Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 407 408 409 410 411 412 413 414 415 (of 457 pages)
We are gradually getting there...very soon it'll become "I need a man". Dem no dey tell man na only him go decide. |
Timaya my man....cute lil man you have there.... Handsome kid... Chocolate plus Vanilla |
Lol Na me you wan use take comot from singles market abi...na now you remember say my mouth dey smell... In fact na from the church you dey follow your parents go house ....idiot |
God forbid bad thing... Na these kind buses dem dey waylay for road, march everybody come down begin use cutlass tatoo their torso and all body... Make una dey go I dey waka dey cum for una back small small. . |
MissyNaturals:Interested in this your request. Mine is lil containers like the ones used to hold tic tac mints/sweets.. |
Lol |
Hmmm....educative... I sanction and propose for the front page... |
If they fail to land that teaching job, they should come take the job of a mod on here on nairaland. They are way better than most of the mods. If you are with me say aye aye.. If all these ones get luck get one kpalasa chinco phone now come see who dey make money from blogging now. .dem go begin blog dey scatter person head with ingris... |
If no be Kenya e go be Zimbabwe...why always them? |
Hahahaha One of the avenues of siphoning the Delta State funds..Delta Lines through Goddy Agofure and now God is Good.... We know wazzup... |
Where are the sack of monies?? Pics seem too blurry... A whole photographer like Dele Davido boy the photographer. ..is this the best quality of pics he could come up with for a potential big story as this? |
Lol Who deceive and sent you on this bros? Haba na.. You suppose make the matter open here make we select and send the best of us to go rep Nairaland...you just dodge go enter the competition. The deed has already been done. Oya go begin dey carry iron and do plenty press up... And change that thing up there..its not pleasant to the eyes at all |
Good.... Na small shit dey dirty nyansh and smell pass... For the dickheaded poster above me...you'll forever be below good things and your peers since you have dedicated your miserable life to "read below it". You see what happened to your shameless colleague up there...yours will be on you soon. |
PrimadonnaO: ![]() It is without a doubt this sort of izobo |
Ok |
Sanchez01: ![]() |
Boys will always be boys...no shaking |
Very strong, lucky and an inspiration to still be able to keep her head up and smile for the world. Some people wey no get single dent or worry in life go dey complain nonsensically...ingrates |
Una no want make e grow before? The pikin go brief like him papa sha... |
PrimadonnaO:Edo/Deltan |
Hmmm |
Dem dey do advert for credit? Oya make una come advertise me I go pay una later... |
Razz biatch with a caustic tongue...very classless not minding the bleached up attempt to look posh, she just keeps failing at hiding the real "alata" her to the world. Always cussing and fighting with everyone... Illiterate.... |
Dimmies.... |
Homo....sapiennn |
This is a well packaged and educated agbo seller who isn't looking bad much for practicals after a gulp of her mixture to confirm its potency. I endorse and concur with her method of marketing. |
Evil permeates every corner of the land... Heal our lands oh God and forgive us our many transgressions. |
I hate to imagine how much wealth he must be leaving behind for his beloved kid....his cat |
E be like izobo for the gods.. |
This is a slay infant with a borrowed mama's bobbi.. Haba..see wetin small pikin carry for chest...no be suicide this pikin wan commit so... God abeg o... It is indeed well with our children these days... |
Hehehe... Make some people no begin shout "I am a British Citizen" after the election o.. |
Akwa Ibom ayaya |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 407 408 409 410 411 412 413 414 415 (of 457 pages)
