Deepsuk's Posts
Nairaland Forum › Deepsuk's Profile › Deepsuk's Posts
I clap for you For the nse to issue long statement like dat u know 1000% there is a SCAM below the surface The game b to push up d price of a 2 kobo unit to 220 Naira and then do IPO whereby d new shares will be dumped on the future shellholders Shebi u don see the new debt the CO is loading from d same ppl wey dey streamline the scam itself Sec na mumu unless they are in on it Nse we all know have collected their share Anyway sha how far wid the thief caverton agm Our rep did he manage to ask d question why the price never cross IpO price till date ![]() In fact ennn You shud all sharrrap regarding d mtn scam because no b new thin o Caverton ipo too was a scam Nse na masters of scaming retail investor Na so. Bubu no dey even get mind to understand wetin dey happen inside dis kind yawa Mcy56: |
Caverton na thief company I dey shed tear fo d bros wey dey dere to cover wetin the thiefs wan do. Abeg if u Carey prick make u dey ask am why their share price never climb 1 kobo above ipo price U no fit abi no vlaha collect Lipton and siddon for corner Jejebabaa: |
Sa boys braping naija shareholders harder then dem dey fflog our babes and kill our bros D manipulation wey dey happen dey in front of my eye your eye and everyone can see am as dey do am Cmon close your eyes and shut up your mouth Who u b no b naija monkey jump upandan inside your own house wey no evem grt nepa |
D latest scam ipo loading The ipo investors wey dey inside caverton Seplat notore sahco never see 1 kobo till date... B careful yung men and women Some ppl fo dis forum go recommend deadcos as life long investment but take time ennn Let d price settle Mtn no b d company it used to b Fo me I no go touch am since they kill some brothers in sa like animals I refuse to bow to them inside nij Maybe if d price fall 49% I go enter See 20 billion units ...is it shares or sperm you wan list for exchange Abegiiii PallyG: |
so i can see dat the pumpers pumping transcorpse last week are not talking again d scam is finished now. new shell holders have been createed. dat is wat u ppl dey do fo hia....confuse investors dey make shell holders...make dem invest in dead cos. dis place na evil residence bring pastor come spray holy water optop such ppl fo hia jesus is watching ....god go punish you yo mama toto will not find rest |
ole. pls is it a ibo pesin? |
Look at dis mumu First can you fish out all the financial criminals on dis tread from top down who dey confuse yung yung investor to come buy most useless stock turn into shell holders ontop come tell them na school fees hin dey pay Na u sef b a confam pumper fo dead cos no b so? stcool: |
Ppl just refuse to believe u because u b a modern un-apologetic woman wey dem never see fo dia Afonja village Mcy56: |
Michael11stock:Deeper than level way u see small boy 11 If I chop pizza e b d 1 dem dey call deep dish |
Look at dis maga challenging me ...ok i will expose u again It was u that wanted to offload access so came to post messages to make other buy your sharez You were telling pippoo that d access gon b d like diamondZzz I caught u pants down trying to rape a child like a pedo pedo Mpeace: |
veecovee:yes pastor come and spray the holy wata on dis tread to make protect us from the various financial criminals that loiter here namely mpeace -access maga caught pant down cp - various & plenty talk long tins to confuse yung mind obagadafits - transcorp, japal, cham cham etc petarly - transcorp wapco etc. others also while others are followers but above are responsibule fo making yung yung investor to lose dia money in most useless stock wey dey make pesin a shellholder 4 life god bless us IJN AMEN |
yes dey go collect award dis year sef for the most useless listed company ...chams d tin dey sound like juju maishai: |
so una waka come hia abt the flourmills deal finally ehhhh i wanted to tell una last week but na criminal u go call me latecomers don arrive.... next one b d Gpenny na wetin you wan chop for breakfast lunch dinner my bros and sista dangflour go give you akant sickness unless u go chop d penny |
Well done una Make u go home and brap well well Send us a vid or pix from the action movie |
Dis is so sad Which way naija Meanwhile the politicians dey sleep with every girl available on Abuja So why not start wid dem |
Most Politicians dey sleep wit ashawo from such clubs in Abuja Go and check After checking ehhhh Make u scream for me on top voice Sai bubu Sai bubu #shithole #zoo |
the kain drilling for dis easter weekend i dey tell you no b small atal the 4 boyz i collected on thursday deon crucify tins over 4 days nawaooo need to rise up tomo |
I get serious news for FMN holders .... Big big one D tin dey fill up MA toto like lagooon |
Mcy56:They said I should share money wit dem before they go release. I never collect for 3 yrs now Afriprud bastads while first bank want more |
i need to start collecting my own dividend sef....the tin is crossing 120 million already first registrar and afriprud... ![]() those afriprud ppl are bastads children my 70 million dat dey b holding because i no get akant wit uba pls is dat a requirement make i start completing dis e mandate tins now now the wahala b dat i dont receive even after submiting...the first registrar may b i need to give their oga what he really wants before they go releas ma divs |
i need to start collecting my own dividend sef....the tin is crossing 120 million already first registrar and afriprud... those afriprud ppl are bastads children my 70 million dat dey b holding because i no get akant wit uba pls is dat a requirement make i start completing dis e mandate tins now now the wahala b dat i dont receive even after submiting...the first registrar may b i need to give their oga what he really wants before they go releas ma divs |
See this maga who born u no b woman? U dey come talk to woman like that Wetin b your own business with her yansh?? So u see woman wan come inject someting abi?? Naija men u no get sense past chimpanzees wey I wan catch fo hia we go slap ur own yansh with Hunter drnelson: |
![]() ![]() ![]() dgitrader: |
Chai the stock market is bad pass ooo Even the bet9ja person wey dey post on top every thread dey leave dis one alone |
Shaving dis bull strong d prick long D money long Hope e no go fall for my face |
Kai how many mumu dey invest inside japal trnaciorp scams Most useless stocks always in focus on dis forum Always looking to trap new investors and make them a shell holder Nawao 4 my peppooo Thief everywhere |
You should see how 5-6 Chinese take a local babe and share her on top that restaurant Chinese area. |
mendes911:Well don na u sef spot d maga |
Mpeace:Apology ke? Na u b d 1 wey dey tell yung yung investor to come carry access matta fo dia head ....make u go and chec well I no dey do wrongful arrest haba Better is that u should repent in the house of god. We don catch u go and apologise to god because you dey go against god wish on dis forum. Be careful make we call pastor come bring holy water after I don abuse these criminal ceos doing unholy tins behind d curtains |
Dia is god ooo Dia ris God oooooo |
D 2 ceos just dey suck each other’s pricks in d 69 while shareholders don turn to shitholdrrs |
The access - diamond scam is becoming clearer now. Last time I came here i arrested maga Meace as the criminal was pumping access shares telling yung investors to buy so him can offload. Now d thing is clear for all Everyone dey dump the stock now see dere penut dividend. I have further revelations from the private nights with some of dem board members. So dis d inside news. Access oga on top dey receive serious gifts overseas to buy diamond bank at a very high price. D gift dey millions of euros. D useless Sec can’t even understat wetin these 2 criminal ceos don plan fo dia shitholders. Diamond wey alsmost dey bankrupt don sell to access after this inside understanding. The real losers wey b d ordinary shareholders... Wetin dem call him herbert the money he is chopping is long for forcing dis useless deal If u still holding access better dump just like maga mpeace. He saw it coming and I was here on duty to arrest dem mother fukasi |


deepsuk how deep can you go?