Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 6:22am On Apr 25, 2010 |
^^ na wetin that guy wey dey morgue yarn be that |
Jokes Etc › Re: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by D1KeleVra(op): 11:50pm On Apr 24, 2010 |
thnx but as u know it's copy/paste feel free to contribute |
|
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 6:03pm On Apr 23, 2010 |
^^ na the mumu tin u still dey do as u big reach |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:44pm On Apr 23, 2010 |
lysaa: no, i don't do 'droppings' cos I offer on a platter of gold lint licker. U want crap, that's the way to the toilet pointing at Ben *??
And stop disturbing me, i'm feeling the demise of da grin  lol now that's the sewage plant |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:20pm On Apr 23, 2010 |
sharrap! story u just dey yan. . . u ain't got sh!t like a babe with no as$  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:50pm On Apr 23, 2010 |
local fish seller! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:45pm On Apr 23, 2010 |
Why the gra-gra na? Market woman! See as u nialy push me enter gutter. . . *pscheew* |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:36pm On Apr 23, 2010 |
out of two of u now. . . i nor know who smart pass. . . *pscheww* make i waka pass |
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 1:39pm On Apr 23, 2010 |
touts! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:03pm On Apr 23, 2010 |
Gidson. . . refusal to grow is not an excuse for stupidity, u know? step up!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:39pm On Apr 23, 2010 |
crazy bird with pancake head and goat beard. . . unable to fly. . . clipped wings? |
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 12:30pm On Apr 23, 2010 |
lmao your going gaga. . . which eruptions! No spoil me for my mummy jo! No be your part erupt wey them cancel many many flight so? Na me dey bow. . . dey hail o! As in the respect too much |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 12:22pm On Apr 23, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:51am On Apr 23, 2010 |
lol what an eye-sore. . . how u dey take those ya bow leg ride that bicycle?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:47am On Apr 23, 2010 |
. . . dey talk like say u get sense |
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 11:27am On Apr 23, 2010 |
*pschewww* borehole dug into a volcanic area. . . so then i ask. . . magma or herpes?  |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by D1KeleVra(m): 11:43pm On Apr 22, 2010 |
babe. . . it's ben10. . . no spoil landlord son name  |
|
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 9:18pm On Apr 22, 2010 |
na borehole |
Music/Radio › Re: I Heard Da Grin Is Dead : Please Somebody Confirm! by D1KeleVra(m): 9:17pm On Apr 22, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 5:37pm On Apr 22, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 5:15pm On Apr 22, 2010 |
eww Ben! come on now?  |
Jokes Etc › Re: My Private Part. by D1KeleVra(m): 3:56pm On Apr 22, 2010 |
Hell NO!!!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 3:55pm On Apr 22, 2010 |
. . . whatever. . . better than stickin to ur village script |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 2:05pm On Apr 22, 2010 |
What are u talking about? I AM a superstar. . . ur other creations. . . including u, off course. . . are mere superrats. . . no hating luv recognise  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 1:36pm On Apr 22, 2010 |
lol e no easy to be lysaamcgruder. . . anyhow u're an important person. . . keeping a whole thread alive thnx on behalf of the NL joke section members |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by D1KeleVra(m): 11:15am On Apr 22, 2010 |
lol. . . as your wheel-barrow no fit do shi-shi shey? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:08am On Apr 22, 2010 |
^^ na back-hand |
Jokes Etc › Re: Dirty Mind! by D1KeleVra(m): 7:56am On Apr 22, 2010 |
NO! no be my business. . . if driver no fit see road, him go hala. . . i just dey concerned |
Jokes Etc › Re: Dirty Mind! by D1KeleVra(m): 12:55am On Apr 22, 2010 |
no thnx. . . i no ready to gym. . . i never chop |
Jokes Etc › Re: Dirty Mind! by D1KeleVra(m): 11:42pm On Apr 21, 2010 |
shift ya head make driver see back |