Dangermous's Posts
Nairaland Forum › Dangermous's Profile › Dangermous's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
una mean say no local station dey show am? |
Ogazaaaaa. . . . Bia, make una no vex. na ''tired of living like a blind man e talk'' ![]() I was about to get all militant. ![]() you never knw with all this people |
make una help me out abeg. . . . . For that Nickel back song 'you remind me', wetin he mean for that line ''tired of living like a black man'' your help go dey appreciated wellu wellu |
@poster Why you dey bother yaself with all these boys. e show say e no serious. Me, I no go waste time. I go hop on top train fast fast, no wahala. You sure say this boy be naija sef. Cos we bobos on a normal day no dey slack. So abeg, no need for all this emotional palava. Holla me for corner, and you shall be glad you did. Make you take note, I am not as uncouth as i sound o. Debonair spiked with no small dose of savoir-faire is moi. ![]() |
@Doyin13 Why you go wish this kain thing for our polity. We jus comot one wowo president, you dey there dey wish say we acquire another wowo one. |
Make the guy carry go mehn. He be part of the reason wey Barcelona go south. |
All of una wey dey jump on 'Kill Obasanjo' bandwagon true true get short memory. One idiot for up there dey talk say 16 billion dollars stolen bla bla bla. Oloriburuku The kain way people dey change tori ten years after Abacha die, don shake any faith wey i get for this country, Person wey get standing order with Central Bank for money to be credited to himself everyweek without no attempt to cover am up na im una dey forget. I hope say una roast for the hell fire section wey Abacha dey so. Asswipes. |
davidif:See this one. you dey masturbate yaself, dey think say you talk something reasonable. Why Deng Xisaoping go wan learn English to run im country. No be mandarin dem dey speak for there. One thing dey for sure, you no go lead any thing anytime soon. |
I blame the poster and admin wey give this thread any air at all. Democracy day ko, Democracy yansh ni Akpa Amu |
LadyT:See Lady Kamala dey ta si mi Come, where all that your face paint. You lose am for Kampala jungle abi. |
God dey sha. This people go answer for all their inhumanity one day. And the idiot was on TV the other day promoting Naija music awards. I for like chop am to bits with my mousy teeth |
yap yap yap na so una dey open mouth. i no fit fathom how Arsenal take get thread. Irrelevant bunch of misfits. Spurs will soon overtake you guys as the second best team in London |
to chook woman for street na small thing. For 1 milla, i even ready to take am up the batty sef. I no go lie |
luxiry:this is not a dating website my friend. i recommend www.suckmyspilla.com |
Oranyan Cixluv u no bad at all o ![]() I am motivated to open a thread of my own. |
I hate United with a passion oo. I neva see. Nothing do Chelsea sha. Everything around us is Shengemenge |
na who tell una say i neva chook woman for street before |
look as this small pikin dey talk to married woman. wetin the world don come to |
alkoholik. . . . one of my whitey male friends would like to email you. he hopes you like it up the anus |
the world is going natural. what could be more unnatural than a condom. |
this whole thing no make sense sef. na which day we go see woman open one of this 'declaration of love' threads for male nairalander. |
like that rapper DMX talk if you like something too much, make you let am go, if e come back to you then its all good, if e no come, then the thing was never ya own. |
Only special circumstances fit change Naija Deliberate intent to forment change no go do am at all at all. Too many obstacles. Oya, make una dey go contact your local dibia for special favour from the life forces. |
dee02:Some kenyans and Tanzanians probably open their big mouth the way you dey wide your own now before al qaeda strike for their dormot. |
orufonomo:LOL. Two of una dey try o. keep it up |
too far ke. when condition demand am, i dey drive go phoenix because of work let alone so cali. you nor even put id wey person fit use holla make we set the mood well well. we go fit look picture to our hearts content. just mail me anyhow. |
California . Northern California |
