NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:24am On Oct 21, 2015 |
jatau7: oya no vex....na beg I dey beg u...u no say if u vex nobody dey fit hold u Make she vex na!! I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:22am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Fire.... Faya... Faya!!! Whistles Pray fire from now till 7.45 na sambisa get you!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:20am On Oct 21, 2015 |
goodyboo: abi..e go yapa today pass page 3k Leave dem!!!..... Make dem dey fiind wetin no losss! Awon audience!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:19am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Na ONDO o... Leave Donasere... See as im head dey like eggroll Pelle ooo!! Olori hot dog!! E go shock u! 4th choice for u!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:14am On Oct 21, 2015 |
The last tym this number of peeps were on here was wen we got to page 3000! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:12am On Oct 21, 2015 |
ademasta: Lol... Omolomo no wan fimile... Sotan Drafting ademasta to sokoto! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:06am On Oct 21, 2015 |
haywire1: Lol, person in charge Don go sleep since 9pm, check back by 7:45am
# Nothing do u man! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:00am On Oct 21, 2015 |
Na so una like God reach?
12 don nack
Haywire1 over to u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:55pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:54pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:49pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:46pm On Oct 20, 2015 |
Keribaby pipu!!!!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:36pm On Oct 20, 2015 |
ogasman: ogasman, 178 benue , ondo , anambra Since u no gree do  Haywire1 ignore this man make hi drop fine! Or make hin go borno! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:29pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby:
U sef
Instead of u to go hard and start small drama Hahahahahaa! U like fyt pass quarrel! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:28pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby: Ah the girl hot gan!
Make una act small drama na while we wait  Abi. Ooo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:27pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: hahahahhahahahah....lolz...no mind haywire1...him just dey enta me dis nte....haywire1 u no say i fit make ur lagos state change to sokoto ohhhh...but u b my guy...I remember wen u help me so I no go pay evil with evil...oya receive ur lagos state stream 1 Correck guy!  Take origin! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:25pm On Oct 20, 2015 |
pretty050: check when u made ur 1st post on this thread and respect ur elders U go feal elders ooo!! No time to find ur 1st post!.....help out...and quit ghosting! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:23pm On Oct 20, 2015 |
haywire1: He Don dey use lie fall person hand nah
I no like make person dey lie cos there's notin to gain in lies
# Wish lie again  Haywire I don loss! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:19pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby: Hahaha
She dunno 
She just wasted her money now now No mind am!!! Passover tension dey at work! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:17pm On Oct 20, 2015 |
haywire1: Bera
# U no suppose tackle am dah way na!!! We don too dey........ Jatau7 no vex abeg! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:13pm On Oct 20, 2015 |
pretty050:
I can't sleep O
Wow new page
*how do they say it* 
Land for sell , with original papers from agies urgently
I ve not started shopping for camp sef Who be dis fresher  Madam talk "goal" and park for front!....dem no dey buy land for new "irrelevant page" Make we shop for u na! #shikena |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:00pm On Oct 20, 2015 |
ademasta: Must you always see? Oya gboju joor... Oju ti hang!!! Fimolomo le!  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:00pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Bayern Munich just proved why tiki taka won't work in England 
Donasere and hilsocial... Na the same thing we the play dem play today o  Yh......... I never experrred it |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:42pm On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:41pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: I don chop 15k...only arsenal match....I stake arsenal to win with 5k.....up gunnnerzzzz....I tell una Congrats man! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:34pm On Oct 20, 2015 |
goodyboo: I miss you na
ayam fyn good good!!!!..... Miss you too jare!! Hope ur BP no dey rise ooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:30pm On Oct 20, 2015 |
ademasta: I will like to know you Hayce!!!! You Yes you! Oya ur e-boo dey call u #onishina somborry! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:27pm On Oct 20, 2015 |
chimajii: Everywhere oooo....chai *ties red cloth with cross belt**  U wan go fyt bh boiz ni  ? Collects Heineken and chills out..... U berra calm down! Watch champions leaque 2mao go soon reach |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:25pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: wetin u mean.....I b man utd fan bt I get believe say arsenal go win It's a risk I wouldn't take....considering dia stats!! But dats me! Whatz life without risks?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:24pm On Oct 20, 2015 |
Ese00: Biko shey na 12 am the thing wan show abi when. The suspense is taking all of my energy Your energy ke?? Untop state wey dem go done post you go  ? Babe abeg collect energy drink go rest!!! What wii be wii be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:22pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: amen ohhhh....make dem do us well ohhh Amen oooo! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:20pm On Oct 20, 2015 |
jatau7: arsenal make una no fall my hand ohhhh...I stake better stake for una head.... Arsenal......be weary of bayarn! #bayern no be united #shikena |