Daniel7543's Posts
Nairaland Forum › Daniel7543's Profile › Daniel7543's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
Damian911:Respect to D’banj a.k.a koko master, he has written his name in gold in the music industry, he has paid his dues.. you even forget to add “why me”, that song made me respect D’banj so much.. But p square had more hit than D’banj. |
P square all the way. These guys were too good in their prime. No artists in Nigeria back then came close to them,,, Not even almighty Don jazzy… na when p square split Don jazzy begin get mouth. P square sabi sing and dance in their prime… infact anything entertainment just leave it for them. Kriss216:bro why you forget to add: Alingo Roll it Taste the money (Testimony) Chop my money ft May D and Akon |
Which kin SIMPle question be dis one? I no fit sponsor any girlfriend go school, and if I do, I must marry her, then if she refuse to marry me after I don sponsor her go school,,,, I gat no choice than to use cutlass to butcher her like meat that is about to be used for party.. I’m damnn serious. |
Viper000:see hw u jst dey fool urself for that mama wey suppose dey husband house wit atleast 4 children. U just dey waste ur time. If she offer me her t0t0 for free, I go reject am. |
Two heads, one body, one kpekus. How dey wan carry the pregnancy if belle enter? dis one go hard
|
Ilamina weds weretuntun go be perfect combination. na the pikin dem go born I just dey reason. |
Who won? |
Make the husband conduct DNA test on his first born.. I no trust dis daughters of jezebel |
We re highly Rugged. We 🪓 any 🦅 down |
Fahvvy:I swear u are 💯% right. OP, follow dis advice. I remember when I elder brother was about to do his wedding, he had similar offer like dis, but the said helper wasn’t his boss but a family friend, my dad’s friend. The man get money scatter. My elder brother was wise enough to give him exactly dis reply when he offered to help. When baba showed up at the wedding, he came with his wife sef… my brother treated dem well... The man signed a Cheque of #1.5M right there at the wedding and codedly gave it to my brother. Many people no understand this logic |
Names Checkers Association (N.C.A) would be disappointed
|
Absuchat:Ori |
Should we tell her? ![]() |
U re going down, u will be axe 🪓 down. We are highly rugged. |
Maxwell775:
|
E get one babe wey I dey always carry anytime I jazz in one ashawo house for my area, the babe get nyash like maad wit nice curves E don reach like 2 months I visit dat ashawo house so I say make I jazz in there yesterday, as I see the babe like dis I No recognize her again, Her nyash don flat and she don reduce, I was like babe Shey u sick, she said no.. I fear to carry her yesterday.. she say make we go inside I no gree, I jst dash her 2k make she go use am buy drink say next time I go carry her. Country hard my bro. |
Jagaban the slayer of IPOBidents My president. May u live long. Any other president (Pitobi) is a counterfeit. I bow before u baba agba. Ride on asiwaju, nothing do u. |
These gender are called daughters of eve for a reason |
I no go surprise if the lady na jennyclay,, na so dem go dey form Galadima feminist online not knowing one guy somewhere wit a good preeq dey use their eyes see shege offline Una for allow her to die. ”olosho die, kpekus rest” Meanwhile feminist be like..
|
Omoapena:oga shut up abeg. Of course I know he’s the PPRO… but ask yourself this question, before SP Benjamin was appointed as the PPRO, was the previous PPRO this active the way SP Benjamin is currently? I can bet my balls dat you don’t even know the name of the previous PPRO. Even primary school kids knows who SP Benjamin is… that’s to show he’s more closer to the people. |
SP Benjamin Hundeyin my real nigga. SP Benjamin na the only police officer for Nigeria that is closer to the youth and gives the youth listening ears. He knows how to solve a case amicably.. I just hope say he continues his good deeds because na so super cop abba Kyari first start, abba Kyari was love by many but today where is he. |
Leicester City for the trophy
|
When is the civet cat meat pepper soup going to be ready?
|
Cassava, garri, ewa |
These daughters of eve are good at manipulating and playing mind games U no want make another girl follow ur boyfriend but if we do underground check of the guys she’s secretly following at the moment the queue go long like…
|
TonyeBarcanista:couple of minutes I don replace my phone... I get money pass u… my money nd ur money no be mate. |
Gather more money and Japa out of this jungle |
Pocochantas Cococandy Jennyclay Kobojunkie Saphiere Goodlady Anny69 EreluRoz Spicycat Uyailncomparabl Animegirl Folake4u Jewessgratitud3 Jeon Good day my old & young beautiful ladies. It’s been a while i holla at u pussies, I dey busy wit work lately, u knw this is Africa where we av poor working hours, u go work nd work untill u can’t stand straight again. TGIF, nd today Friday I will be inviting u ladies to my church for night vigil, I’m also a pastor, na my side hustle be dat, ur dress code is pant and bra A.k.a Bikini 👙 I will be inviting powerful M.O.G like falseprophet1, God1000 nd righteousness1 to minister. The Theme of the program is…..
|
A meme is born ![]() The baby be like,,, chai, Angel Micheal don run me street, and the werey tell me say na Netherland, Amsterdam 🇳🇱 I dey go…. to be a man for dis jungle Nigeria 🇳🇬 no easy ooo… abi Shey make I follow bobrisky and James brown footstep atleast to make life easy small.. people dreams jst dey die for this country, some people wanted to be a pilot but they ended up to as D.J for olosho house… which kin country 🇳🇬 be dis!
|
