Dhabrite's Posts
Nairaland Forum › Dhabrite's Profile › Dhabrite's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
![]() Who dog walk help? Shey all the dogs and their owners don bath. Una leave better issues dey do dog walk, I go swear for una papa. Instead make we dey reason how Buhari go take comot power for 2019, una dey do yeye dog walk. Shebi na person wey don chop dey do dog walk, no be una fault. |
Make una wake up. Una dey dull. If you believe all this shii then O.Y.O is your case. I repeat that girl is in no BH custody. Buhari's government just toying with Nigerians. Check the whole drama from when the girls were supposedly kidnapped, too the cease fire. Abegiii, I no get time for all these drama, I got more shii on my mind. I think say the girl nah christain, why she dey on Hijab. Saraki for 2019. |
Just started the story yesterday and I must say I am swept off my feet. Abeg I wanna to see the girl picture oo! And OP come finish wetin you start, the only place I wanna read is where you banged the Lara girl and I am done ![]() |
Good luck! |
Which kind Belle this man get sef ![]() |
I be Chelsea fan, OP you no like Hazard reach me, but make we talk the truth, Neymar is not from this world. E better pass Hazard, na Neymar fah!! I just dey laff this OP, because Hazard dey score. Shioor! |
bastien:Thunder fire you there! What an insult, Sanchez wey never score at all this season! Taaa! If I slap you ehn |
This country is a mess!! |
[quote author=iamwalexab post=71432820][/quote]He developed Kwara, set them on a high path despite the meagre income the state is getting. |
WTF! Right place but at the wrong time! RIP yunging. I blame all our past leaders for this death. If they had developed our country from the proceeds of oil, Nigerians wouldn't be leaving our shores searching for greener pastures. What a fvcked country!! |
When you no drop anything for the boys, why them no go mob you. Thank God for you life though, moral : beef up your security next time, these boys no get joy at all. Other news, we don't want a deadbeat for a president, Saraki for 2019!Saraki will lead us out of this mess! Stay woke people, support Saraki to lead us to our own Canaan land, a country full of milk and honey. |
Time for Nigerians to wake! We don't want a lifeless president. Saraki for 2019! |
This one nah baby mama material. Olosho!! Fatty cells!! |
Saraki for 2019. |
Saraki for 2019 |
FTC. Nice song, clean video. Saraki for presidency, Buhari is going back to Daura live! Let him go and manage is livestocks |
Go Spurs!! |
Them dey play live! E get one command wey dey come bust guys for one agent shop for oke odo Ilorin. True dem dey pack unilorin guys sometimes. After them collect money, them go use am come carry game later. Everybody be criminal for this country! |
Is this democracy? Mouth sealed, before i unleash vituperative comments on our lackadaisical dumbass president. F** I just did. |
Where una put Vector?? |
![]() SLAY MAMA! SLAY MAMA!! in Dremo's voice. After you don explore, cos you turn yourself to Mungo park, you dey find River Niger wey no lost. Continue!!! After you don't sleep around, goods don turn second hand, you dey find innocent man wey go grab am. Okay!!! All these small girls big God with berry names ehn!, my brother, run!!! Joke_berry, Rose_berry, Pearl_berry, Ruby_berry even Strawberry!! Kai!! If you see them, Japaaa!!! Joke_berry abi whats your name?? Your plan will not work, cos me I will not fall for you!!! |
ohosi4real:So nah for Nairaland you go take see call-up, why you dull like this ![]() |
We need a new look Super Eagles after the Russia disappointment, but the young core players should be kept. I want to see a Super Eagles with Ndidi, Etebo, Iwobi, Simon Moses, Kalu, Troos-Ekong etc. We lost out first game against S.A in Uyo, so all hands must be on deck to ensure the Super Eagles make it to Cameroon come 2019. NFF should sort their leadership tussle for the sake of Nigerian football. God bless Nigeria!! |
Join the head to head private league i created by punching in this code on FPL! 1687458-834113 Join so we can discuss how we can make it competitive. Let's have fun guys!! And you can also join the classic league format too with 1687458-834882 Hurry guys!!! |
infinito1990:So many easy ways. You can use interswitch or quickteller, you even get extra money when you use quickteller. The quickest and easiest is via quickteller. There is a dialing code to do that, its on the website homepage. All the best! |


