Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,519 members, 7,958,573 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 05:39 PM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13390 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 5:12pm On Apr 22, 2010
tanimz:


Please try to make sense in subsequent replies.  undecided

Is this for Papine? shocked grin

When Papine small, the guy dey take mucus do butter.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 5:15pm On Apr 22, 2010
eww Ben! come on now? sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:37pm On Apr 22, 2010
@ben d butter wey i do self u wan tell me say u no gain inside.no bu dey xport tam,now u wan 2 bite d hands dats fed u
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 9:21pm On Apr 22, 2010
papine:

@tanimz in nland joke section, making sense is useless, wat we need 4rm u is your humour.meet studio he wil xplain better.

I see grin grin grin

Ben-10:

Is this for Papine? shocked grin

When Papine small, the guy dey take mucus do butter.

Chai!! See finishing! grin grin

Studio CFR:

Papine,

me and tanimz no fit get anything in common, The gurl just like my swaggzz and as u can see, she's working hard to do better than me,
And so far, she never disappoint.

Swagger lomo lol

Thank God you know say me and you no fit get anything in common- level pass level wink cheesy
As for me liking your swaggz, you're on a serious long thing! cool cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 9:21am On Apr 23, 2010
Thread cleaned!
Pls, stay on topic.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 10:15am On Apr 23, 2010
hissed
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:45pm On Apr 23, 2010
Lolll
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 4:43pm On Apr 23, 2010
papine:

hissed

u mean sey him dey yan rabbish, bah? grin cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 4:51pm On Apr 23, 2010
Lolll
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 4:54pm On Apr 23, 2010
sylve11:

u mean sey him dey yan rabbish, bah? grin cool

You nor no before ni? undecided undecided undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 5:22pm On Apr 23, 2010
Please use the chat thread.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:24pm On Apr 23, 2010
Yes Sir sad sad
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 5:29pm On Apr 23, 2010
@Ben,
wetin u be the mugu thing wen u do wen u still tiny? angry cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:40pm On Apr 23, 2010
The mumu thing Ben do when him small na to dey hide hot akara inside him baggy jeans so that friends no go beg am
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 6:03pm On Apr 23, 2010
^^ na the mumu tin u still dey do as u big reach
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 6:06pm On Apr 23, 2010
No brother,
Ben mumu thing lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 6:59am On Apr 25, 2010
MUMU boys go 2 church so dat ur life wouldnt b cut short like da.gr.in.


papine is still sad,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 7:50am On Apr 25, 2010
Ode nla ni'e
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 9:22am On Apr 25, 2010
sharap my friend angry cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 10:41am On Apr 25, 2010
Lol na wa o
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 10:54am On Apr 28, 2010
@ben, no need 2 tell me d mumu tin wey u do wen u dey small, i don knw already, cleaner of sh*t. abi.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 11:00am On Apr 28, 2010
I did no 'mumu' thing jor. . .I be ajebutter unlike you cheesy
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:15am On Apr 28, 2010
unlike me wetin? no b wetin i post u dey follow, u dis common follow follow.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:48pm On Apr 28, 2010
Ben-10:

I did no 'mumu' thing jor. . .I be ajebutter unlike you cheesy

Can this be true? grin grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 10:14pm On Apr 28, 2010
clears throat
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 10:41pm On Apr 28, 2010
Wetin dey your throat? undecided undecided undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 10:46pm On Apr 28, 2010
na the fish him steal. . . he no comot the bones. . . u no see as him eye dey red?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 10:48pm On Apr 28, 2010
No wonder, dont tell me its Papine's fish he stole.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 11:16am On Apr 29, 2010
which fish? i tell u say i dey sell fish. and point of correction, studio dnt eat local fish, na whale, abi studio,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 11:40am On Apr 29, 2010
lol whale no be fish? the guy throat sef big.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 1:50pm On Apr 29, 2010
papine:

which fish? i tell u say i dey sell fish. and point of correction, studio dnt eat local fish, na whale, abi studio,

I swear you be confirmed mumu! grin grin grin
Whale no be fish

D1KeleVra:

lol whale no be fish? the guy throat sef big.

You dey mind am?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:16pm On Apr 29, 2010
hmm fish or no fish na wetin studio like be dat.
@tanimz wetin be d mumu tin wey u do? hmm abi u 2 b chop butter like?

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10)

19 Hilarious Quotes By Pete Edochie That’ll Leave You On The Floor / gongo aso / Post Your Funny Pics Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.