Daniel7543's Posts
Nairaland Forum › Daniel7543's Profile › Daniel7543's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
The name of Jesus saves The name of Messi saves |
DaddyRochie1642:u are to grab a spoon,, dig in ur phone screen and start eating
|
If to say she mind her business nw, she for no enter wahala I don quickly understand say with the way Nigeria dey now anybody can faint in ur front at any moment… so if u jst faint for my front na bye bye I go tell u ooo
|
What a beautiful woman. Sickness na bad thing sha.. good health is so underrated. I pray make God heal her. U see dis life, never u trust anyone! In a man’s world there are lot of betrayals (Wetin man do E fellow man? Till now we no know) while in the women’s world there are also betrayals (women are their greatest enemies to themselves) As I dey like dis I no get friends… if I even marry today sef I no fit trust my wife, I may not tell or show it to her but within me, I know say I no trust her. I’m not saying keeping friends is bad but Abeg make una no trust anyone. |
lexy2014:go aso rock go ask am |
lexy2014:we are saying the same thing. |
Weretuntun:someone open a thread and declared u are dead… people even drop “RIP” in comment section.. hope u no be ghost. |
Setaleonoz:give him more time bro. It’s Jst his 10th month in office. We still have 7 years and 2 months to go… Just relax, Jagaban knows what his doing. U will quote me and thank me later by the time things start working. |
lexy2014:give him more time bro. It’s Jst his 10th month in office. We still have 7 years and 2 months to go… Just relax, Jagaban knows what his doing. U will quote me and thank me later by the time things start working. |
God bless Asiwaju Ahmed Bola Tinubu May he live long to achieve his plans he has for Nigeria. 3 gbosa for Jagaban. Gbosa Gbosa Gbola |
Same here, I promise my mama say I go marry oyinbo but since when I met one fine black busty lady in my church I don dey get oloju kokoro for choco milo… her idea is good too, I go marry her.. |
R.I.P Nigeria |
Obasanjo the slayer of boko-haram terrorist… na only Obasanjo handle insurgency very well in the history of Nigeria president. Happy Birthday to the man wey sabi |
Why not try and open a small Church...
|
TrustNone:it’s means Goat in Yoruba
|
CCIA:
|
EreluRoz:evening newspaper nd dilapidated worn out kpekus like u
|
EreluRoz:but it’s not as sweet as our time in the 30s… good old days |
Cassava, garri, ewa |
His own is even small compared to wetin our Nigerian pastors dey fluent for our face.. our own dey fluent private jets, expensive schools wey average members no fit send their children go, exotic cars… u go think say these pastors no know what’s up, na them even dey drive the latest cars pass our celebrities All na hustle, na the gullible members I blame.
|
This one na sickness na. I like my preeq the way E be. Girls dey my always come back for more. If truely there’s a next life, I pray make God give me back dis my preeq. Meanwhile to all women out there weda married or single wey una husband or boyfriend don break ur heart into pieces and u need a shoulder to cry on... my shoulder is always available for u. The shoulder
|
Pocochantas Cococandy Jennyclay Kobojunkie Siofra Goodlady Anny69 EreluRoz Spicycat Uyailncomparabl Animegirl Folake4u Una good morning oo.. hw una night? Where una go after church yesterday? no lie.. no lie… Abi una follow brother Dickson go house go drink akamu? See how @folake4u is smiling, E be like say Brother Dickson serve her the akamu very hot. Well, as I step out to hustle for my daily bread may I return with a good bread and not cassava, garri, ewa. Even Bible say ”…give us this day our daily bread." AND NOT …"give us this day our daily cassava, garri, ewa" Bread na very powerful symbol for bible. I know say non of una go wan follow me drink garri, especially dat fine babe @Uyailncomparabl wey dey do face like say she no dey mess…. But all of una go way follow me eat bread. I don move ooo, una bye bye oo
|
Cassava, garri, ewa |
DWickedLandLord:dey play, u wey dey live for Ajegunle wit ur tear tear boxers
|
EreluRoz:Abeg invite me come ur church na
|
You dat is reading my comment, if u don’t repent frm ur sins today, u will die nd perish in hell fire… fire go roast u like barbecue. U will dieee. Happy Sunday. |
Pocochantas Cococandy Jennyclay Kobojunkie Siofra Goodlady Anny69 EreluRoz Spicycat Uyailncomparabl Animegirl Folake4u Una good morning oo… Happy Sunday, hw una night? I just wan tell una say I’m still single nd I’m searching. As una dey go church make una dress decently, make una no make pastor preeq dey rise for ulter as he dey preach nd most importantly make una pray for me… i am a stack pegan. I go see una later in the day…… Una bye bye ooo
|
Nonexisting1:its hard to be believe but that’s the reality. Mr Ibu is gone bro. Google don already carry the news. May his soul rest in peace |