Dmarvin's Posts
Nairaland Forum › Dmarvin's Profile › Dmarvin's Posts
1 (of 1 pages)
Baba me dae feel u jawe..... ![]() |
Oga Solo Wetin Dae Apen Nau We Still Dae Wait For Ur Update Nau............ |
Haaaaaa "HADONBELIVIT"Audery Solo u b d man... I dae feel update jare
|
I no won knw anytin nau sef my own na say make ANTHEA go down!!!!!! !! |
Oga solo dat anthea must DIE!!! OOO ah ah baies wey nea use three days jt die lyk dat!!! Che na heaven or hell dem one go ? Tobadein i see u too jawe i don dae alryt jawe buh dis incdence wey solo bring don weak me small jawe..... She must go oooooo... |
U Jt Twist Efrytin Lyk ''oliva Twist'' BABA Na Only U Sabi......Abeg As ''BABY DECENCY'' don tok nau no twist rish angel babies syd jhor oooo soloman......*apologies "babydecency"* |
Solo Since Wey U No Even Rememba Me I Go Rememba My Self.......Dis Tin Is Gettin Complicated....Man U B D Best Oooo May God Giv U More Nd More Kmowledge Ooooo...... |
Fada m still waitin ooooo.......... Even if i am richard i wont knw wu to bliv..............wot a life we live in |
![]() LOLZ Our Secrets?!!! Dats Till I See U Sha.............Hum Our Fada Solomon We Thank U For D Updates Fada Accept Our Thanks In Solo Name AMEN... Fada We Pray For More Updates Plz Renda It To Us In Solo Name AMEN...SO DAT we shall cum nd comment nd glorify ur story in solo NAME WE PRAY AMEN! AMEN!! AMEN!!! Plzzz more updates nd#longer ones plzzzzzzz# #tobadein we shall see saw# |
Dmarvin:NA Me Tok Am |
FADA solo plzzzzzzzz more updates plzzzzz..... Av bin a ghost reader lyk my bro jst told u oooooooo so masa masa ![]() |
Gben Gben Eshinshi Kari Kpomo............. Richard Nd Wemen Ehn He Is Jst Lyk My Bro #tobadein#lolz.........Nd Nt Ordinary Women Again goddess.......... Na For Richard To Die Oooooooooo!!! .... He Is Jst Lyk #odeysey# D Man Wu F**ked goddesses!!! .......lmao |
Baba I Dae Wait U Oooooo Oh Sorry (we Dae Wait U Ooooooooo) |
God Dis Is Jt Lyk A Lyf Drama...... Woteve Apens Richard Shud Do Buh If It Were To B Me U Knw Wot Will Follow Nau Am Always Kul Wit Dem Nt Lak My Bro.......Mr Richard Or .........................Tobadein |
Broda Solo I Still Dae Wait U Oooooo I Nid More Update |
Oh fada solomon FEED US MORE............anthea d moda of ALL |
1 (of 1 pages)

Solo u b d man... I dae feel update jare
LOLZ Our Secrets?!!! Dats Till I See U Sha.............Hum Our Fada Solomon We Thank U For D Updates Fada Accept Our Thanks In Solo Name AMEN... Fada We Pray For More Updates Plz Renda It To Us In Solo Name AMEN...SO DAT we shall cum nd comment nd glorify ur story in solo NAME WE PRAY AMEN! AMEN!! AMEN!!! Plzzz more updates nd#longer ones plzzzzzzz# #tobadein we shall see saw#