Daniel7543's Posts
Nairaland Forum › Daniel7543's Profile › Daniel7543's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
Sunday igboho did not threaten anybody… he’s only warming Fulani herdsmen no to trespass |
Pocochantas Cococandy Jennyclay Kobojunkie Siofra Goodlady Anny69 EreluRoz Spicycat Uyailncomparabl Animegirl Una good morning oo… hw una night? I just wan tell una say I’m still single nd I’m searching. But those of una wey still dey relationship nd ur boyfriend don break ur heart into pieces and u need a shoulder to cry on... my shoulder is always available for u. The shoulder
|
Cassava, garri, ewa |
EreluRoz:why ur name sound like Ewure |
Sacrifice her and not for her
|
Sacrifice her and not for her
|
Jagaban the slayer of IPOBidents My president. May u live long. Any other president (Pitobi) is a counterfeit. I bow before u baba agba. Ride on asiwaju, nothing do u. |
EreluRoz:haaaaaa….. Ewure kilode? |
I no knw wetin man do man. I could remember when I was in school, in my final year, I had a roommate then, we shared my own personal food stuffs I bought with my money and many other things together.. the guy dey do yahoo but E Neva collect then. So E get one day, everywhere just rough for my side, I don’t even knw who to call, my dad was very ill, the little my mum makes from her business was used to carter for my dad’s medications and my younger ones who were at home.. me sef I no even bother to call home to disturb them too… omo everywhere red that period. My roommate later picked some amount of money, he didn’t tell me but I heard it frm a very good reliable source, I just pretend as if nothing happened too. So I only told my roommate to buy little food stuffs at home if he had money with him but he told me there was no money with him.. I said no problem. That same evening he bought TWO iPhone XS Max… that period iPhone XS max was the latest apple product back then…. he bought for himself and his girlfriend. Na even the girlfriend tell me everything.. it really caused serious quarrel between me and him…. We went our separate ways. I felt betrayed.. I no know wetin man do man |
fadilaMaikiriki:u said u like thick akamu and I said I get thick akamu, don’t be shy to ask me for akamu |
I’ve a natural tap were thick nd healthy akamu flows… u can DM me anytime u wanna suck and swallow if u don’t mind.
|
Hamachi:This is Africa where we have poor time management and poor working hours. You will work and work and work and work and work and work and work until you dieeeeeeeeeee
|
Pojomojo:This is Africa where we have poor time management and working hours. You will work and work and work and work and work and work and work until you dieeeeeeeeeee
|
Pocochantas Cococandy Jennyclay Kobojunkie Siofra Goodlady Anny69 EreluRoz Cindypresh Uyailncomparabl Una good morning oo… hw una night? I just wan tell una say I’m still single nd I’m searching.
|
Why @Nazgul kpomo be like preeq and @Ogiame puff-puff be like nipple
|
Go psychiatric hospital for yaba for checkup |
proff010:no blame the OP, na the mod wey push am go FP u go blame. I first think say maybe na the Canadian loud wey I smoke this morning dey take effect already ![]() |
I go like support ur girlfriend wit my …..
|
DaudaTheSexyGuy:if u sabi read well, u go see where i talk say I go kill myself becus I know say I go spend the rest of my life behind bars, na why I talk say I go kill myself. 2ndly, I be the type of person wey dey very faithful for relationship, I no sabi cheat or keep girls around for pleasure.. infact I no be womanizer. 3rdly, Maybe na why girls no wan date me becus I dey always tell dem at the beginning of the relationship, say if I sacrifice alot for u and u cheat on me I go behead u like Christmas chicken. Case close. |
Bliztzer:I no fit train u go school, buy u things, sacrifices many things for u becus I love u then u go come cheat on me. Dead body go surplus my brother. I go carry sharp cutlass and cut off her head as if I dey cut Christmas chicken head. I will cut the head until the head remove from her body. After the head don remove then I go drink sniper die. |
Caramia2020:we’re not playing nonsense, is just that we no get correct number 9 like Osimhen |
The G.O.A.T Victor Osimhen abeg come Chelsea |
If I don sacrifice a lot for my spouse and she cheat on me, I will behead her, I go jst kill her and kill myself…..But if I never sacrifice for her, we fit jst go our separate ways. |
Sirmwill:Abeg make them no leave Nigeria… I like the way they treat ALL their staffs including contract staffs. They pay their staffs well and free lunch every blessed day(better food with big chicken laps🍗). I was privileged to work as a contract staff in their branch at Sango-Ota in 2020, I worked for 5 months, I was paid 90k monthly. Every festive period or public holiday like Christmas, sallah, independent day, new year e.t.c they normally share 1 portion of everything we do produce for all Staffs like golden more, milo, Nescafé coffee.. etc I really enjoyed my stay there! It’s not easy to be a full time staff there no matter the connection you have! They pay their full time staff well, they pay above 130k monthly depending on your position. If you’re receiving below 130k then you must be a contract staff. The man I was working under was receiving 350k monthly and he’s not even close to any managerial position. I really enjoyed working with them! |
Funny thing be say the girl wey throway that premature baby go dey among these girls wey dey stand for there looking so shocked
|
[quote author= post=128677192]Una See Wetin ANGER Don Cause For Here.[/quote]this thread dey confuse me. Wetin the headline talk dey different frm wetin the post talk.. and Wetin the post talk dey different frm Wetin people dey comment. Abi na the SK I smoke this morning dey get the better side of me
|
|
Maxtipulation:u fit go commit suicide. 3 gbosa! For Tinubu wey sabi… gbosa! gbosa! gbosa! |
lexy2014:the way jagaban dress alone, u will knw he’s a responsible man ready to move Nigeria forward. I go follow jagaban forever. 3 gbosa! For Tinubu wey sabi… gbosa! gbosa! gbosa! |
