Damn's Posts
Nairaland Forum › Damn's Profile › Damn's Posts
1 (of 1 pages)
dt was kinda segemenged ![]() |
gurl u try na wa 4 dt blind man sha quite tite You go gurl ![]() |
No mind dem jare bad bele but u can do beta ![]() Atta gurl |
twastite my guy u na shairman ![]() Love is blind but me de see tis cool talk u talk Damn cool keep it up ![]() segz, did u hear ![]() |
Is this joke funny? Me O Mo! Is this joke recycled? Me O Mo! Is the poster a comedian? Me O Mo! Can someone help me laff? Me O Mo! Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo!Me O Mo! ![]() NA REAL WA bad belee but don dee no be so we suppose de de try improve ayusman u no gatz do dt tin wey u do butu gt point sha ![]() |
I no knw y dem de beef u corporately i feel ya o jare. guy talk say im de see am 4 coolcafe so??!! ![]() u don follow am talk b4 Baddest belee. No mind them ojare no b fufu in a satchet ![]() Daaaaaammmmmmnn cool!! ![]() |
![]() guy u try!!! d'allah twas quite tite didnt tink u cud pull it off. u cool shau don turn role model all ur village de hail u |
make una no de fire segun like that i fit vexinho militant oops rebel na wa u o calm down church is not life ![]() segz no mind deminho but u fit do betterinho |
That was tite men fresh&spankin pls make it a habit. ![]() btnawa o how guy go take shag sheep??! out of the entire world population guy na so we go de de?make we go build upstairs o leave downstairs ![]() but i de trip u too try ![]() |
Na wa o Na God childrenses b ds o u r very puua segun i dnt beliv u ![]() but emmm na true sha what of Ramsey & IM HAIR WEY B LIK FOWL WEY ENTA HOT WATER ![]() |
Na beef? Free d chic naw ![]() but babe na so we go de de like edede?? changes gats de naw leave dwnstairs go build upstairs ![]() u de try sha |
Nigt nurse na wa na corporate beef ![]() leave am for am guy, u try jo ![]() |
dt was tite and very corong!! GO !!!! ![]() |
u try shabut em dem go fearu finally militant ![]() twas quite tite |
na wa ohh na so we go de de i forget tell u sayt IT IS WACKFULLY WACK |
:oU try ![]() keep doing this u will be a WJU rep World Jokers Union |
you have tried but na work without pension am anaija galno 4get to pay for such stuff good job ![]() |
That babe toosharp.she too correct ![]() |
my 1st best food na golden morn&crayfish 2nd best na pounded yam&mayonnaise ![]() |
1 (of 1 pages)






