Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,059 members, 7,956,960 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 12:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13385 Views)
Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 2:05pm On Apr 15, 2010 |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 2:44pm On Apr 15, 2010 |
yes studiee , i dey lag |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:26pm On Apr 15, 2010 |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:28pm On Apr 15, 2010 |
babe! why the shades? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:30pm On Apr 15, 2010 |
^Apollo |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:34pm On Apr 15, 2010 |
JESUS CHRIST!!! You be ghost? Why u dey shadow my girl na? Wetin? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:39pm On Apr 15, 2010 |
D1KeleVra: The sun babes lbotus: E be like say thunder wan fire your keyboard. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:42pm On Apr 15, 2010 |
ohok! i see u went into the sun to give to the needy. . . very nice. . . i'd join u in a bit. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:45pm On Apr 15, 2010 |
^^Lol, needy indeed |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 3:49pm On Apr 15, 2010 |
. . . if i slap u. . . ur forming proud now. . . u go wake up for night now carry gun dey vex say ur stomach dey touch back |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:51pm On Apr 15, 2010 |
D1KeleVra: Yes Come join me |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:54pm On Apr 15, 2010 |
lbotus: Like say you're not one of them |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:57pm On Apr 15, 2010 |
nah, don't mistake me for syvle or studio |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:31pm On Apr 15, 2010 |
guyz una remember olden dayz indian films.d fact b say i follow act 4 1, but d mumu tin wey i do b say na my lang. i sp? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:03pm On Apr 15, 2010 |
lbotus: no fall my hand i pass that level na, habba |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 10:58am On Apr 16, 2010 |
ok, no cry |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 1:51pm On Apr 16, 2010 |
Mtchew |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 1:56pm On Apr 16, 2010 |
i no do any mumu ting i waz very sensible as a kid . . it dint start 2day |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 2:09pm On Apr 16, 2010 |
I beg to differ, Na ajebota like u dey mumu pass when them dey small. Lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tayoast(m): 2:14pm On Apr 16, 2010 |
smh. lmao |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 2:58pm On Apr 16, 2010 |
Studio CFR: na lie! |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:01pm On Apr 16, 2010 |
U go talk say na true before Ajeboted chibaby lol |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:07pm On Apr 16, 2010 |
ah ah!. . dem send u??. . .tell dem i waz nowhere 2 b found! |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:18pm On Apr 16, 2010 |
But u are here now, I can even perceive your Channel perfume sef. U fit no mumu now u don be big gurl. But when u small, na u mumu pass |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 3:22pm On Apr 16, 2010 |
*Thread locked* |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:36pm On Apr 16, 2010 |
Studio CFR: datz hw i doess! Studio CFR: u fink err1z lyk u! well u sef fit mumu both wen u smalll n nw! |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:40pm On Apr 16, 2010 |
lbotus: ohh really?? |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:49pm On Apr 16, 2010 |
Chibaby, U don forget that time u still dey sip sachet water with straw? Lol i still get that picture o |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 3:54pm On Apr 16, 2010 |
Studio CFR: it cant b me mate! |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 4:02pm On Apr 16, 2010 |
You?, U can lie o. Those days wey u still dey wear over size bathroom slippers dey come play for our compound. Chai, This baby funny. She don run deny am completely. |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 4:09pm On Apr 16, 2010 |
Studio CFR: it wasnt me! . . .hw many tymz do u want me 2 tell u? mayb ma twinny |
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 4:31pm On Apr 16, 2010 |
never knw u r related to shaggy |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)
19 Hilarious Quotes By Pete Edochie That’ll Leave You On The Floor / gongo aso / Post Your Funny Pics Here
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |