Damlesky's Posts
Nairaland Forum › Damlesky's Profile › Damlesky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 15 pages)
![]() why am I laughing sef ![]() it will be another version of 'game of thrones' RED WEDDING (mother and son killed) |
slickest oyoyo the prolonged wait don make dis story ordinary no longer scary and i hate it that way. please let ur next update be very very scary, you know those types that make skin jumps off the body. ......but you still rock dude you the best!!!! ps— kako says hi 'are you enjoying the fun'? *o |
[img]@royver you think say i dey joke? start typing [/img]
|
Osyxcel: Abeg, when we go start to dey burn mast?if we burn mast the tin fit fall kill people or destroy property. na the generator we suppose burn instead |
*yawns |
yemi2plus: Mr corrector, You must be blind to type the above.na C1 you dey use? guy upgrade go buy tecno ![]() |
icebeatz: I love awoof.... I can afford a ps4 10 times over but I hate it when folks like konga try to play a fast one on people.... they ought to write us a letter of apology.abeg buy one for me scribble: Shame on kings but jumia set Na 419. Ps4 for 150k. Where the price in america is 500$ or 80k.its just $399 |
abeg how many lecturers dey there @sincere9ja |
fellaini no play today so we don automatically win BL 2-3 MAN U |
*cocks gun points at royver Royver start typing |
@OP walai you dey craze ![]() |
na her real name be tiwa savage? ![]() |
this is not an update its rather a downdate or redate? |
the guy never update and the thread don full with nonsense and senseless quoting mtcheew..... thumb's up @op |
Pat £inst£in:super story 'OH ASUU' episode 21 ![]() |
Super story episode 9 ![]() |
use aboniki to lubricate before penetrating and dont forget to share your testimony. its 100% pain free ![]() |
Mynd_44: This move should be introduced in WWEits already introduced its called SMACKDOWN. Big Show vs Mysterio |
yea thats true!!!! so is Nicki Minaj ![]() ![]() ![]() ![]() |
can't believe I've just wasted 33kb on this poo. OP thunder fire you |
Johnfavour: hope u r not offended.....i can c u r sad 2 go bak 2 skul bcoz of ur G.P. it cant flash mtnwhy ur GP no go low like dat when be say na iworoko you always go for lecture tym. mumu |
meaning? |
Jozeeprosper: lol!yes o,and NFA for nite class Jozeeprosper: lol!yes o,and NFA for nite class Profcamsey: lolz....7 oclock lecture tinz. Jozeeprosper: iworoko market women go don miss us die amlos007: I hail u guys eksu for life team mgt sciAbeg make we hear word joor. carry ur silly talk commot for here |
Kaydem: LAUTECH ooooooo...any info pls? Kaydem: LAUTECH ooooooo...any info pls?next year guy next year. you suppose know lautech system na |
sony xperia z ultra or samsung galaxy note iii |
is op a toddler? |
op op op This your name fit you welwel. you be real MUMU. No be only american actor na ghanian actor. mtcheew |
They are twoderful |
When we celebrate we dey pop zobo. Popopopo po po pop something |
WE ARE THE CHAMPIONS |
This our defense na real wall of Jericho |


