Dangermous's Posts
Nairaland Forum › Dangermous's Profile › Dangermous's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Na naija girls wey no get yansh or breastices na im dey do rock. If you get something to shake, you for dey listen to Ikechukwu's Wind Am Well. |
jennykadry:Your husband lucky o He knows if he cheats, you will be prepared to shoulder the blame for his malfeasance |
[quote author=HR.hotness link=topic=132559.msg2236337#msg2236337 date=1210202606]A metrosexual man is no sissy, he understands and appreciate good grooming A metro sexual man is educated and has class, finesse and knows how to treat a lady A metrosexual man will see his woman as an equal and treat her with respect A metro sexual man is an intellectual being and will communicate, will listen when u talk and genuinely understand what u're on about[/quote]Na so una dey look for trouble. You create in your mind an Adonis, influenced by images in the media, and then expect your partners to conform to such Trouble is, you end up with a Boy Alinco and question where it all went wrong. Better hang with a brother like me. I start my day with one Gulder, my trousers hang so low, you can see my ass crack, I start snoring immediately after one round, and I will never let the lady have the remote control No deception involved, what you see is what you get. |
Guy, make you no dey waste your phone credit because you dey try prove point. Use am call Sikira you hear. Bloody Agama |
All this people wey dey talk like this. I tire for una o So make dem dey maltreat us dey go, because we no get certain things right. Make all the pikin wey no come first for class give up because dem no get brains reach. Abegi, make una stop am. D thing dey vex me seriously sef. |
Your middle name must be Adamu because dem think say Mumu go dey too blatant You Come here dey feel like say you be big boy. Better go kill that rat wey dey chop your Ewa for kitchen. Kong-Fool |
[quote author=HR.hotness link=topic=132559.msg2236286#msg2236286 date=1210201393]Cant leave your balls alone, we're stakeholders in that part of your anatomy [/quote]Touche. That is a line for the ages |
Una still dey here dey play ten-ten. Willie Willie dey come o |
sheniqua:The gbola must be really big sha |
ariblaze:Look at this one. Na for online forum you dey come look for ego-massage. Your suppose go Ebute Metta my friend, like Banky W talk |
All this ones wey una dey try gee urselves up. Arsenal have yama yama players and need some proper match winners. Just look Chelsea for there. No expenses spared. ![]() |
all the probe matter na rubbish jo. Dem probe one Universal Education one thing one thing before, but dem bury am in 'due process' |
jennykadry:Eiya. Ever since I came to this site. N so so wahala I jus dey enter. No mind me Married woman. I was a tad too crude Bo greet Mr Kadry o. Tell am say, make e no vex. |
jennykadry:Trouble ke. Me I was flirting o ![]() |
jennykadry:With that your yansh wey person fit see from the front. |
jennykadry:Na wa. You must have a sixpack ![]() |
jennykadry:Na dangermouse be my name ![]() And eliminating danger is my M.O ![]() |
Both of una get issues. We suppose find one private thread for una to do some private e-piping |
eldee:See as e reject you fiam. Abi you get potbelly wey you suck in for this your pictures. No wonder you dey grimace for some of them. |
jennykadry:Look at you. U never hear say Kano safe past Umuahia. |
ibkaye:You dey jealous abi. Despite the montage of pics wey you post, no man don gree flirt with you. You suppose go stand for the runway of Aminu Kano Airport abi. |
Guy, you just need to chill man. There is a formula to falling in love. Just find someone you like, and mouth the words 'I love Mrs. Lagbaja' a minimum 5000 times. Voila, you are in love |
Are Arsenal buying Makoun? If they are, I fear sha. He is certainly an upgrade to Flamini in my opinion, if his exploits in C-League past are anything to go by. |
wendymanda:Whats with the snide remarks ![]() |
i tire sef. if una no fit understand, how come me i fit. may una dey pretend there like say butter no dey melt for una mouth. I sure say una dey dance suwo[i][/i] for house |
Roscodaddy:Guy, the thing tire me sef. You go see some eh, their belle dey enter room five minutes before their body. Chineke wendymanda:You knw me before ![]() |
tngtech:Na wa for this site sha. I no fit talk one thing make i no get some insultive retort. Guy, na your mama u hear. She dey carry rolls of Amala for waist. Ekute Yaba. |
Naija women get big belle abeg. Dey use euphemism call am 'love handles'. Who dem dey fool? And if your prick no long like my mouse own, na double wahala sha. |
@Doyin13 Yes oh. After Jose left, I wrote the season off with our Baron Greenback of a manager. To be competing on two fronts with only one match reamaining is a big bonus |
The only NBA I am interested in is the Nigerian Bar Association. They should come and settle their last bill at my girlfriend's beer parlour ![]() |
StephenP:Dickhead |
[quote author=Jackal. link=topic=132029.msg2228413#msg2228413 date=1210039008]What a dolt!!!! Classic definition of an idiot savant!!! I knew u were one of em jobless old members who got banned and came back as Danger-church rat!! You came here to look for me trouble, huh? How about me bringing it to your bedroom. . . Served cold!!![/quote]Danger-church rat. ![]() I think you going out of your comfort zone. You should stick to the biological references. Trying to be witty does not suit you at all. |


