₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,354 members, 8,511,468 topics. Date: Sunday, 01 November 2026 at 05:50 PM

Toggle theme

Diggz's Posts

Nairaland Forum › Diggz's Profile › Diggz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 688 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:57am On Apr 29, 2025
Oasisx and Oasis007 abeg you get email from your fellow PR man


https://www.nairaland.com/8411482/jesutega-onokpasa-says-tinubu-failure
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 10:26pm On Apr 28, 2025
iamoyindamola:
Which boy?
You dan collect this night?
Comot here before I block you with vex now lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 10:25pm On Apr 28, 2025
KingTom:
You dey follow eleniyan drag na why grin my grace pass your own
Omo ehn
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:14pm On Apr 28, 2025
semid4lyfe:
👏👏
But na small yabbing Naim I give dat boy wey olokpa carry me go jail. Dat boy no get any idea wetin him dey talk about. Na capping lord him be
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 8:48pm On Apr 28, 2025
raumdeuter:
Semid4lyfe, can I be the mod of this thread alone
No collect work for my hand abeg
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:23pm On Apr 28, 2025
Oasis kpele! E be like Olokpa hold you lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 6:23pm On Apr 28, 2025
Wahala no dey finish lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:24pm On Apr 28, 2025
iamoyindamola:
Disstr.oy suppose block you, your wahala too much
Hehe! Him go dey alright ojare
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:21pm On Apr 28, 2025
OasisX:
grin

.....simple stuff! You won't see their posts again except its quoted by users that are yet to block you. LOL!
Hehe! We all go dey alright las las lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:16pm On Apr 28, 2025
OasisX:
grin

.....Lasun Ray. LOL!
Oh really…how you take know…..make I go verify those wey don block me too lol.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:14pm On Apr 28, 2025
Unlimited22:
How does it work??
Start by clicking on the username of the person you want to block. You'll find it right below the 'Active In' section when you scroll down to the monikers they follow.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:10pm On Apr 28, 2025
iamoyindamola:
I support you comrade
Spambot wahala don wan too much shiorrr
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:09pm On Apr 28, 2025
OasisX:
grin

.....you block me then using your alternative to enjoy my post(s). As how?! Mo yà sá ń blocking. LOL!
Who block you?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:05pm On Apr 28, 2025
Can we block the spambot from viewing our posts?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 9:29pm On Apr 27, 2025
iamoyindamola:
Thank you for the update
Make I run block you first… use test the new feature lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 6:53pm On Apr 27, 2025
Omo loserpool don collect another one.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:25pm On Apr 27, 2025
KingAzubuike:
E better as dem win else they'd approach us like a rabid dog on Sunday.
This useless club go still approach us the same way… I no believe say this win go change anything
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by diggz: 5:08pm On Apr 27, 2025
See annoyance wey loserpool dey use follow spurs
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:07pm On Apr 27, 2025
iamoyindamola:
Like say you sabi fight
You wey dey fear portable. No worry yourself.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 5:04pm On Apr 27, 2025
semid4lyfe:
grin grin

At this juncture, na to organize charity boxing bout akin to Portable vs Speedy between una two to squash una beef sure pass.

Sheikh OasisX aka Turki Alalshikh go be the sponsor while Raumdeuter aka Eddie Hearn go be the promoter.
Hehe! Na my boy…na only one punch him go collect and the rest go be history.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:23pm On Apr 27, 2025
afrodoc:
You are incorrigible.

grin grin grin
Doc na wetin we see/meet for jungle naim cause am oooo…kill or be killed! Lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 4:06pm On Apr 27, 2025
You too much Semid! I go ask my Oga at the top Raumdeuter to do giveaway with one Luxury car worth N15milla.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:36pm On Apr 27, 2025
semid4lyfe:
Bro, na the spambot block hin post and ban am. No be me. And na only the big Oga sabi as hin take programme the bot.

If you see wetin hin post you sef go admit say hin deserve the ban.

I dey unblock many post steady for this thread but that hin post I no go unblock am.
I appreciate you taking your time to explain. I know say na Oga for up naim engineer the parole. Unfortunately, oga olokpa no get respect or taste for our usual vawulence for here. Bless man!
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:20pm On Apr 27, 2025
Semid make una free this place for us abeg. Na free speech zone be this place. Make una leave us alone please.
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 3:14pm On Apr 27, 2025
izzou:
[color=royalblue] Raumdeuter

Please assist me with $17,990

I'll pay back as soon as I become a billionaire [/color]
Hehe! Price dey fluctuate like naira lol
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by diggz: 2:49pm On Apr 27, 2025
Trevor012 Leyqute afrodoc ……Una good afternoon
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:52pm On Apr 27, 2025
afrodoc:
grin grin grin

Voltron things.
Bros go defend tire cheesy cheesy
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:51pm On Apr 27, 2025
cheesy cheesy cheesy even NL olokpa no want any PR work for here lol
Theflint1:
Oasis grin
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:50pm On Apr 27, 2025
Theflint1:
It's a barely active account, his last post before today was 2017. Many fell for the APC scam and Buhari's governance by body odour, most were cured of the bewitchment by the end of the man's first tenure.
Bros comot hand from post renovation you no be Dayo or onanuga
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:46pm On Apr 27, 2025
Who olokpa arrest again?
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: EPL Chatroom - All Discussions by diggz: 12:45pm On Apr 27, 2025
Theflint1:
That was 2016, one year into his tenure...I'm sure he was one of those that fell for the APC scam before his eyes cleared.
You turn don Onanuga or raumdeuter wey you wan renovate the guy post or intentions bro lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 688 pages)