Dangermous's Posts
Nairaland Forum › Dangermous's Profile › Dangermous's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Palo Alto |
god forbid. paste ur picture for here. too many cats here. not safe for a mouse send am to my email. I shall reply in kind then we go take am from there. |
ORUFONOMO go lick Obo abeg. who you think say you be. Swegbe |
big father:LOL Player meji |
see promoter. Promoter, if you want to promote. Promote well that is the sense of SAP |
Trendiest:make i see picture abeg. the mouse is ferreting for danger Obo. |
abi o. many of these 419 don get Phd. Dey append Dr for their name. shior Dis Guy:look at this one. evidence ko, evidence ni u dey carry dossier go beer parlour for argument?? I tire for some pedantic malus' for this forum |
all this one na long thing. like say we get interest for all this cultural poto poto abeg naija people like the outrageous, the basest, the ridiculous pass any kain cultural realisation. so pls. make dem carry dey go. na when monkey start to dey get culture. |
Dey suppose lock this thread up na. Oh my God. Una no dey relevant again at all. U people are Puss in Boots. |
when i no dey crase. even picture sef na hard sell na only white person all this kain thing dey happen to. |
stillwater:Papa Roach oshi ![]() iti bolibo |
Abeg, nigeria1, you fit help me frame all these pictures. They go look outstanding for my parlour. |
I go first pave my own part of the expressway com beat am for long long delay like that |
stillwater:e be like say you no dey listen to rock alone again. You dey use Rock knack your head. Shior |
OsunAmazon:you never see desperado before |
babe boo, na the yansh oo |
Look as you come forum dey wash your dirty linen for the whole world to see Man full ground na. Pick another one Abi you so wowo, you dey fear say another man no go look you. |
as that song go wetin dey for Sokoto, e dey for shokoto wetin dey for aba, e dey for aba my brother that jeep wey you but for Bhutan, e dey for Aba. |
naija and book. na book man pikin go chop wetin book go help you do if na cleaner, care worker or undertaker you go use am do |
whether north or south. Naija too dey 4ck. Haba these naija men suppose sheath their pricks abeg. and e just show say naija woman too soft. dem go do shakara oloje com 4ck the whole Abule after wards. |
wetin dey do this people sef. The issue be say white people dey priviledged. Dem get money So they no suppose pour sand sand for inside poor black man Amala This kain behaviour is what is expected of the vermins of the this earth. Finish. So how you go boycott expected behaviour. |
all this small small teams be rubbish abeg. Give me a match wey involve any of the 'BIG FOUR' anyday. I for like make Cardiff score first. E for make the match interesting. |
e be na only me this merge dey vex i wan slap the grins comot from im face. |
This merge be like naija delta militant. E dey hide in the creeks only to resurface to give some half yansh answers Ewu |
Look at this one. I used the paper on which the allegation was written to clean my yansh of course. Nkapi **hisses** |
Where all this Dangermous is Doyin13 rumors come from? ![]() |
na so so follow follow, woman like to do. Man open one thread right from im creative interior, gbam. But woman, no epiphanies, no creative juices, so so follow follow. Iti Bolibo ![]() |
@Uche They are not mutually exclusive, but the point be say, the probe's focus has avoided the real issue. How to get more power? |
I no see wetin dey evasive for this guy interview. E do well in my opinion. |
This Fashola man has been garnering kudos left, right and centre from all quarter about the splendid job he is doing in Lagos. But I have it on good authority that a senior member of his government is seeking ways to launder as much as four hundred thousand pounds to buy a house in London. That is enough to buy at least 10 nice BRT buses. This people will simply never stop. Na wa |
But u people sef suppose knw say the whole thing has something of the witch hunt about it I dey watch the Abuja probe the other day and particular sections of the panel were trying to help Rufai implicate Obj anyway possible. Panelist: You had the ex President's authority to do X Rufai: Yes Panelist: In essence to commit a wrongdoing Rufai: Please don't put words in my mouth Panelist: I will believe you if the ex President pushed you to such Like na wa sha. Agagu came to the power probe and pretty much said exactly what Debosky is arguing here. the two power plants in Ondo state, Omotosho or papalanto whatever are practically finished. All they need is an extra input of two million dollars or so and a few hundred megawatts of chasis not Tokunbo enegy will be available . But the Panel is so engrossed in its witch hunt, they are about to drop the ball on this one. This witch hunt will not bring us more power and that is koko of the matter. More power. If you haven't noticed, the mosquitoes in Lagos are getting more dare-devillish. Only Power go save us from them. |
