Daniel7543's Posts
Nairaland Forum › Daniel7543's Profile › Daniel7543's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 33 pages)
Whether u kill urself or still alive.. nothing will stop ur wife frm jumping frm one elegant fertile preeq to anoda |
DevilsEqual:don’t be deceived bro, I think the poster is a female, so it’s literally female supporting female.. if the poster was a male then u go know say dat serpent Jennyclay Neva repent. |
EFCC for wait make the boys use jennyclay as specimen before arresting them |
Babbyad:u never watch the video? The video went viral nw… Go to Linda ikeja page on Instagram or gistlover and see it urself.. u go fit stop to dey go church if u watch dy video |
If u see how the whole church clapped for the werey pastor after he embarrassed the lady.. u sef go pity for the lady. Zombie Christians. na God go continue to dey bless Baba Fela |
Jennyclay:I’ve a powerful program dis evening, I want to specially invite u to my program tonight,,, come let me make you feel the presence of God… The Theme of the program is..
|
Goodlady:Kpekus è bûru |
Lagos boys like Cassava, garri, ewa |
But if I eat the rice the yam may not go there,,,, becus dem carry me go oba palace beside roasted corn |
Which kin porn headline be this ![]() |
FRANCISTOWN:u dey mind am? na one of the zombie I dey talk abt be dat.. Pastor don deceive am finish |
gammarays:see this one wan start to dey attack me… Atheist and traditionalist no dey cap the way una werey pastors dey cap.. If E sure for ur pastor make e raise junior pope . |
Ilamina:U nd Jennyclay are the most annoying pussies on Nairaland |
Namaster:@bolded… na so Pastor Chris tell his gullible zombie worshippers say he has never swallowed anything called medicine/drugs in life not even paracetamol.. I swear, These werey pastors get personal medical doctor wey dey regularly do check up for them,,, infact na for their house doctor go come give them better treatment,,,,, but dem go dey deceive their zombie worshippers say dey have never received any treatment in their life,, them go even dey insult doctors ![]() |
Make them carry junior pope body go Winners or Christ Embassy make Bishop Oyedepo or pastor Chris bring am back to life. na so Oyedepo share one brain washing testimony in his Shiloh program, he said one of his spiritual sons was certified died and was taken to the mortuary,, 2 days after the news got to him, he said they should go back to the mortuary and put the phone on the dead man’s ear,, then began to speak life into him and dat was how he rose up frm the dead.. if u see how the congregation dey shout “Papa the real man of God” I jejely tell the usher to excuse me say I go house, no be me dem go brain wash… na the last day I enter anything called church. I swear, Nigerians are gullible foolss, |
Osheyyyyy Jesus Christ 🙌🏻 |
Make them carry junior pope body go Winners or Christ Embassy make Bishop Oyedepo or pastor Chris bring am back to life. na so Oyedepo share one brain watching testimony in his Shiloh program, he said one of his spiritual sons was certified died and was taken to the mortuary,, 2 days after the news got to him, he said they should go back to the mortuary and put the phone on the dead man’s ear,, then began to speak life into him and dat was how he rose up frm the dead.. if u see how the congregation dey shout “Papa the real man of God” I jejely tell the usher to excuse me say I go house, no be me dem go brain watch. |
Nigerians are animals, even Buhari said “cows are easy to control than Nigerians”… u reading this is a confirm animal. We are animals.
|
Let us gather here to pray for him, he’s currently responding to treatment. Thank u Jesus, thank u Jesus, thank u Jesus. |
Jewessgratitud3:u are fast approaching menopause, nd I want to connect u with a man who’s ready for marriage so dat u can leave the market before ur
|
Pocochantas Jennyclay Saphiere Jewessgratitud3 Make una come apply for the position of a wife. |
No Igbo man will rule this country not evn Pitobi Meanwhile.. abeg, shey hot water go fit reshape my head? abi I don pass the stage?
|
Real Madrid is about to launch their long awaited reconstructing stadium at Santiago Bernabéu, Madrid.. I knw say them no go wan lose today… I will give Real Madrid a win or draw |
People says my head is too flat.. shey na true?
|
I wonder how her kpekus odour go be like
|
Are you using Gotv or Dstv and u haven’t subscribed for a while? If yes then na dem.. if No then ur thoughts might be right. |
U fit sell am for me 10k? I get jst 10k for akant |
Unknown gunmen don enter Edo state? |
Negroid001:be4 nko? She get boyfriend no be say she “fit” get boyfriend. Even ur serious girlfriend or wife go fucck Davido if they lock dem for one room.. women are wired like dat.. na why I dey always pity guys wey dey say “I trust my girlfriend”.. even their girlfriend sees them as fools becus they knw they aren’t loyal. |
Damian911:go up and read again, starting from @kriss216 down to my comment, then u will see for yourself. Legend Micheal Jackson (in blessed memory) was p square mentor, p square learnt so much frm Micheal Jackson even though they never had the privilege to meet with him in person when he was alive… p square learnt what it takes to entertain frm Michael Jackson (sing with a nice voice & a lovely dance moves) One of P square hit song “personally” was a tribute to Micheal Jackson, go and watch the video. |


