Crime › Re: Zainab Duke-Abiola Who Assaulted Police Orderly Remanded In Prison, Denied Bail by Danibonk(m): 3:49pm On Sep 23, 2022 |
Nigeria police don see scape goat even the people wey she know now go denied her |
|
Romance › Re: 2k Olosho Is Scarce These Days !!! by Danibonk(m): 8:08pm On Sep 21, 2022 |
My brother the thing tire me the last one I price na 7k all night despite say I don high my spirit no gree me carry her because she too fat for my liking na soapy I use end the konji |
|
TV/Movies › Re: Chichi Wins BBNaija Week 9 Head Of House Game by Danibonk(m): 8:36pm On Sep 19, 2022 |
Bro olosho cheap for your side oo ikeja under bridge here the lady Dey bill me 10k na the big yansh I Dey reason doctore212: Abeg I need to carry Olosho this night oo. The rain is much.
Can I send my account number so that u guys can raise five thousand for me |
Politics › Re: Military Jets Bombard Bello Turji’s Residence At Zamfara Forest, Scores Killed by Danibonk(m): 8:50pm On Sep 17, 2022 |
I thought their said the mudafcka don repent |
Science/Technology › Re: Man Attempts To Fly A Locally Made Helicopter (video) by Danibonk(m): 4:58pm On Sep 17, 2022 |
Their could have picked up his head at the back of the house |
Crime › Re: Boko Haram Chief Executioner ‘Behind 1000 Killings’ Surrenders To Troops (pix) by Danibonk(m): 5:58pm On Sep 16, 2022 |
Shetima boys are coming out to campaign for their Oga their can’t do it in the bush |
Crime › Re: "I Want Revenge" Lady Whose Mother Was Tied Up For Days And Flogged In Abia Comm by Danibonk(m): 2:11pm On Sep 03, 2022 |
This is a call of duty to viuwlence carry on comerade |
Crime › Re: Police Arrest Cultists Captured On Video Hacking Rival To Death. by Danibonk(m): 6:14pm On Aug 23, 2022 |
See how strong man face be after them don catch am |
|
Politics › Re: Simon Ekpa Appoints Gen Innocent Orji As The Head Of Biafra Armed Forces- Pics by Danibonk(m): 3:58pm On Aug 18, 2022 |
Bunch of clowns that misile shock me  |
Foreign Affairs › Re: Joe Biden Rides A Bicycle Along The Beach At Kiawah Island, South Carolina by Danibonk(m): 6:22pm On Aug 14, 2022 |
Our bat no fit ride keke napep |
Nairaland General › Re: Houseboy Impregnates Boss’ 13-year-old Daughter, Kills, Burns, Buries Her by Danibonk(m): 4:06pm On Aug 14, 2022 |
This guy eat food inside plate lick am and break the plate. Wicked soul |
Family › Re: Help!!! My Mother Inlaw Is Over Demanding From Me. by Danibonk(m): 6:18pm On Aug 11, 2022 |
Bro never operate a joint account with your woman. My wife do make sure I spend my salary finish before she will stop asking me for money she use to check my last account debit. Now I don wise I have like 3 Accounts she did not know |
Romance › Re: Is It Safe To Ask A Married Woman Out? by Danibonk(m): 1:28pm On Aug 08, 2022 |
Who say I want murder person na him go murd himself many ways Dey to kill a rat na to give him 1week grace after hitting the thunder bolts. Thunder bolts will not cost you more than 200 in weekly market Nyascobar1414: Guy, if you murder person cos say en nack your wife, na jail str8 no jokes..
Na to just send the woman out and have peace of mind. |
Romance › Re: Is It Safe To Ask A Married Woman Out? by Danibonk(m): 5:53am On Aug 08, 2022 |
No case against me because I no touch you physically na you go Dey knack person wife Nyascobar1414: And finally, you go to jail... And the woman looks for another potential SIMP(real man) who will protect her. |
Business › Re: How Much Naira Can I Exchange For Today's Gift Card? by Danibonk(m): 5:50am On Aug 06, 2022 |
Olasyke: Bot and spam account just plenty for nairaland. my guy this guys dey bomb nairaland too see as testimony full every where just to scarm them fellow scarmer |
Romance › Re: Is It Safe To Ask A Married Woman Out? by Danibonk(m): 5:44am On Aug 06, 2022 |
If na me be the woman husband I will make sure you hit thunder bolt. After 3 backlift you will meet yourself at the other side of great beyond |
Politics › Re: Angry Adamawa State Youths Storm Nigeria Customs Office, Destroyed Properties. by Danibonk(m): 7:24pm On Aug 01, 2022 |
If na south now 10 full trucks of soldiers will be deployed and told to fire at will |
Celebrities › Re: R Kelly Seeking Assistance by Danibonk(m): 8:46am On Jul 25, 2022 |
I belief I can fly  |
Phones › Re: Never Done NIN, But SIM Card Still Functioning Normal? by Danibonk(m): 11:04pm On Jul 24, 2022 |
Me too I just did nin recently because of international passport my Mtn is functioning perfect but their just block our company line on Friday evening |
Education › Re: Abia Poly Loses Accreditation Over Failure To Pay Staff Salaries For 30 Months by Danibonk(m): 5:19pm On Jul 19, 2022 |
Just imagine 30 months work without pay na me go sell the school on jiji |
Politics › Re: South West Has No Muslim Governor by Danibonk(m): 8:45am On Jul 17, 2022 |
We don’t really care about religion here in south west half of my family are Muslim same as my wife family but we are Christian in my household |
Business › Re: Twitter Prepares To Sue Elon Musk And Businessman Mocks The Company by Danibonk(m): 11:20pm On Jul 11, 2022 |
Elon musk don spoil market for Twitter nobody will ever agree to buy Twitter for 40b |
Food › Re: Live Centipede Seen In Bowl Of Isi Ewu Served In A Lagos Restaurant (Video) by Danibonk(m): 5:24pm On Jul 07, 2022 |
Tribal bigots Yoruba food na isi ewu Machinegun91: That's why I dey avoid Yoruba food no matter how hungry I am. Yoruba food no follow at all |
|
Autos › Re: Aircraft Gulfstream $1million Model G-3 S/no 345 Reg No N918hd Total 18passenger by Danibonk(m): 6:00pm On Jul 03, 2022 |
Can I negotiate I want use am run oshodi to badagry na plane that road need  |
Car Talk › Re: Korope by Danibonk(op): 3:29pm On Jul 03, 2022 |
bro thanks for the update which one is best for commercial purposes Shellsploit: Budget 1.350million for a tokumbo korope (3plug,) Then 1.7million for (4 plug variant)
Kindly run away for korope with turbo |
Car Talk › Korope by Danibonk(op): 8:17am On Jul 03, 2022 |
Please how much is new korope I want to buy |
NYSC › Re: Meet Diminutive Rivers Corps Member (Photos) by Danibonk(m): 7:14pm On Jul 01, 2022 |
Na one guy Dey nack this one too ooo |
Romance › Re: Was There Masturbation Before The Invention Of Porn? by Danibonk(m): 11:25am On Jul 01, 2022 |
Check bible e Dey inside |