RE MY ONE AND ONLY it's spelt out clear for all to see. . . even rivals grin as for Studio. . . he think say we be like him and Dyrt! We Bonnie and Clyde babe!
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 10:57pm On Apr 28, 2010
come on na! no flirting. . . why she ur rival na?
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:46pm On Apr 28, 2010
na the fish him steal. . . he no comot the bones. . . u no see as him eye dey red?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 10:44pm On Apr 28, 2010
babe! what's up na? na studio i dey insult na. . . no flirting grin u no see as him resemble cane?
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 10:21pm On Apr 28, 2010
@chi
u're safe. . . i go carry studio, use am beat anybody that attempts to insult u.
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by D1KeleVra(m): 7:35pm On Apr 28, 2010
^^ No you're not my mate! You're an old goat!
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:41pm On Apr 28, 2010
JESUS!!! lol *checks to see if the package is hasn't been removed*
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:31pm On Apr 28, 2010
oya children. . . e don do smiley
Jokes Etc › Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 3:29pm On Apr 28, 2010
watch it!
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by D1KeleVra(m): 2:24pm On Apr 28, 2010
^^ baby! don't get worked up over that gutter-trash. . . na so envy dey do some people grin
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:28pm On Apr 28, 2010
lol true! see as veins arrange for gideon forehead and neck grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 428 pages)