DAMIMONY's Posts
Nairaland Forum › DAMIMONY's Profile › DAMIMONY's Posts
I didn't know ojukwu was an obo |
Mk I nackana small |
Yahaya bello that cannot finish 1 flyover in his state capital for over 8years.somebody that destroyed all the beautiful round abouts I. The state capital for 8years he is unable to rebuild any,abi is it not the same governor that is dashing masquerade ford 4x4 SUVs,abi is it not the same governor that instructed thugs to harass a former house of rep and his security right in front of kogi state polytechnic broad day light where many students were shot by stray bullet in the process many many more I can't pour out.abeg forget this show off. E*IR*'S just lost a life ticket to the government house bedroom in that state. |
Reason well, police is not your friend.i leave conclusion to the wise man beneath |
My sympathy.Na close allies of the government Dem be.if not,who goes you? Wey Governor Dan pronounce. after arrest and public announcement u still get mind go repeat the same offence.my people say...if the witch wey dey your house no kill you, outside own no fit catch you |
Did u ask for support? |
Your girlfriend na enemy of progress.run far Mr brada |
"It is finished"so jesu said on the cross |
Money no dey do Dem,,naxo deir prob |
Godmercy86:0813899952 |
2.5million na your papa mate? Capital |
Biggcake:.I also have a brother in the U.S.OHIO.Academics though,this guy made me understand it's not easy there despite that he is on a fully government funded scholarship |
Biggcake:08138995952.. JOSEPH MY NAME |
As you Japa go,naxo you go Japa come back.obor.my broda which country you wan go Malaysia,Cyprus, Indonesia,India,.Asia,UAE .all this with 2.5million u wan go suffer,Las las na deportation go get you.wetyn you wan go do there sef? Wey u get bulk to invest inside this 2.5 you buy visa,and other expenses the devil is a liar.you Sabi lifetstock farm,Animal housboundary? You go dey see your money physically everyday growing .AGRICULTURE as a whole .please I can be your manager.i base in Abuja,but I can go grassroots.with this 2.5 million u are sure to be sending people abroad next year January,no be promise,na assurance.i go help u manage am well na my calling.abeg mail me am ready to work.like for NIGERIA...share for OVERSEAS |
Believe what work for you |
She for kukuma sell am , collect her money come Africa cum pick fresh dude like me.we go gbadun ourselves titilailai ni |
I like dogs, especially when it's fighting another dog or chasing a simp. |
Many people wey dey pkansh for outside get the fear of God Na just addiction to bad habit,or probably lack of contemt,or exploitation of new environment, weeding new grass.the day my babe go catch me ontop another woman,oti bize noni ..pocutua. |
Them disarm OLOPA .the story no complete,wetyn be the end of those police.were they abducted or killed? |
I can work as a teacher, Even driver |
Please I am tired of this country someone should help me,I don't need tips,I want go Abroad,I get kpali,Nysc certified, i get sense small I fit hustle well,I Dan do bolt well, person car.tbe money no just come in bulk,no loan,no federal government fund,no connect,.abeg mk person assist me comot this oven,,the environment harsh,I no get anything to offer presently,but I get potentials,am a fast learner.i dey sweat dey type,am still young..Naija no fit stop my shine IJN |
Scavengers.loading my baretta,, |
Problem no dey finish, Awuf money,.Even na me I go Dan buy car inside,begin dey bam ba, probably na club Dem go cum meet me dey shanowole |
K |
K |
The girl no go ever gree hold shovel like this for naija, ordinary to kick generator na stress,but dey can start anything startable inside trousers.mellanin quin iranu |
The net has caught the fisherman |
Are you a SIMP?you should know what to do.2022,ja fun Ori Ara eh!..see stupid advice.."that he should tell police he kept money in the house and can't find.it" hahahaha.some.ppl are daft,OP just said he had no money for rent not to talk of to permutate for house.truth.the landlord just want you out, confront him ,ask what the problem isake him know the situation with boldness,hint am some possible outcome of his actions,He must chill. |
Because.police are public servants which makes them a public image..Apart from the initial uncommon black black,.these two comrades might be your parents,they might be related to you someway.All you posting bad about police Thunder fire you, police is not the most corrupt organization,this same police will never go on strike just for you and I,God bless NIGERIA,God Bless the NPF,God bless the longe's,God bless me. |
NO NEED SCRAB ANY AGENCY,ABEG MAKE DEM SHARE THE COUNTRY. |
G |
.the story no complete,wetyn be the end of those police.were they abducted or killed?